Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,151,153 members, 7,811,313 topics. Date: Sunday, 28 April 2024 at 08:58 AM

Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO - Jokes Etc (5) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO (15265 Views)

Abeg settle this matter as a good person / How We Go Settle This Matter Like This? Dem Don Dey Beg Granny Since Yesterday, / Na The Matter We Dey Settle. (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (Reply) (Go Down)

Re: Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO by Nobody: 7:44pm On May 29, 2020
locust:
Championship match wey our Igwe host for my village. He say winning team go collect 2million naira. Today na the Final. Injury time, defender don go mistakenly score own goal.

His teammates still dey pursue him as I dey type this.
grin

3 Likes

Re: Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO by Stylish186(m): 8:35pm On May 29, 2020
cool

8 Likes

Re: Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO by Tolu121: 8:43pm On May 29, 2020
Stylish186:
cool
stylish186 the addicted gambler

I don dey look for you since, come back make you give guys game.
Re: Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO by Nobody: 8:44pm On May 29, 2020
Re: Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO by Nobody: 8:49pm On May 29, 2020
Tolu121:
stylish186 the addicted gambler

I don dey look for you since, come back make you give guys game.
just like mtn u continue displaying your foólishness everywhere u go
Re: Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO by movingclouds(m): 8:50pm On May 29, 2020
dahtboi:
we see condom for isolation center
na the Matta we still the settle for here
Atleast the penis wear facemask

1 Like

Re: Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO by Tolu121: 8:51pm On May 29, 2020
RealJohnny:
just like mtn u keep displaying your foólishness everywhere u go
wetin you dey do outside gambling thread

undecided
Re: Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO by Nobody: 8:52pm On May 29, 2020
Tolu121:
wetin you dey do outside gambling thread

undecided
I posted this thread link on betting thread.
I explore Nairaland for educative and stress relieving thread, there is life outside betting thread. wink
Re: Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO by Zyzxx10: 9:27pm On May 29, 2020
How they wan take settle this matter na?

7 Likes

Re: Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO by Nobody: 10:24pm On May 29, 2020
Policeman steal landlord chairman’s car the matter just finish now now
Re: Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO by Nobody: 10:29pm On May 29, 2020
Who go settle this matter

2 Likes

Re: Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO by Nobody: 12:44am On May 30, 2020
Tailor don use army cloth do nose mask

Na there we dey since

1 Like

Re: Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO by Yemike(m): 10:01am On May 30, 2020
The legendary miss grin cheesy cheesy

Re: Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO by DMPaulSr: 10:50am On May 30, 2020

https://www.youtube.com/watch?v=8EyF8gxZUt4

How can we settle dis matter??
Masturbation gone wrong
cheesy

1 Like

Re: Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO by Goldenfinger: 11:12am On May 30, 2020
Area e don burst.girl grind pepper she 4get to wash hand,she cum carry d hand go hold bf prick,na dat mata we dey settle since last nyte o
Re: Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO by Goldenfinger: 11:15am On May 30, 2020
movingclouds:
Atleast the penis wear facemask
lmao obob dis 1 off me
Re: Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO by nickvanilla(m): 12:04pm On May 30, 2020
Na this one make me fall from chair yesterday grin

2 Likes

Re: Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO by Casemiro(m): 12:51pm On May 30, 2020
Biafra1stson:
Laff don kee me o grin Na the matter we dey settle since

Re: Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO by Kaysalas(m): 3:03pm On May 30, 2020
Very funny! I have been laffing like craze man since morning. Weldone
Re: Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO by FUNNYBONE1(m): 3:35pm On May 30, 2020
Landlord don sack gateman
Tell am make e pack all him property comot. Gateman enter inside carry Junior.

Na d matter we dey settle since mornin, i never even baf sef.

1 Like

Re: Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO by Nobody: 5:54pm On May 30, 2020
grin grin grin
Re: Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO by GindoX(m): 7:50pm On May 30, 2020
Make una post matter naaa
Re: Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO by ForensikOrder: 8:32pm On May 30, 2020
Mutant
Re: Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO by Biafra1stson: 8:34pm On May 30, 2020
How can this matter ever be settled

Re: Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO by enirock(m): 9:42pm On May 30, 2020
Biafra1stson:
How can this matter ever be settled


Menh even as a guy I dey shame and pity for the lady... It is either she cheats or get a divorce. This matter cannot be settled
Re: Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO by Nuclear99(m): 9:56pm On May 30, 2020
zexy2030:
Na ds guy wey buy melon for railway and the melon big pass the window.
Laugh wan tear my stomach, lol
Re: Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO by Nuclear99(m): 10:13pm On May 30, 2020
Galactico4ever:
Player wey neva score for im life don go score freekick.After the guy don celebrate finish,VAR come talk say na own goal.coach sef don tire for the matter grin

Re: Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO by zexy2030(m): 11:32pm On May 30, 2020
Nuclear99:
Laugh wan tear my stomach, lol
d thing dey motion sef, so u can relate.
Re: Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO by yyba: 11:38pm On May 30, 2020
Daviestunech:
grin...I never chop since...we still dey settle the matter
your friend KELLY and his father villagers right now

Re: Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO by Hotspotbro(m): 7:17pm On May 31, 2020
And..

Re: Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO by Stylish186(m): 10:43pm On May 31, 2020
grin

2 Likes

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (Reply)

Funny Pic Group / A Civilized Way Of Dumping A Girl / She Is A Malaysian

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 17
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.