Toyin Lawani Charges Men N20million To Get Down With Her - Celebrities (7) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Celebrities › Toyin Lawani Charges Men N20million To Get Down With Her (49815 Views)
| Re: Toyin Lawani Charges Men N20million To Get Down With Her by mikejj(m): 5:00pm On Aug 06, 2019 |
lefulefu: baba some men destiny dey for kpekus ooo ..sweardan |
| Re: Toyin Lawani Charges Men N20million To Get Down With Her by mikejj(m): 5:03pm On Aug 06, 2019 |
SocialJustice:if she charges 20m just for sex..how much will the likes of Nicki minaj and blac chyna demand.mehn she just wants attention ni |
| Re: Toyin Lawani Charges Men N20million To Get Down With Her by mikejj(m): 5:04pm On Aug 06, 2019 |
Kenturkey048:. my guy u know every now.. dey go use her reap 500m |
| Re: Toyin Lawani Charges Men N20million To Get Down With Her by mikejj(m): 5:06pm On Aug 06, 2019 |
Angy55:lol some men no mind at all..they can do anything for sex. |
| Re: Toyin Lawani Charges Men N20million To Get Down With Her by Kenturkey048(m): 7:50pm On Aug 06, 2019 |
mikejj:confirm you......so leave her to fool herself for whoever care to listen...expired milk wan form champion.. |
| Re: Toyin Lawani Charges Men N20million To Get Down With Her by mikejj(m): 8:41pm On Aug 06, 2019 |
Kenturkey048: guy the mama fresh small la |
| Re: Toyin Lawani Charges Men N20million To Get Down With Her by opebiboy: 2:12pm On Aug 07, 2019 |
Okpo kobo kobo |
Wizkid Blesses Hype Man "Money Gee" With N20million For Hyping Him(video) • Toyin Lawani Says She Charges Men ₦20 Million To Get Down With Her • Regina Daniels Shutdowns Children's Day Concert As Ned Nwoko Gives N20million • 2 • 3 • 4
5 Artistes Who Started Their Careers With OJB Jezreel • Davido Pays Surprise Visit To Infinix Ofiice • Remember Agu From Beasts Of No Nation Movie? This Is Him Now
me pay money for sex? i dey craze? leave dat for d magas wey go drop money to sleep with a woman.las las u drop d 20 million then upon d 20 million wey u drop u fit encounter a bad fishy aroma down dere.na men with serious self esteem dey pay women for sex.money wey u suppose use do better tin u dey spend am on ashawos and brothels.man wey never buy land or build house dey waste im hard earned money on olosho.na wa for some men o
baba some men destiny dey for kpekus ooo ..sweardan
my guy u know every now.. dey go use her reap 500m