The Message A FUNAAB Student Received After Her Phone Got Stolen - Crime (4) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Crime › The Message A FUNAAB Student Received After Her Phone Got Stolen (45758 Views)
| Re: The Message A FUNAAB Student Received After Her Phone Got Stolen by KINGJAJA888(m): 10:52pm On Aug 27, 2019 |
Mateen1000:Lol U know say I make 400k doing that shit for my 200 Level. Guys con dey Wonder where I dey get money wey I dey lavish anyhow like that IF u see as I dey change latest phones dat year ehn. My guys dey see me as big boy. Dem no know say na wetin I been dey do ![]() |
| Re: The Message A FUNAAB Student Received After Her Phone Got Stolen by Mateen1000: 11:27pm On Aug 27, 2019 |
KINGJAJA888:I swear bro, Me I turn phone dealer for that 3yrs they do phone transactions up and down, Phone con surplus for my hand that time, I pity those victims I swear, But nobody pity me self wen den do am for me 5 different time. But man don change now sha
|
| Re: The Message A FUNAAB Student Received After Her Phone Got Stolen by KINGJAJA888(m): 4:20am On Aug 28, 2019 |
Mateen1000:Lol U sure say u don repent ![]() |
| Re: The Message A FUNAAB Student Received After Her Phone Got Stolen by Mateen1000: 9:40am On Aug 28, 2019 |
KINGJAJA888:Tey tey, All this things Na over 5yrs ago ![]() Man don change Tey Tey, Thank God |
| Re: The Message A FUNAAB Student Received After Her Phone Got Stolen by Imurengejoking: 12:19am On Aug 30, 2019 |
PureGoldh:
|
| Re: The Message A FUNAAB Student Received After Her Phone Got Stolen by LindaUjuKen: 12:25am On Aug 30, 2019 |
PureGoldh:
|
FUNAAB Student, Idowu Christianah Kidnapped In Lagos • Priscilla Ojong: I'm Not Missing! My Phone Got Damaged • Ogun State SARS Officers Pepper-spray, Flog FUNAAB Student • 2 • 3 • 4
Armed Robbers Attack UBA In Kogi, One Mopol Shot Dead (Graphic Photos) • Yahoo Boys Share Their Struggle With Becoming Broke • Edo EndSARS Protesters Shot & Stabbed By Hoodlums (Photos, Video)
U know say I make 400k doing that shit for my 200 Level.
IF u see as I dey change latest phones dat year ehn. My guys dey see me as big boy. Dem no know say na wetin I been dey do 