E Don Happen, Egungun Don Jam Soldier �� - Crime - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Crime › E Don Happen, Egungun Don Jam Soldier �� (1844 Views)
| E Don Happen, Egungun Don Jam Soldier �� by Westdeliveryng2(op): 11:04am On Mar 20, 2020 |
E don Happen, Egungun don Jam soldier �� Watch video below https://twitter.com/Westdeliveryng/status/1240942319613939712?s=19
|
| Re: E Don Happen, Egungun Don Jam Soldier �� by Ravenna: 11:10am On Mar 20, 2020 |
Haa! Egungun Don suffer. |
| Re: E Don Happen, Egungun Don Jam Soldier �� by OGwales(m): 11:11am On Mar 20, 2020 |
When power jam power, one must bow
|
| Re: E Don Happen, Egungun Don Jam Soldier �� by OGwales(m): 11:12am On Mar 20, 2020 |
OGwales:Village people don cast am |
| Re: E Don Happen, Egungun Don Jam Soldier �� by GboyegaD(m): 11:17am On Mar 20, 2020 |
Egungun no look road, don enter express. |
| Re: E Don Happen, Egungun Don Jam Soldier �� by seunlayi(m): 11:20am On Mar 20, 2020 |
See the soldier sef if it is BH he go run |
| Re: E Don Happen, Egungun Don Jam Soldier �� by akinszz: 2:48pm On Mar 20, 2020 |
Egungun don suffer |
| Re: E Don Happen, Egungun Don Jam Soldier �� by Tonyspecial(m): 3:00pm On Mar 20, 2020 |
Egungun na human being na
|
| Re: E Don Happen, Egungun Don Jam Soldier �� by majamajic(m): 5:32pm On Mar 20, 2020 |
Tonyspecial:No , they are Spirit |
| Re: E Don Happen, Egungun Don Jam Soldier �� by chii8(f): 8:45pm On Mar 20, 2020 |
Lol.... spirit ko Sprite ni |
| Re: E Don Happen, Egungun Don Jam Soldier �� by Ibrassdeen(m): 9:31pm On Mar 20, 2020 |
Spirit don leave am (on your own) |
| Re: E Don Happen, Egungun Don Jam Soldier �� by sapientia(m): 7:44am On Mar 21, 2020 |
We sabi rubbish our culture |
Trailer Don Jam Me • Gigantic 23-foot Python Swallows Woman. Lala Come See O ! E Don Happen O ! • Nigerian Army Cadets Delibrately Cause Traffic Jam, Mock Civillians (Video) • 2 • 3 • 4
Hushpuppi Cries Out As U.S Denied Him Bail And Still Pay $10K(N4.5M)Rent (Video) • Two Cultist Members Dies During Class In Ikorodu • Yahoo Boys And Murderers Should Be Given Same Sentense. DEATH SENTENCE