Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,149,946 members, 7,806,740 topics. Date: Tuesday, 23 April 2024 at 10:15 PM

Derailer Thread: Meeting Point For Nigerians/Africans In Scandanavia - Travel (32) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Travel / Derailer Thread: Meeting Point For Nigerians/Africans In Scandanavia (123616 Views)

Video Of Stranded Nigerians, Africans At Ukraine/Poland Border / American, US Based, And US Aspirant Derailer Thread / Toni Iwobi: I Will Deport Nigerians, Africans Without Papers In Italy" (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (29) (30) (31) (32) (33) (34) (35) ... (70) (Reply) (Go Down)

Re: Derailer Thread: Meeting Point For Nigerians/Africans In Scandanavia by Obaino2013(m): 10:16pm On Mar 12, 2019
I dey believe you guys for this thread.
I have been a silent observer.
Oga zlatan, you are doing a good job. God bless you.

By God's grace, me too will leave this shithole before next year.

@Hadampson, I dey greet o!

2 Likes

Re: Derailer Thread: Meeting Point For Nigerians/Africans In Scandanavia by Nobody: 12:17am On Mar 13, 2019
ibrahimovic303:


It’s crucial...even the average Naija chic dey gbadu well toned neegas..Me I have always been a gym rat since Festac, started with cement and all and have a massive frame, so I have a physical edge...Many Scandinavians, both men and women have a fetish to be vandalized by a strong African man...You get the scope? undecided

Oh wow shocked....make I dey prepare myself then
Re: Derailer Thread: Meeting Point For Nigerians/Africans In Scandanavia by Nobody: 12:18am On Mar 13, 2019
ibrahimovic303:


It’s crucial...even the average Naija chic dey gbadu well toned neegas..Me I have always been a gym rat since Festac, started with cement and all and have a massive frame, so I have a physical edge...Many Scandinavians, both men and women have a fetish to be vandalized by a strong African man...You get the scope? undecided

Oh wow shocked....make I dey prepare myself then....
Re: Derailer Thread: Meeting Point For Nigerians/Africans In Scandanavia by Nobody: 12:22am On Mar 13, 2019
ibrahimovic303:


There are two approaches: online and offline grin now online, you gaz dey real and persistent and let her know you’re a crazy neega, send her nudes if possible angry, follow her up bumper to bumper, sha if your sending nudes make sure say your kalashin dope, so sha persistence and patience na the key words online...Now offline which is face to face, I’m the Zlatan here undecided, use Finnish or Swedish as applicable and target her when she is slightly tipsy, not DRUNK oh!!! Cos that one na wahala oh...If the vibes dey go well then kiss her in public and tell her say you dey feel am, say make una go her house or your own, usually in the bars are the easiest routes for these, many neegas like us have scored 30 goals from 31 games in bars across Scandinavia even grin

You gaz give the chanda correct head and make sure you knack the toto with the aim to give several orgasms...Shift the womb...You gaz take my Festac tip of Jack Daniels


grin grin grin cheesy
Re: Derailer Thread: Meeting Point For Nigerians/Africans In Scandanavia by ibrahimovic303: 8:27am On Mar 13, 2019
error4040:
The bolded ;
Na now I believe say Your Name nobe for Joke!
na this kind of update I de expect from you tay tay
grin

Hehehe you nor serious oh grin
Re: Derailer Thread: Meeting Point For Nigerians/Africans In Scandanavia by ibrahimovic303: 8:29am On Mar 13, 2019
Obaino2013:
I dey believe you guys for this thread.
I have been a silent observer.
Oga zlatan, you are doing a good job. God bless you.

By God's grace, me too will leave this shithole before next year.

@Hadampson, I dey greet o!

Thanks to others too wey dey use their experience dey answer questions here too....I sha know say from this thread, we go get network of Europe based business men and women running things...and securing the bag! smiley

4 Likes

Re: Derailer Thread: Meeting Point For Nigerians/Africans In Scandanavia by Hadampson(m): 9:45am On Mar 13, 2019
Obaino2013:
I dey believe you guys for this thread.
I have been a silent observer.
Oga zlatan, you are doing a good job. God bless you.

By God's grace, me too will leave this shithole before next year.

@Hadampson, I dey greet o!

A big Amen to that smiley

Let's keep the hope high boss
Re: Derailer Thread: Meeting Point For Nigerians/Africans In Scandanavia by Hadampson(m): 9:50am On Mar 13, 2019
olioxx:

.
.
75% of online dating na scam. U gazt to be smart oo.

Boss, scammers on tinder are not up to 25%
Re: Derailer Thread: Meeting Point For Nigerians/Africans In Scandanavia by Jamestown123: 1:05pm On Mar 13, 2019
Hadampson:


Boss, abeg nah.
All these Scandinavian girls just dey ignore me anyhow. Abeg give me some tips na smiley
haha mad guy. I just like this guy.

1 Like

Re: Derailer Thread: Meeting Point For Nigerians/Africans In Scandanavia by olioxx(m): 5:07pm On Mar 13, 2019
Bro Ibro you take say make we ask queshion, I ask my own you nor gree answer.
https://www.nairaland.com/4761935/derailer-thread-meeting-point-nigerians/29#76562882
Re: Derailer Thread: Meeting Point For Nigerians/Africans In Scandanavia by Hadampson(m): 6:26pm On Mar 13, 2019
Jamestown123:
haha mad guy. I just like this guy.

grin grin

I dey loyal o bossman cheesy
Re: Derailer Thread: Meeting Point For Nigerians/Africans In Scandanavia by Jamestown123: 6:46pm On Mar 13, 2019
Hadampson:


grin grin

I dey loyal o bossman cheesy
Hustle hard bro. Las las Oluwa go answer who dey call am.

1 Like

Re: Derailer Thread: Meeting Point For Nigerians/Africans In Scandanavia by Nobody: 10:41am On Mar 14, 2019
ibrahimovic303:


Thanks to others too wey dey use their experience dey answer questions here too....I sha know say from this thread, we go get network of Europe based business men and women running things...and securing the bag! smiley

Bros Na the food worry me pass Abeg how is the food in Scandinavia I don finish for here, their food no good at all everyday Na bread bread. Bread wey no get sugar my tongue don spoil
Re: Derailer Thread: Meeting Point For Nigerians/Africans In Scandanavia by ibrahimovic303: 5:15pm On Mar 14, 2019
Topet124:


Bros Na the food worry me pass Abeg how is the food in Scandinavia I don finish for here, their food no good at all everyday Na bread bread. Bread wey no get sugar my tongue don spoil


E better make you jejely dey used to non-sugar oh cos almost everything is laced in sugar here...too much goodies everywhere as a matter of fact sad na why their men nor dey fit perform in za oza room once them reach common 40yrs angry some sef go dey find strong black men wen go help them knack their wife...Sha anybody coming this year I go give una my agbo customer number for 22 road for Festac, the ones when I get for here don dey go down grin I need to refill my agbo reservoir gan

4 Likes 1 Share

Re: Derailer Thread: Meeting Point For Nigerians/Africans In Scandanavia by opeyemix: 11:45am On Mar 15, 2019
ibrahimovic303:



E better make you jejely dey used to non-sugar oh cos almost everything is laced in sugar here...too much goodies everywhere as a matter of fact sad na why their men nor dey fit perform in za oza room once them reach common 40yrs angry some sef go dey find strong black men wen go help them knack their wife...Sha anybody coming this year I go give una my agbo customer number for 22 road for Festac, the ones when I get for here don dey go down grin I need to refill my agbo reservoir gan


Baba i dey feel you olohun. You dey better country still pride no let u dey form for ur guys on NL. If some people enter ordinary Dubai dem go just dey ignore questions like say them be celeb.........may you never lack bro

10 Likes

Re: Derailer Thread: Meeting Point For Nigerians/Africans In Scandanavia by kydreams(m): 1:26pm On Mar 15, 2019
ibrahimovic303:



E better make you jejely dey used to non-sugar oh cos almost everything is laced in sugar here...too much goodies everywhere as a matter of fact sad na why their men nor dey fit perform in za oza room once them reach common 40yrs angry some sef go dey find strong black men wen go help them knack their wife...Sha anybody coming this year I go give una my agbo customer number for 22 road for Festac, the ones when I get for here abeg give me your Agbo connect
don dey go down grin I need to refill my agbo reservoir gan
abeg give me your agbo number
Re: Derailer Thread: Meeting Point For Nigerians/Africans In Scandanavia by ibrahimovic303: 3:48pm On Mar 15, 2019
kydreams:
abeg give me your agbo number

Na inbox things make them nor ban me oh
Re: Derailer Thread: Meeting Point For Nigerians/Africans In Scandanavia by ibrahimovic303: 3:50pm On Mar 15, 2019
opeyemix:



Baba i dey feel you olohun. You dey better country still pride no let u dey form for ur guys on NL. If some people enter ordinary Dubai dem go just dey ignore questions like say them be celeb.........may you never lack bro


Them dey form cos their papa buy flight ticket for them...nor be us oh
Re: Derailer Thread: Meeting Point For Nigerians/Africans In Scandanavia by Bolamike: 4:38pm On Mar 15, 2019
ibrahimovic303:



Them dey form cos their papa buy flight ticket for them...nor be us oh

This one weak me boss grin grin grin grin
Re: Derailer Thread: Meeting Point For Nigerians/Africans In Scandanavia by ibrahimovic303: 5:05pm On Mar 15, 2019
Bolamike:


This one weak me boss grin grin grin grin

Lol...why na grin
Re: Derailer Thread: Meeting Point For Nigerians/Africans In Scandanavia by hammed71(m): 9:53pm On Mar 15, 2019
zlatan weldone jare. Av been looking on the us visa, but its not easy sha

1 Like

Re: Derailer Thread: Meeting Point For Nigerians/Africans In Scandanavia by ibrahimovic303: 3:19am On Mar 16, 2019
I get lots of praises from guys and babes here about my simplistic nature when they call me on the phone, well there are some things that you would have gone through in life and you will understand better...I also noticed that some Nigerians become proud immediately they achieve some milestone...Like what the hell? angry For example observe some Twitter or Instagram people with say, 200,000 followers, try to DM some of them, they would never reply! Some of my friends in other Western countries like myself have suddenly become pompous oh, i just tire for our people sha...I also know what I have achieved career wise myself, but why should I now belittle others when the race is not for he that runneth?

PS: In these times where men are so full of themselves, the humble soul will eat the good of the land

23 Likes 1 Share

Re: Derailer Thread: Meeting Point For Nigerians/Africans In Scandanavia by ibrahimovic303: 3:26am On Mar 16, 2019
hammed71:
zlatan weldone jare. Av been looking on the us visa, but its not easy sha

Brotherly even we wey dey Finland, that country na our final destination las las believe it or not...So many people from here are building a European career to storm the Americas, especially Canada and USA...Australia too....Sha if you’re a muslim or christain, you gaz pray to God for grace for that US Visa thing....US with Trump now na beast mode them just dey via immigration matters
Re: Derailer Thread: Meeting Point For Nigerians/Africans In Scandanavia by opeyemix: 7:13am On Mar 16, 2019
ibrahimovic303:


Brotherly even we wey dey Finland, that country na our final destination las las believe it or not...So many people from here are building a European career to storm the Americas, especially Canada and USA...Australia too....Sha if you’re a muslim or christain, you gaz pray to God for grace for that US Visa thing....US with Trump now na beast mode them just dey via immigration matters

Oga zlatan abeg how you see social services there? I mean the functioning of social work agencies, the pay and so on. The reason why I dey ask be say, I they my final year BSc social work and I dey reason to further MSc social work or something better. That's why I wan know how career in social work be over there or if you get better suggestions. Thanks

1 Like

Re: Derailer Thread: Meeting Point For Nigerians/Africans In Scandanavia by Braket: 10:16am On Mar 16, 2019
ibrahimovic303:


Brotherly even we wey dey Finland, that country na our final destination las las believe it or not...So many people from here are building a European career to storm the Americas, especially Canada and USA...Australia too....Sha if you’re a muslim or christain, you gaz pray to God for grace for that US Visa thing....US with Trump now na beast mode them just dey via immigration matters
Hahaha everybody wan jaapa for Europe. The income too dey fix and e come boring join.

Make God help us brotherly.
Re: Derailer Thread: Meeting Point For Nigerians/Africans In Scandanavia by ibrahimovic303: 5:03pm On Mar 16, 2019
Braket:

Hahaha everybody wan jaapa for Europe. The income too dey fix and e come boring join.

Make God help us brotherly.

Plus language barrier....nothing like actually speaking English, you will appreciate that alone if at all...plus America gives you the opportunity to actually become anything you want to be...As in, with a good European CV, the American dream definitely beckons grin

1 Like

Re: Derailer Thread: Meeting Point For Nigerians/Africans In Scandanavia by ibrahimovic303: 5:07pm On Mar 16, 2019
opeyemix:


Oga zlatan abeg how you see social services there? I mean the functioning of social work agencies, the pay and so on. The reason why I dey ask be say, I they my final year BSc social work and I dey reason to further MSc social work or something better. That's why I wan know how career in social work be over there or if you get better suggestions. Thanks

It’s okay...everything here dey revolve around a certain income, it’s the reason why you can’t be overly richer than others here, unless say you get better side hustle and Naija or other countries involve...Income equality and taxes have counterbalanced everything...For that course, you will still need language requirements even sad
Re: Derailer Thread: Meeting Point For Nigerians/Africans In Scandanavia by kydreams(m): 5:29pm On Mar 16, 2019
ibrahimovic303:


Na inbox things make them nor ban me oh
how I fit reach you he get many things I go like relate with you ....I they Ukraine now and I they study and they play football for division 4 team I go like move with time
Re: Derailer Thread: Meeting Point For Nigerians/Africans In Scandanavia by ibrahimovic303: 3:59pm On Mar 17, 2019
Spring is here with us sort of...I’m gonna get me some grilled food cheesy

6 Likes

Re: Derailer Thread: Meeting Point For Nigerians/Africans In Scandanavia by ibrahimovic303: 4:22pm On Mar 17, 2019
I can’t wait for summer!

4 Likes

Re: Derailer Thread: Meeting Point For Nigerians/Africans In Scandanavia by ibrahimovic303: 4:30pm On Mar 17, 2019
Guess who came to the cinema? cheesy

8 Likes

Re: Derailer Thread: Meeting Point For Nigerians/Africans In Scandanavia by Cookee: 10:17pm On Mar 17, 2019
ibrahimovic303:
Guess who came to the cinema? cheesy

Who again if no be Ibracadabra naa...
One man squad...

1 Like

(1) (2) (3) ... (29) (30) (31) (32) (33) (34) (35) ... (70) (Reply)

Pictures Of Dana Air Crash Victims / General Austria Study/visa( Process And Requirements) / 44 Countries You Can Travel To With No Visa From Nigeria.

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 65
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.