Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,152,794 members, 7,817,291 topics. Date: Saturday, 04 May 2024 at 09:41 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / If You Be Yahoo Boy I'beg Show Here (1817 Views)
Popular Yahoo Boy Nicknames? / If Your Girl Once Dated Yahoo Boy ..you Are Doomed(see Reason And Pics) / Yahoo Boy Bleeping Senior Police Officer (2) (3) (4)
If You Be Yahoo Boy I'beg Show Here by nabiz(m): 9:14pm On Feb 03, 2019 |
Pls 'G' bros. I take God beg una please how i go take know the girls wey una don use. My younger brother won marry and the boy no won make mistake. Every girls for abuja now dey behave abnormal. If you tell them small thing them go bigin dey shout money money money 6 Likes |
Re: If You Be Yahoo Boy I'beg Show Here by ERORR404(m): 9:16pm On Feb 03, 2019 |
nabiz:Dm me i go tell you the answer |
Re: If You Be Yahoo Boy I'beg Show Here by Uglymugg: 9:18pm On Feb 03, 2019 |
Pray for the economy. Pray for your country, like the Americans used to during the revolution against their colonizers, Britain. 3 Likes |
Re: If You Be Yahoo Boy I'beg Show Here by nabiz(m): 9:32pm On Feb 03, 2019 |
ERORR404:I beg talk am here oo. |
Re: If You Be Yahoo Boy I'beg Show Here by nabiz(m): 9:34pm On Feb 03, 2019 |
Uglymugg:mek we first fyn solution to short term problem. |
Re: If You Be Yahoo Boy I'beg Show Here by Uglymugg: 9:40pm On Feb 03, 2019 |
nabiz: Short term? |
Re: If You Be Yahoo Boy I'beg Show Here by Brokeboy111(m): 11:26pm On Feb 03, 2019 |
Pata ni logo Benz biko |
Re: If You Be Yahoo Boy I'beg Show Here by Blankstare(m): 7:13am On Feb 04, 2019 |
Tell your bro to relocate to the village for just a month, e go get better catch devoid of G boiz devilish stain. On serious note,chances of getting a serious date in places like Lagos and Abuja is highly impossible. 2 Likes |
Re: If You Be Yahoo Boy I'beg Show Here by Nobody: 3:31pm On Feb 04, 2019 |
Blankstare:asin ehn, I just tire. Na Lagos own worse pass. Every Lagos girl you meet will tell you she doesn’t have a guy, or she haven’t met a serious guy. You sef go con feel say you don jam your next girlfriend. Unknown to you, she wan use you work o? She’ll just be using you and the remaining guys in her stronghold to survive in Lagos. |
Re: If You Be Yahoo Boy I'beg Show Here by Starboytwo(m): 5:48pm On Feb 04, 2019 |
stupidity:so basically every damn "everybody is now a yahoo boy... okay 1 Like |
Re: If You Be Yahoo Boy I'beg Show Here by Raalsalghul: 6:21pm On Feb 04, 2019 |
nabiz:Funny guy. |
Re: If You Be Yahoo Boy I'beg Show Here by Nobody: 6:38pm On Feb 04, 2019 |
nabiz:lols |
Re: If You Be Yahoo Boy I'beg Show Here by habsydiamond(m): 6:41pm On Feb 04, 2019 |
I get one eye glass wey I be deybuse to detect ladies bar level, I don see 50% to 20% few times but na 10% bar I see pass those ones na for Lagos ooo but when I reach ondo, ekiti na 80% few times but 50% most times.....I fit borrow u make u give it brother... it works like magic |
Re: If You Be Yahoo Boy I'beg Show Here by nabiz(m): 8:29pm On Feb 04, 2019 |
habsydiamond:bros I'beg I need am. But it seems you are not serious |
Re: If You Be Yahoo Boy I'beg Show Here by nabiz(m): 8:31pm On Feb 04, 2019 |
Raalsalghul:bros no be Jok ooo |
Re: If You Be Yahoo Boy I'beg Show Here by habsydiamond(m): 11:44pm On Feb 04, 2019 |
nabiz:my glass na faith in God ooo....if u have it, u can never take the wrong step... |
Re: If You Be Yahoo Boy I'beg Show Here by Nobody: 11:20pm On Feb 05, 2019 |
make ur Bros just chip n discussion about her life n achievements if she no get ... nd na so-so Yama Yama dey sup any day ur Bros meet m . mak n run oi |
(1) (Reply)
Top Nigeria Celebrities Caught In A Strip Club In Lagos (photos) / Within The Space Of 4 Days I Have achieved these six goals...! / Ashawo Tries To Strip Man Nak£d For Not Paying For Her Services. PHOTOS & VIDEO
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 18 |