Guys I Need Ur Help - Romance - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › Guys I Need Ur Help (511 Views)
| Guys I Need Ur Help by Esomchi800(op): 8:34pm On Mar 23, 2019 |
I just caught one babe last week
Me and her Don dey followup since last week
She is coming today to sleep my side
Viagra don't work in my body system
Abeg anybody know anyone wen I fit take again |
| Re: Guys I Need Ur Help by kazvid(m): 8:36pm On Mar 23, 2019 |
So u want make we tell u wetin to use so u go kill person pikin abi |
| Re: Guys I Need Ur Help by Nobody: 8:40pm On Mar 23, 2019 |
It is actually okay to last 1 min in bed. Rest for a few mins and last longer in the second round. You guys can be so ridiculous, you want to kill your self just for pussy, later you’ll say that’s the only thing a woman can offer, but why attach so much importance to it, destroying your liver with substances all because you want impress a babe? Na wa oh |
| Re: Guys I Need Ur Help by Nobody: 8:45pm On Mar 23, 2019 |
Saffi:I never knew you are this sensible .i really thank God for your life. |
| Re: Guys I Need Ur Help by Esomchi800(op): 8:45pm On Mar 23, 2019 |
Saffi:Babe She be hard gal as I dey see her My natural and small tin go make her okay |
| Re: Guys I Need Ur Help by Nobody: 8:48pm On Mar 23, 2019 |
And so? You have low self esteem Esomchi800: |
| Re: Guys I Need Ur Help by Esomchi800(op): 8:50pm On Mar 23, 2019 |
Saffi:Okay thank u |
Please Friends I Need Ur Help And Advice On This • Is My Girl Friend A Theif? Please I Need Ur Advise • The Guys I Want Vs The Guy That Wants Me - Lady Says (Photos) • 2 • 3 • 4
Affections Child • How Long Can You Go Without Masturbating? • The Kind Of Woman For Every Man