₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,958 members, 8,424,339 topics. Date: Thursday, 11 June 2026 at 04:01 AM

Toggle theme

If You Be Yahoo Boy I'beg Show Here - Romance - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralRomanceIf You Be Yahoo Boy I'beg Show Here (1955 Views)

1 Reply (Go Down)

If You Be Yahoo Boy I'beg Show Here by nabiz(op): 9:14pm On Feb 03, 2019
Pls 'G' bros. I take God beg una please how i go take know the girls wey una don use. My younger brother won marry and the boy no won make mistake. Every girls for abuja now dey behave abnormal. If you tell them small thing them go bigin dey shout money money money
Re: If You Be Yahoo Boy I'beg Show Here by ERORR404(m): 9:16pm On Feb 03, 2019
nabiz:
Pls 'G' bros. I take God beg una please how i go take know the girls wey una don use. My younger brother won marry and the boy no won make mistake. Every girls for abuja now dey behave abnormal. If you tell them small thing them go bigin dey shout money money money
Dm me i go tell you the answer wink
Re: If You Be Yahoo Boy I'beg Show Here by Uglymugg: 9:18pm On Feb 03, 2019
Pray for the economy. Pray for your country, like the Americans used to during the revolution against their colonizers, Britain.
Re: If You Be Yahoo Boy I'beg Show Here by nabiz(op): 9:32pm On Feb 03, 2019
ERORR404:
Dm me i go tell you the answer wink
I beg talk am here oo.
Re: If You Be Yahoo Boy I'beg Show Here by nabiz(op): 9:34pm On Feb 03, 2019
Uglymugg:
Pray for the economy. Pray for your country, like the Americans used to during the revolution against their colonizers, Britain.
mek we first fyn solution to short term problem.
Re: If You Be Yahoo Boy I'beg Show Here by Uglymugg: 9:40pm On Feb 03, 2019
nabiz:
mek we first fyn solution to short term problem.
Short term?
Re: If You Be Yahoo Boy I'beg Show Here by Brokeboy111(m): 11:26pm On Feb 03, 2019
Pata ni logo Benz biko
Re: If You Be Yahoo Boy I'beg Show Here by Blankstare(m): 7:13am On Feb 04, 2019
Tell your bro to relocate to the village for just a month, e go get better catch devoid of G boiz devilish stain.

On serious note,chances of getting a serious date in places like Lagos and Abuja is highly impossible.
Re: If You Be Yahoo Boy I'beg Show Here by Nobody: 3:31pm On Feb 04, 2019
Blankstare:
Tell your bro to relocate to the village for just a month, e go get better catch devoid of G boiz devilish stain.

On serious note,chances of getting a serious date in places like Lagos and Abuja is highly impossible.
asin ehn, I just tire. Na Lagos own worse pass. Every Lagos girl you meet will tell you she doesn’t have a guy, or she haven’t met a serious guy. You sef go con feel say you don jam your next girlfriend. Unknown to you, she wan use you work o? She’ll just be using you and the remaining guys in her stronghold to survive in Lagos.
Re: If You Be Yahoo Boy I'beg Show Here by Starboytwo(m): 5:48pm On Feb 04, 2019
stupidity:
asin ehn, I just tire. Na Lagos own worse pass. Every Lagos girl you meet will tell you she doesn’t have a guy, or she haven’t met a serious guy. You sef go con feel say you don jam your next girlfriend. Unknown to you, she wan use you work o? She’ll just be using you and the remaining guys in her stronghold to survive in Lagos.
so basically every damn "everybody is now a yahoo boy... okay
Re: If You Be Yahoo Boy I'beg Show Here by Raalsalghul: 6:21pm On Feb 04, 2019
nabiz:
Pls 'G' bros. I take God beg una please how i go take know the girls wey una don use. My younger brother won marry and the boy no won make mistake. Every girls for abuja now dey behave abnormal. If you tell them small thing them go bigin dey shout money money money
grin Funny guy.
Re: If You Be Yahoo Boy I'beg Show Here by Nobody: 6:38pm On Feb 04, 2019
nabiz:
Pls 'G' bros. I take God beg una please how i go take know the girls wey una don use. My younger brother won marry and the boy no won make mistake. Every girls for abuja now dey behave abnormal. If you tell them small thing them go bigin dey shout money money money
lols
Re: If You Be Yahoo Boy I'beg Show Here by habsydiamond(m): 6:41pm On Feb 04, 2019
I get one eye glass wey I be deybuse to detect ladies bar level, I don see 50% to 20% few times but na 10% bar I see pass those ones na for Lagos ooo but when I reach ondo, ekiti na 80% few times but 50% most times.....I fit borrow u make u give it brother... grin grin grin it works like magic undecided
Re: If You Be Yahoo Boy I'beg Show Here by nabiz(op): 8:29pm On Feb 04, 2019
habsydiamond:
I get one eye glass wey I be deybuse to detect ladies bar level, I don see 50% to 20% few times but na 10% bar I see pass those ones na for Lagos ooo but when I reach ondo, ekiti na 80% few times but 50% most times.....I fit borrow u make u give it brother... grin grin grin it works like magic undecided
bros I'beg I need am. But it seems you are not serious
Re: If You Be Yahoo Boy I'beg Show Here by nabiz(op): 8:31pm On Feb 04, 2019
Raalsalghul:
grin Funny guy.
bros no be Jok ooo
Re: If You Be Yahoo Boy I'beg Show Here by habsydiamond(m): 11:44pm On Feb 04, 2019
nabiz:
bros I'beg I need am. But it seems you are not serious
my glass na faith in God ooo....if u have it, u can never take the wrong step...
Re: If You Be Yahoo Boy I'beg Show Here by Nobody: 11:20pm On Feb 05, 2019
make ur Bros just chip n discussion about her life n achievements if she no get ... nd na so-so Yama Yama dey sup any day ur Bros meet m . mak n run oi
1 Reply

A Yahoo Boy Brags That He Has Sex With Several Female Lawyers & Many Others MoreIrene Ibekwe: Christmas And Fear Of Yahoo Boys! (videos, Pics)Yahoo Boy Looking For A Wife Advertises What He Does For A Living On Twitter234

Bad Girl Riri Vs Nicki Minaj.....who Does It BetterMalivelihood Gift Fiancé Hotel In IbadanI Have Fallen In Love With A Black Man