Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,154,302 members, 7,822,495 topics. Date: Thursday, 09 May 2024 at 11:52 AM

Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO (15313 Views)

Abeg settle this matter as a good person / How We Go Settle This Matter Like This? Dem Don Dey Beg Granny Since Yesterday, / Na The Matter We Dey Settle. (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (Reply) (Go Down)

Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO by Biafra1stson: 7:21pm On May 28, 2020
Laff don kee me o grin
Na the matter we dey settle since

5 Likes

Re: Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO by Biafra1stson: 7:22pm On May 28, 2020
More

2 Likes

Re: Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO by Biafra1stson: 7:23pm On May 28, 2020
grin

10 Likes 1 Share

Re: Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO by Enoch07: 7:24pm On May 28, 2020
LOL

3 Likes

Re: Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO by Biafra1stson: 7:24pm On May 28, 2020
Enoch07:
LOL

Add yours o. Keep the fun rolling in this quarantine

2 Likes

Re: Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO by Biafra1stson: 7:27pm On May 28, 2020
cheesy she go do video call for saloon

9 Likes 1 Share

Re: Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO by FlordFlorez(m): 7:27pm On May 28, 2020
Lol!

1 Like

Re: Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO by JOACHINpedro: 7:27pm On May 28, 2020
grin

2 Likes

Re: Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO by Biafra1stson: 7:39pm On May 28, 2020
FlordFlorez:
Lol!

And na me the albino come fine I dey try explain

31 Likes

Re: Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO by Biafra1stson: 7:39pm On May 28, 2020
JOACHINpedro:
grin

After looking for admission for 10 years cyber cafe man mistakenly press reject na the matter we dey settle here.

3 Likes

Re: Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO by Oluwasaeon(m): 7:40pm On May 28, 2020
Pastor dey do live FB sermon, naso bet9ja slip fall from hin Bible. D matter still dey on

19 Likes

Re: Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO by bigiyaro(m): 7:42pm On May 28, 2020
lolzz fvcking hilarious.

2 Likes

Re: Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO by Biafra1stson: 7:42pm On May 28, 2020
Oluwasaeon:
Pastor dey do live FB sermon, naso bet9ja slip fall from hin Bible. D matter still dey on

She buy pernis enlargement for her boyfriend na the matter we dey settle so.

2 Likes 1 Share

Re: Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO by Biafra1stson: 7:46pm On May 28, 2020
bigiyaro:
lolzz fvcking hilarious.

We still dey settle this matter

9 Likes

Re: Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO by Ebenezer2O2O(m): 7:47pm On May 28, 2020
Not funny.
Go get a job cos na idleness cause all this.

2 Likes 3 Shares

Re: Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO by seunmsg(m): 7:47pm On May 28, 2020
Silly Nigerians everywhere grin grin grin.

14 Likes

Re: Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO by Oluwasaeon(m): 7:48pm On May 28, 2020
Biafra1stson:


She buy pernis enlargement for her boyfriend na the matter we dey settle so.
grin grin grin
This matter no fit settle

8 Likes

Re: Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO by Biafra1stson: 7:48pm On May 28, 2020
Abeg o grin

4 Likes

Re: Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO by Biafra1stson: 7:49pm On May 28, 2020
Ebenezer2O2O:
Not funny.
Go get a job cos na idleness cause all this.

Common shut up. Sometimes we crack jokes for fun. People who go to comedy house dont dey have sense. Na your matter all we nairalanders go settle soon.

111 Likes 9 Shares

Re: Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO by Biafra1stson: 7:57pm On May 28, 2020
smiley

6 Likes

Re: Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO by RealLordZeus(m): 8:00pm On May 28, 2020
Lol

18 Likes

Re: Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO by Westlander(m): 8:07pm On May 28, 2020
President trump for america say e wan close down Facebook and twitter na the matter we be dey settle since yesterday

2 Likes

Re: Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO by Oluwasaeon(m): 8:13pm On May 28, 2020
Ebenezer2O2O:
Not funny.
Go get a job cos na idleness cause all this.
Nobody here is the cause of your frustration

45 Likes

Re: Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO by Ebenezer2O2O(m): 8:14pm On May 28, 2020
Oluwasaeon:

Nobody here is the cause of your frustration
gbenu e soun
Re: Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO by Nobody: 8:16pm On May 28, 2020
NCDC Say we must get corona by force by fire....

NA THE MATTER WE DAE SETTLE SINCE MORNING.

11 Likes

Re: Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO by Biafra1stson: 8:37pm On May 28, 2020
25tolife:
NCDC Say kogi must get corona by force by fire....

NA THE MATTER WE DAE SETTLE SINCE MORNING.

grin

3 Likes

Re: Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO by Nobody: 8:46pm On May 28, 2020
Ebenezer2O2O:
Not funny.
Go get a job cos na idleness cause all this.
see bitterness ahbeg....just like that?..............na YOUR MATTER we dey settle since morning!

16 Likes

Re: Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO by bigiyaro(m): 8:47pm On May 28, 2020
Ebenezer2O2O:
Not funny.
Go get a job cos na idleness cause all this.
carry your frustration comot for hia.

8 Likes

Re: Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO by Oluwasaeon(m): 8:49pm On May 28, 2020
25tolife:
see bitterness ahbeg....just like that?..............na YOUR MATTER we dey settle since morning!
Leave am, dese niggas don take over the matter. Dem tell us say na 12ft dem go do, we dey beg dem say 8ft. We still dey beg dem

3 Likes

Re: Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO by Scout60(m): 8:54pm On May 28, 2020
Ebenezer2O2O:
Not funny. Go get a job cos na idleness cause all this.
let me believe you never mean this. Don't take life serious
Re: Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO by zexy2030(m): 8:55pm On May 28, 2020
Na ds guy wey buy melon for railway and the melon big pass the window.

33 Likes 2 Shares

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (Reply)

Funny Pic Group / If You Have 60 Seconds To Toast A Girl. / Joke (For Yoruba readers ONLY)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 17
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.