₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,346,208 members, 8,521,793 topics. Date: Friday, 20 November 2026 at 01:13 AM

Toggle theme

E Don Happen, Egungun Don Jam Soldier �� - Crime - Nairaland

Nairaland Forum › Nairaland General › Crime › E Don Happen, Egungun Don Jam Soldier �� (1844 Views)

1 Reply (Go Down)

E Don Happen, Egungun Don Jam Soldier �� by Westdeliveryng2(op): 11:04am On Mar 20, 2020
E don Happen, Egungun don Jam soldier ��

Watch video below

https://twitter.com/Westdeliveryng/status/1240942319613939712?s=19

Re: E Don Happen, Egungun Don Jam Soldier �� by Ravenna: 11:10am On Mar 20, 2020
Haa!
Egungun Don suffer.
Re: E Don Happen, Egungun Don Jam Soldier �� by OGwales(m): 11:11am On Mar 20, 2020
When power jam power, one must bow

Re: E Don Happen, Egungun Don Jam Soldier �� by OGwales(m): 11:12am On Mar 20, 2020
OGwales:
When power jam power, one must bow
Village people don cast am
Re: E Don Happen, Egungun Don Jam Soldier �� by GboyegaD(m): 11:17am On Mar 20, 2020
Egungun no look road, don enter express.
Re: E Don Happen, Egungun Don Jam Soldier �� by seunlayi(m): 11:20am On Mar 20, 2020
See the soldier sef if it is BH he go run
Re: E Don Happen, Egungun Don Jam Soldier �� by akinszz: 2:48pm On Mar 20, 2020
Egungun don suffer
Re: E Don Happen, Egungun Don Jam Soldier �� by Tonyspecial(m): 3:00pm On Mar 20, 2020
Egungun na human being na

Re: E Don Happen, Egungun Don Jam Soldier �� by majamajic(m): 5:32pm On Mar 20, 2020
Tonyspecial:
Egungun na human being na
No , they are Spirit
Re: E Don Happen, Egungun Don Jam Soldier �� by chii8(f): 8:45pm On Mar 20, 2020
Lol.... spirit ko Sprite ni
Re: E Don Happen, Egungun Don Jam Soldier �� by Ibrassdeen(m): 9:31pm On Mar 20, 2020
Spirit don leave am (on your own)
Re: E Don Happen, Egungun Don Jam Soldier �� by sapientia(m): 7:44am On Mar 21, 2020
We sabi rubbish our culture
1 Reply

Trailer Don Jam Me • Gigantic 23-foot Python Swallows Woman. Lala Come See O ! E Don Happen O ! • Nigerian Army Cadets Delibrately Cause Traffic Jam, Mock Civillians (Video) • 2 • 3 • 4

Hushpuppi Cries Out As U.S Denied Him Bail And Still Pay $10K(N4.5M)Rent (Video) • Two Cultist Members Dies During Class In Ikorodu • Yahoo Boys And Murderers Should Be Given Same Sentense. DEATH SENTENCE