Do You Have A Bestie? - Romance - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › Do You Have A Bestie? (1824 Views)
| Do You Have A Bestie? by Ecclesiastes1(op): 2:56pm On Jun 02, 2019 |
My people eh... This thing don tire me laidis before I carry am come here o, abeg Epp ![]() So this babe na, make we dey run package but she sey no, I get boyfriend... let's just be friends... you be my bestie bla bla bla... ![]() WTF! ![]() Meanwhile, allow me rest na she no gree. Biko which kind wahala come be this one On calls and WhatsApp, na lock down! Sotey I come dey wonder which time she dey take spent with her so-called boyfriend.Mbok una wey get bestie upandan , wetin be the need when you get BF/GF already? And to think sey some of this besties dey kpash like craze eh... ![]() Ejo EPP... UyaiIncomparabl, Safiaa, Lefulefu and the rest... shey una get bestie laidis? ![]() |
| Re: Do You Have A Bestie? by Nobody: 3:03pm On Jun 02, 2019 |
Iyam a guy nau.guys no dey do dat bestie stuff |
| Re: Do You Have A Bestie? by dingbang(m): 3:06pm On Jun 02, 2019 |
You must not sex every lady you come by and its ok to tell her you aren't always available on whatsapp. |
| Re: Do You Have A Bestie? by Ecclesiastes1(op): 3:09pm On Jun 02, 2019 |
lefulefu:Lefu you never do bestie give geh before? ![]() |
| Re: Do You Have A Bestie? by Nobody: 3:14pm On Jun 02, 2019 |
Ecclesiastes1:wat is actually bestie . Dat a girl wey dey thrill u that u and such a girl will be living like brother and sister? Anyway i am yet to see wen dem put yam inside room with goat say d goat no go chop d yam . Dat can never happen hence all this thing about bestie is just a myth . A guy can have a girl as friend of benefit but say bestie dat one is not possible. |
| Re: Do You Have A Bestie? by Ecclesiastes1(op): 3:15pm On Jun 02, 2019 |
dingbang:I know mehn, but see eh, I get feelings for this geh too. As for telling I no dey available for chats, I don try am many times... But she wee always come up with that emotional blackmail things like... "I dey give am attitude... I dey avoid her..", you know na.. Meanwhile the more we dey talk like 24/7, the more I get attracted to this geh. Mbok which kind wahala be this na? ![]() |
| Re: Do You Have A Bestie? by dingbang(m): 3:17pm On Jun 02, 2019 |
Ecclesiastes1:you don't have feelings for her, you just want to chook ya prick inside her wet pussy and you know that . Deny? |
| Re: Do You Have A Bestie? by Ecclesiastes1(op): 3:17pm On Jun 02, 2019 |
lefulefu: ![]() Abeg no do... |
| Re: Do You Have A Bestie? by Nobody: 3:18pm On Jun 02, 2019 |
Ecclesiastes1:be patient she will giv d thing to chop . Stop pushing her . |
| Re: Do You Have A Bestie? by Ecclesiastes1(op): 3:19pm On Jun 02, 2019 |
dingbang:Una dey craze weh weh for here o ![]() |
| Re: Do You Have A Bestie? by dingbang(m): 3:21pm On Jun 02, 2019 |
Ecclesiastes1:lol. We niggas bro. We know watsup. Dem no dey rush babe for blow so make u no dey act desperate else she no go give you. |
| Re: Do You Have A Bestie? by Ecclesiastes1(op): 3:23pm On Jun 02, 2019 |
lefulefu:Guy man... Abi na... How them dey talk am sef: "The patient dog eats the fattest bone"? ![]() I hear you my Chaman! ![]() |
| Re: Do You Have A Bestie? by Ecclesiastes1(op): 3:26pm On Jun 02, 2019 |
dingbang:Yes boss ![]() |
| Re: Do You Have A Bestie? by Nobody: 3:28pm On Jun 02, 2019 |
Ecclesiastes1:na bone u wan chop abi na meat? biko meat is better especially d one blessed with a good back . |
| Re: Do You Have A Bestie? by Ecclesiastes1(op): 3:34pm On Jun 02, 2019 |
lefulefu:Lefu I think sey you don repent that time for church? You too rotty ![]() |
| Re: Do You Have A Bestie? by iTearHerToto: 3:34pm On Jun 02, 2019 |
Trash everywhere you pass Pukes ![]() |
| Re: Do You Have A Bestie? by dingbang(m): 3:36pm On Jun 02, 2019 |
iTearHerToto:you saw trash and instead of you to turn the other way, you entered and went to lie down on it. |
| Re: Do You Have A Bestie? by Ecclesiastes1(op): 3:40pm On Jun 02, 2019 |
dingbang:iTearHerToto no weh jare ![]() Shey you no see as the guy dey throw up upandan? He's suffering from fermented puss!e juice... ![]() |
| Re: Do You Have A Bestie? by Jokerman(m): 3:46pm On Jun 02, 2019 |
I Already have a fiancée , so I don't keep bestie ... And I always advise her not to keep a male bestie too because it can signal the end of things in ways we don't want.. |
| Re: Do You Have A Bestie? by Ecclesiastes1(op): 3:57pm On Jun 02, 2019 |
Jokerman:Exactly bro! Wetin I no fit understand be the need to keep besties when you don already get BF/GF. Does it mean wetin bestie dey do, BF/GF no fit do am? I just weak eh |
| Re: Do You Have A Bestie? by jayextra(m): 11:13pm On Jun 02, 2019 |
"Bestie...Bestie of life"
Pant go shift ![]() I get shaa ![]() |
| Re: Do You Have A Bestie? by Ecclesiastes1(op): 9:28am On Jun 03, 2019 |
jayextra:Bad guy ![]() |
| Re: Do You Have A Bestie? by moorevic(m): 1:14am On Apr 13, 2020 |
Abeg I dey find the picture of phone packs |
What Will You Do If You Found Out Your Partner Has A Bestie Of The Opposite Sex? • Can A Girl Have A Bestie Without Them Having Sex? • A Bestie Who is Playing The Boyfriend Role. • 2 • 3 • 4
Why Does Romance Articles Trend More Than Religious Articles?? • As a Niger Deltan, What Will I Benefit From Marrying Igbo, Hausa, Or a Yoruba? • For The Ladies & Women In Benin City, Edo State



On calls and WhatsApp, na lock down! Sotey I come dey wonder which time she dey take spent with her so-called boyfriend.
, wetin be the need when you get BF/GF already? And to think sey some of this besties dey kpash like craze eh... 
