Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,151,827 members, 7,813,744 topics. Date: Tuesday, 30 April 2024 at 05:27 PM

Pidgin English Proverbs. Add Yours... Don't Spoil The Fun. - Jokes Etc (6) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Pidgin English Proverbs. Add Yours... Don't Spoil The Fun. (32773 Views)

Don't Spoil The Fun(secondary School Throwback) / Just For Fun: English Vs Pidgin / Don't Spoil The Fun, Keep It Moving - Add Yours (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (Reply) (Go Down)

Re: Pidgin English Proverbs. Add Yours... Don't Spoil The Fun. by tbibuzz(m): 10:26pm On Oct 19, 2019
ashawo no dey train fowl
pesin tanda fo toilet tey e go c devil

1 Like 1 Share

Re: Pidgin English Proverbs. Add Yours... Don't Spoil The Fun. by Patoski7(m): 10:32pm On Oct 19, 2019
Dem no dey find black goat for night

U no fit see dollar note wey dem use cellotape hold am
Re: Pidgin English Proverbs. Add Yours... Don't Spoil The Fun. by boninho: 10:39pm On Oct 19, 2019
Our wife, our wife...Na when midnight reach, we go sabi who get the wife

2 Likes

Re: Pidgin English Proverbs. Add Yours... Don't Spoil The Fun. by Okoroawusa: 10:42pm On Oct 19, 2019
Toto go tear young girl reach where e tear old woman

Put hand for breast...put breast for hand...na d same thing


Small pikin wey no know im mama boyfriend dey call am brother.


No be as dem dey take speak English dem dey take translate am


No be say I catch man on top my wife dey vex me...na wetin him tell her before she agree open leg na im dey vex me.


Big yansh woman no know how far until she start to dey old.

Yansh wey smooth na stretch mark kill am

2 Likes

Re: Pidgin English Proverbs. Add Yours... Don't Spoil The Fun. by yeman2012(m): 11:26pm On Oct 19, 2019
Ticket wey go cut! go cut if you like laminate am..

na the one wey brid chop na him dy take fly..

if trust dy tortoise no go dy waka wit him house for back ..

na de rain wey fall for market na everybody he go beat..

6 Likes 1 Share

Re: Pidgin English Proverbs. Add Yours... Don't Spoil The Fun. by Spain007(m): 11:47pm On Oct 19, 2019
For village full of blind people...person with one eye na KING

You don't tell old woman to close her laps cos she fit dey breath from there

Hand wey dey always touch yansh...one day e go touch shit.

If fowl scatter ma goods ... I go break her egg

Naked person no dey put hand for pocket

2 Likes

Re: Pidgin English Proverbs. Add Yours... Don't Spoil The Fun. by charleybam(m): 12:23am On Oct 20, 2019
pikin wey never go outside go see tinz go tink say na im papa juju strong pass

who don too pack iron for neck no dey no Gold

who dey roast corn no suppose waka go far

forget say wetin no fit kill u go make yu strong.For where? the injury go pain u long

No be stone u dey cook,my brother na beans.wen e don,tear everywhere like rugged jeans

who belleful go hungry

2 Likes

Re: Pidgin English Proverbs. Add Yours... Don't Spoil The Fun. by Edoblakky(m): 12:25am On Oct 20, 2019
Nor be force wey man take knack im wife she dey take born boy.

If prick nor stand, dem nor go use blow take knack toto.

Whether person wey get sore go tey for market na fly go decide.

Rock don strong before sun come out.

2 Likes 1 Share

Re: Pidgin English Proverbs. Add Yours... Don't Spoil The Fun. by tianshie(m): 1:04am On Oct 20, 2019
No matter how you vex reach your face nor fit light cigar.

2 Likes

Re: Pidgin English Proverbs. Add Yours... Don't Spoil The Fun. by georgeehis(m): 1:22am On Oct 20, 2019
Even if you go under river go mess... The gbudu gbudu go still come outside....... Meaning the bad u do in d dark will b exposed one day

3 Likes 1 Share

Re: Pidgin English Proverbs. Add Yours... Don't Spoil The Fun. by Wetlands22: 3:02am On Oct 20, 2019
xxxtedyxxx:
Pikin wey dey find party rice no suppose to fear dance.

Monkey no fine but em mama like am.


Toto water no dey plenty but e dey reach pri.ck take baff..grin

Coconut know say e dey go far, thats why e carry water join body



Toto water no dey plenty but e dey reach pri.ck take baff..
This one na win
Re: Pidgin English Proverbs. Add Yours... Don't Spoil The Fun. by Bigmikedagod(m): 6:03am On Oct 20, 2019
who naked no dey put hand for pocket undecided
Re: Pidgin English Proverbs. Add Yours... Don't Spoil The Fun. by Lionlyf: 7:50am On Oct 20, 2019
xxxtedyxxx:
How has your day been fellow Nairalanders...

How Hustle?
Abeg lets forget our worries and enjoy laughter with some pidgin english proverbs. grin
na where pesin dey work na there him dey chop thats why its called workshop
Re: Pidgin English Proverbs. Add Yours... Don't Spoil The Fun. by promiseniqqa(m): 7:55am On Oct 20, 2019
my secret dey like my mama toto.... u neva see am
Re: Pidgin English Proverbs. Add Yours... Don't Spoil The Fun. by Erebeshe: 8:36am On Oct 20, 2019
No pound yam for pesin wey no fit boil water for you

1 Like 1 Share

Re: Pidgin English Proverbs. Add Yours... Don't Spoil The Fun. by calliope(f): 9:20am On Oct 20, 2019
E too proud, better pass 'see finish'
Re: Pidgin English Proverbs. Add Yours... Don't Spoil The Fun. by limitless777(m): 10:20am On Oct 20, 2019
1. Opolo fine, E no be open eyes.
2. And if ya new in the game make U go pay Ur tithes.
Re: Pidgin English Proverbs. Add Yours... Don't Spoil The Fun. by maureen44(f): 10:30am On Oct 20, 2019
One day monkey go go market e no go come back.

Na as ashawo take stand, na em dem dey take price am.

If u ask me, na who I go ask.

1 Like 1 Share

Re: Pidgin English Proverbs. Add Yours... Don't Spoil The Fun. by finest147: 2:16pm On Oct 20, 2019
U wey bite my Nyash wey no fear poo I go bite ur nose I no go fear catarrh
Re: Pidgin English Proverbs. Add Yours... Don't Spoil The Fun. by Habibsocial080: 7:11pm On Oct 20, 2019
Half loaf of bread is better than puff puff

1 Like 1 Share

Re: Pidgin English Proverbs. Add Yours... Don't Spoil The Fun. by bigcee(m): 10:57am On Oct 21, 2019
CaptainMitch:
Toto once fuvked can never be unfucked.
Hw far na my guy? Sey i fit pm u?
Re: Pidgin English Proverbs. Add Yours... Don't Spoil The Fun. by CaptainMitch: 11:33am On Oct 21, 2019
Yeah but I will reply much later, I hardly check the email. Whats up??
bigcee:

Hw far na my guy? Sey i fit pm u?
Re: Pidgin English Proverbs. Add Yours... Don't Spoil The Fun. by bigcee(m): 11:41am On Oct 21, 2019
CaptainMitch:
Yeah but I will reply much later, I hardly check the email. Whats up??
Am fine bro. I sent you a pm. Bro what about your other email you used in chatting me up. Do u still use that one? *****4u@gmail.com
Re: Pidgin English Proverbs. Add Yours... Don't Spoil The Fun. by CaptainMitch: 12:11pm On Oct 21, 2019
Yeah I still get notifications
bigcee:

Am fine bro. I sent you a pm. Bro what about your other email you used in chatting me up. Do u still use that one? *****4u@gmail.com
Re: Pidgin English Proverbs. Add Yours... Don't Spoil The Fun. by bigcee(m): 12:16pm On Oct 21, 2019
CaptainMitch:
Yeah I still get notifications
Good. Let me email u on that 1 then. Thanks
Re: Pidgin English Proverbs. Add Yours... Don't Spoil The Fun. by 2800net(m): 1:31pm On Oct 21, 2019
Person wey say the soup too much for the eba, no fit handle greatness

my bestie my bestie, small time itiok!(Pant don shift)

belle no be show glass.

lion na lion na king, himself get bros for jungle
Re: Pidgin English Proverbs. Add Yours... Don't Spoil The Fun. by bigcee(m): 4:28pm On Oct 21, 2019
CaptainMitch:
Yeah I still get notifications
Bro check your mail. ****4u@gmail
Re: Pidgin English Proverbs. Add Yours... Don't Spoil The Fun. by horlharthundhey(m): 7:27pm On Oct 21, 2019
na preek no wetin e see inside toto wey make am vomit

1 Like 1 Share

Re: Pidgin English Proverbs. Add Yours... Don't Spoil The Fun. by Oluwatosean(m): 7:23am On Oct 22, 2019
grin
Re: Pidgin English Proverbs. Add Yours... Don't Spoil The Fun. by Preetti(f): 10:33am On Oct 22, 2019
Cant onese:
1. Person when never go another person papa farm dey say na im papa own big pass.

2. Toto say no be wetin prick dey do am dey vex am, wetin be blokos own inside.

3. Person no dey reach im inlaw house get sense.

4. Monkey sabi jump, monkey sabi jump, no be where tree meet tree?

5. Like play like play na im labalaba dey enter bush.

2 Likes 1 Share

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (Reply)

A Nairaland Babe Chilling With Amadioha / Breaking News Another Plane Crash! / Hilarious Story Caused By Malpractice

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 25
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.