CI - Literature (8) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Literature › CI (91812 Views)
1 2 3 ... 5 6 7 8 9 10 11 ... 15 Reply (Go Down)
| Re: CI by Bodaolawrites(op): 7:03pm On Jun 26, 2019 |
Dtraitor:Him matter tire me o my brother... ![]() |
| Re: CI by legendine(m): 7:46pm On Jun 26, 2019 |
That's nice Keep it up but try work on ur grammar U have many grammatical errors Nice one bro But Las Las, I know Zainab will not allow u do anything |
| Re: CI by Bodaolawrites(op): 7:52pm On Jun 26, 2019 |
legendine:Typographical errors bro... Tnx |
| Re: CI by Yusfunoble(m): 8:29pm On Jun 26, 2019 |
Bodaolawrites:Your own matter sev pass brah Segun own. Na you dey lick plate and chop beating on top babe matter. You go soon carry ogbaje or ghost soon ![]() |
| Re: CI by Bodaolawrites(op): 8:33pm On Jun 26, 2019 |
Yusfunoble: |
| Re: CI by Ologogoro: 8:46pm On Jun 26, 2019 |
Broola get ill luck with babe but it could as well be a blessing in disguise make the one wey una go get luck with no come give you HIV. |
| Re: CI by Bodaolawrites(op): 8:47pm On Jun 26, 2019 |
Ologogoro:Why is everyone wanting me to get HiV... You mean you guyz love Brah Segun |
| Re: CI by Yusfunoble(m): 9:00pm On Jun 26, 2019*. Modified: 9:16pm On Jun 26, 2019 |
You never know if the plate he licked sev dey HIV + Or Gboy don use her pant Ologogoro: |
| Re: CI by iTearHerToto: 12:21am On Jun 27, 2019 |
Bodaolawrites:The most tiresome and boring story I have read in my entire life and my next life Couldn't even finish episode 1. So poor I read just one line and I have fallen sick already ![]() Pukes ![]() |
| Re: CI by Bodaolawrites(op): 12:23am On Jun 27, 2019*. Modified: 9:05am On Jun 29, 2019 |
Keep Reading my people.... I feel you all. ![]() |
| Re: CI by bodaola(m): 12:41am On Jun 27, 2019 |
iTearHerToto:Keep hating.... That's part of my progress. ![]() |
| Re: CI by bodaola(m): 12:42am On Jun 27, 2019 |
Click the link below to read the full book on okadabooks platform. https://okadabooks.com/book/about/detail/27872 |
| Re: CI by Ologogoro: 2:33am On Jun 27, 2019 |
iTearHerToto:Get well soon |
| Re: CI by Doyenro23(m): 7:06am On Jun 27, 2019 |
iTearHerToto:is this one mad Who force you here to read |
| Re: CI by bodaola(m): 8:46am On Jun 27, 2019 |
Click the link to read the complete book CUM INSIDE. Live yah all https://okadabooks.com/book/about/detail/27872 |
| Re: CI by Ologogoro: 8:54am On Jun 27, 2019 |
Yusfunoble:This could be true Ooo Bodaola be careful plus when is the next episode? |
| Re: CI by bodaola(m): 8:57am On Jun 27, 2019 |
Ologogoro:Its already completed on Okadabooks... Click https://okadabooks.com/book/about/detail/27872. To read |
| Re: CI by Bodaolawrites(op): 9:28am On Jun 27, 2019*. Modified: 9:06am On Jun 29, 2019 |
Enjoy My People. |
| Re: CI by Chidave9(m): 9:48am On Jun 27, 2019 |
Bodaolawrites:No no be like that I no they trust all this people when cover body still them go chop xmas rice. Now you be victim of upcoming HIV patient. |
| Re: CI by Chidave9(m): 9:58am On Jun 27, 2019 |
Ologogoro:Shebi you concor like timaya |
| Re: CI by Bodaolawrites(op): 10:08am On Jun 27, 2019 |
Ologogoro and chidave go get the book off okadabooks store. |
| Re: CI by emmydiamon(m): 11:00am On Jun 27, 2019 |
bodaola:we go pay money before we read am? |
| Re: CI by Bodaolawrites(op): 11:04am On Jun 27, 2019*. Modified: 9:06am On Jun 29, 2019 |
emmydiamon:Free |
| Re: CI by YoungBruzzy(m): 12:27pm On Jun 27, 2019 |
iTearHerToto:For real!!! pls and pls, we are waiting for your own story that is not boring. Frustrated Human Being, Awon NFA Gang.. You Berra find something to do with your life..mtccheew |
| Re: CI by Bodaolawrites(op): 12:37pm On Jun 27, 2019 |
YoungBruzzy:Thanks so much bro... People try to use their Frustrated lives to hurt you... ![]() |
| Re: CI by daddio(m): 1:03pm On Jun 27, 2019 |
Bodaolawrites:Mak I kuku sidon dey read stories from Topher053 Devilpen etc. |
| Re: CI by Bodaolawrites(op): 2:01pm On Jun 27, 2019 |
daddio:As e don turn money ![]() |
| Re: CI by daddio(m): 2:12pm On Jun 27, 2019 |
Bodaolawrites:Apart from that, I gat reason brother, but you really tried, keep it up, o ya chop and drink palmie
|
| Re: CI by seuncyber(m): 2:52pm On Jun 27, 2019 |
Ola come and update oh |
| Re: CI by Bodaolawrites(op): 3:07pm On Jun 27, 2019 |
Updating by 9pm today. ![]() |
| Re: CI by metalgear11(m): 3:38pm On Jun 27, 2019 |
We wey we no come dey naija nko? How we go pay? |
| Re: CI by Bodaolawrites(op): 4:12pm On Jun 27, 2019 |



