Ned Nwoko Is Behind Regina Daniels’ Cars, House - e-NIGERIA - Celebrities (9) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Celebrities › Ned Nwoko Is Behind Regina Daniels’ Cars, House - e-NIGERIA (119430 Views)
1 2 3 ... 6 7 8 9 10 11 12 ... 15 Reply (Go Down)
| Re: Ned Nwoko Is Behind Regina Daniels’ Cars, House - e-NIGERIA by folake4u: 12:05pm On Apr 01, 2019 |
truthsayer009:Lol I no sabi Economics but you get wetin i talk na ![]() |
| Re: Ned Nwoko Is Behind Regina Daniels’ Cars, House - e-NIGERIA by folake4u: 12:08pm On Apr 01, 2019 |
truthsayer009:Lol my conscience no go allow me besides I dey contented with wetin I get. ![]() |
| Re: Ned Nwoko Is Behind Regina Daniels’ Cars, House - e-NIGERIA by husbandsnatcha(f): 12:10pm On Apr 01, 2019 |
Chipink:Pls chipink is one of us ,lets be our sisters keeper here... Funmisticqueen Can be arrogant nt only 2 guys but to her fellow girls ,maybe she lacks experience , She is serving now while i served in 2013 enugu |
| Re: Ned Nwoko Is Behind Regina Daniels’ Cars, House - e-NIGERIA by Nobody: 12:10pm On Apr 01, 2019 |
folake4u:Oya send me your account number, let's test your conscience. Lemme deposit 500k first, make we see whether your mind will change. If not, we increase the bargain. Hope It's GTB you're using. |
| Re: Ned Nwoko Is Behind Regina Daniels’ Cars, House - e-NIGERIA by Nobody: 12:11pm On Apr 01, 2019 |
husbandsnatcha:Mama the Mama ![]() |
| Re: Ned Nwoko Is Behind Regina Daniels’ Cars, House - e-NIGERIA by husbandsnatcha(f): 12:12pm On Apr 01, 2019 |
| Re: Ned Nwoko Is Behind Regina Daniels’ Cars, House - e-NIGERIA by CaptainMitch: 12:40pm On Apr 01, 2019 |
What is the job title Josh44s: |
| Re: Ned Nwoko Is Behind Regina Daniels’ Cars, House - e-NIGERIA by ashishpus(m): 12:42pm On Apr 01, 2019 |
Thanks for sharing your piece of knowledge. The users available on the site will get best knowledge or information from you. AstrozCafe is recognized as the premier astrology consulting service provider in India. We are a mobile marketplace for astrology and other modalities of predictive sciences. You can talk instantly to our expert team anytime and from anywhere. For best Astrologers visit at https://astrozcafe.com/. |
| Re: Ned Nwoko Is Behind Regina Daniels’ Cars, House - e-NIGERIA by Rextizz(m): 1:01pm On Apr 01, 2019 |
Deltatoto: ![]() |
| Re: Ned Nwoko Is Behind Regina Daniels’ Cars, House - e-NIGERIA by pat077: 1:02pm On Apr 01, 2019 |
Jakasibo:is it true that the man has upto 43,000 hectares of land in a small village like idumuje gboko? |
| Re: Ned Nwoko Is Behind Regina Daniels’ Cars, House - e-NIGERIA by Chipink(f): 1:10pm On Apr 01, 2019 |
husbandsnatcha:Lol |
| Re: Ned Nwoko Is Behind Regina Daniels’ Cars, House - e-NIGERIA by Deltatoto: 1:18pm On Apr 01, 2019 |
Rextizz:the truth is hunger too much so once u can offer a girl little thg she’s all urs o |
| Re: Ned Nwoko Is Behind Regina Daniels’ Cars, House - e-NIGERIA by Nobody: 1:42pm On Apr 01, 2019 |
folake4u:ehn dis one has nothing to do with despiration o . Of course she go certainly get a young man wey dey lash her by d side and dey give her d sexual satisfaction she needs. The big God na her financial security. |
| Re: Ned Nwoko Is Behind Regina Daniels’ Cars, House - e-NIGERIA by Nobody: 1:46pm On Apr 01, 2019 |
truthsayer009:gbam ![]() |
| Re: Ned Nwoko Is Behind Regina Daniels’ Cars, House - e-NIGERIA by Nobody: 1:55pm On Apr 01, 2019 |
truthsayer009:one thing about these ladies is during their youth when they are making a lot of money from men they hardly invest the money. They get carried away by the attention and start wasting the money and b4 they know it old age has come and d number of attention has reduced. Look at Cossy .. Since 1997 na im she dey flaunt her boobies and since 1997 politicians and business have been spending on her but yet till now in her matured age she's still flaunting and doin strip tease . Why she no invest all dose money. |
| Re: Ned Nwoko Is Behind Regina Daniels’ Cars, House - e-NIGERIA by Nobody: 1:55pm On Apr 01, 2019 |
husbandsnatcha:Lol!! What display of tomfoolery. I treat everyone the same, male or female. I am serving in LAGOS now because what I studied in university is a 7yr course, after which is one year of housemanship. It is not a competition my dear. I am already ahead. If you feel inferior, it isn't my fault, no one can make you and your cheap croonies feel useless without your consent. Oh wait. You already do a good job of acting useless. Let this be the last time you use your whitlow infested thumbs to type lies against me. |
| Re: Ned Nwoko Is Behind Regina Daniels’ Cars, House - e-NIGERIA by Nobody: 2:04pm On Apr 01, 2019 |
Chipink:someone you wouldn't dare display your verbal diarrhoea to in real life. |
| Re: Ned Nwoko Is Behind Regina Daniels’ Cars, House - e-NIGERIA by folake4u: 2:54pm On Apr 01, 2019 |
truthsayer009:Looool Hope no be blood money sha ?.I use First Bank by the way. |
| Re: Ned Nwoko Is Behind Regina Daniels’ Cars, House - e-NIGERIA by Nobody: 2:56pm On Apr 01, 2019 |
Emvico34:wich one u dey complain.go and bcome a gigolo nau . Abi u no know say many young guys full abuja wey dey service old women for a fee . Go and join dem . |
| Re: Ned Nwoko Is Behind Regina Daniels’ Cars, House - e-NIGERIA by folake4u: 2:58pm On Apr 01, 2019 |
lefulefu:Lmao she dey try oh. Ehen what of that Nollywood actor she was dating before, that Somadina guy Abi she dump am?! .Regina no dey try sha. I dey hear her gist for IUO, Okada. Las las I no envy am. Every mallam with him kettle. |
| Re: Ned Nwoko Is Behind Regina Daniels’ Cars, House - e-NIGERIA by Nobody: 3:14pm On Apr 01, 2019 |
folake4u:dump ke..the young guy go still dey nack her on lowkey abi u think say this her sugar daddy go fit cope with her in za oza room . Most ladies wey i know wey dey date sugar daddies also get young guys on d side wey dey lash dem wen dem need d real stuff. Some even share the goodies they get from their sugar daddies with their young boyfriends. Na normal tin. If dat regina daniel guy wey first dey date am na sharp guy he can continue wit d relationship wit her on code and be eating part of d goodies wey dis her big God dey share around but then the guy go still open im eye for a decent girl wey im go start serious thing with cos ladies dat do runz are not ladies u take seriously o . Na jus to chop ur share and run . So she dey create waves for igbenedion univ?![]() |
| Re: Ned Nwoko Is Behind Regina Daniels’ Cars, House - e-NIGERIA by Emvico34: 3:14pm On Apr 01, 2019 |
lefulefu:u fit connect me with one? |
| Re: Ned Nwoko Is Behind Regina Daniels’ Cars, House - e-NIGERIA by folake4u: 3:22pm On Apr 01, 2019 |
lefulefu:Hmmm na their problem be that oh .Lol, she dey create oh. No be me talk am sha .How you dey na. |
| Re: Ned Nwoko Is Behind Regina Daniels’ Cars, House - e-NIGERIA by Nobody: 3:26pm On Apr 01, 2019 |
folake4u:i dey fine my dear .. Na wich time u go start to dey put ur pics back for ur profile? . I don 4get how u look sef![]() |
| Re: Ned Nwoko Is Behind Regina Daniels’ Cars, House - e-NIGERIA by Nobody: 3:27pm On Apr 01, 2019 |
Emvico34:seriously ![]() |
| Re: Ned Nwoko Is Behind Regina Daniels’ Cars, House - e-NIGERIA by victorian(f): 3:30pm On Apr 01, 2019 |
husbandsnatcha:Y'all won't stop looking for trouble online. Jeez! Funmistiqueen is serving in Lagos NOT yobe! ![]() |
| Re: Ned Nwoko Is Behind Regina Daniels’ Cars, House - e-NIGERIA by Emvico34: 3:30pm On Apr 01, 2019 |
lefulefu:yes |
| Re: Ned Nwoko Is Behind Regina Daniels’ Cars, House - e-NIGERIA by folake4u: 3:34pm On Apr 01, 2019 |
lefulefu:Thank God oh .Loool I dey find money eh and profile pinshure no dey gimme money na .Lol I be orobo ![]() |
| Re: Ned Nwoko Is Behind Regina Daniels’ Cars, House - e-NIGERIA by 1Sharon(f): 3:38pm On Apr 01, 2019 |
CruellaDeVil:This is why I don't understand how these old men can have sex with very young girls with no care or hesitation. Regina is a fraction of this man's, she should be like a baby to him, but he doesn't care. Ofcourse, Regina is not innocent too |
| Re: Ned Nwoko Is Behind Regina Daniels’ Cars, House - e-NIGERIA by Nobody: 3:38pm On Apr 01, 2019 |
lefulefu:Hmmm I didn't even think of this, Cossy has been famous since Obesere used her for video in 2001. I was a small kid then, she was my Aunty's mate. Maybe she invested & lost some to fraud |
| Re: Ned Nwoko Is Behind Regina Daniels’ Cars, House - e-NIGERIA by Nobody: 3:46pm On Apr 01, 2019 |
folake4u:Money na Money, you go collect or not ![]() |
What My Big Ass & Curves Didn't Do For Me -destiny Etiko | E-nigeria! • Lady Who Mocked Regina Daniels For Marrying Ned Nwoko Is Also Married To Old Man • Regina Daniels Is Pregnant For Ned Nwoko - e-NIGERIA • 2 • 3 • 4
Actress Chizoba Bosah Is Dead - Pictures • Banky W's Bedroom Video That Exposed Adesua Etomi's Nude • Braless Lady Twerks To Naira Marley's 'Opotoyi', Nigerians Blast Her



?.
.
.. Na wich time u go start to dey put ur pics back for ur profile?
.