Two Nigerian Ladies Fight Over A Man On Facebook - Romance (4) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › Two Nigerian Ladies Fight Over A Man On Facebook (48970 Views)
| Re: Two Nigerian Ladies Fight Over A Man On Facebook by tiswell(m): 12:02am On Nov 19, 2019 |
tammie24:Keep quiet. |
| Re: Two Nigerian Ladies Fight Over A Man On Facebook by airminem(f): 12:09am On Nov 19, 2019 |
lexy2014:Come closer i no hear u
|
| Re: Two Nigerian Ladies Fight Over A Man On Facebook by Nobody: 12:17am On Nov 19, 2019 |
e no pass one sugar daddy wey dem dey fight over so |
| Re: Two Nigerian Ladies Fight Over A Man On Facebook by BlackPantherCri: 1:04am On Nov 19, 2019 |
Kelvin30286063:Lemme give you expo. Buy day old chick from those people Hawking it for like N100. Start feeding it fertiliser Before Christmas, it will be fat enough for slaughtering. Just beware of boys in the areai know this because na so my papa take feed 13 people every Xmas. We buy chicks and even baby turkey in July August. By Christmas meat don full everywhere. Even baby goat sef ![]() Thank me later |
| Re: Two Nigerian Ladies Fight Over A Man On Facebook by 9jaRealist: 1:09am On Nov 19, 2019 |
> I stopped reading at "distoping us"... If only folks put the same energy into education. ![]() made4naijamusic: |
| Re: Two Nigerian Ladies Fight Over A Man On Facebook by Fortissimo502: 1:18am On Nov 19, 2019 |
| Re: Two Nigerian Ladies Fight Over A Man On Facebook by Nobody: 2:30am On Nov 19, 2019 |
tammie24:I come from Akwa Ibom, where are you from? |
| Re: Two Nigerian Ladies Fight Over A Man On Facebook by hollowpot15684(m): 3:19am On Nov 19, 2019 |
Poorboy:I hear you Chief justice of nairaland. |
| Re: Two Nigerian Ladies Fight Over A Man On Facebook by Edusouls(m): 5:39am On Nov 19, 2019 |
Men full everywhere, you are you married? Are you in any successful relationship in years? Ask yourself those questions. NaijaOlosho: |
| Re: Two Nigerian Ladies Fight Over A Man On Facebook by tillaman(m): 6:45am On Nov 19, 2019 |
Germi9:i tell you man, the courage wey dem dey get na first hand |
| Re: Two Nigerian Ladies Fight Over A Man On Facebook by Olafada(m): 7:17am On Nov 19, 2019 |
Na Christmas money Dem dey hussle Ehnnn owo Christmas |
| Re: Two Nigerian Ladies Fight Over A Man On Facebook by lexy2014: 8:20am On Nov 19, 2019 |
airminem:I don't like it when people distop me |
| Re: Two Nigerian Ladies Fight Over A Man On Facebook by Nature8(m): 9:26am On Nov 19, 2019 |
payman:Lol ![]() |
| Re: Two Nigerian Ladies Fight Over A Man On Facebook by airminem(f): 9:26am On Nov 19, 2019 |
lexy2014:distop ni |
| Re: Two Nigerian Ladies Fight Over A Man On Facebook by Smithwilliams826: 10:12am On Nov 19, 2019 |
made4naijamusic:Y whona dey hid her face? I go go Facebook go search am. I wan c the ladies. |
| Re: Two Nigerian Ladies Fight Over A Man On Facebook by Tycoon007(m): 12:10pm On Nov 19, 2019 |
Y do u guys keep distoping us here on nairaland... |
| Re: Two Nigerian Ladies Fight Over A Man On Facebook by Finnestgreat: 3:37pm On Nov 19, 2019 |
Okay,so dis one na news abi |
Two Nigerian Ladies Fight Over Whose Boobs Are Better • We Only Have Time For Nigerian Guys – Kenyan Ladies Fight Kenyan Men • Two Nigerian Women Kissing At A Wedding Ceremony. Photo Sparks Outrage • 2 • 3 • 4
Yes! I Told Him Openly That I Like It • See How My Girlfriend Is Trolling Me Because Manchester United Lost (pictures) • Messi VS Ronaldo: Kaka Picks Messi Ahead Of Ronaldo Despite Real Madrid Links


