Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,151,096 members, 7,811,071 topics. Date: Saturday, 27 April 2024 at 10:31 PM

Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO - Jokes Etc (4) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO (15262 Views)

Abeg settle this matter as a good person / How We Go Settle This Matter Like This? Dem Don Dey Beg Granny Since Yesterday, / Na The Matter We Dey Settle. (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (Reply) (Go Down)

Re: Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO by movingclouds(m): 1:31pm On May 29, 2020
bukatyne:
This thread is hilarious!
Trust me, I barely laugh... But the way these posts are making laugh, my friends are scared it's something else

2 Likes 1 Share

Re: Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO by movingclouds(m): 2:01pm On May 29, 2020
Queenyprinxex:


Actually I literally laughed my ass out.
Hang on help is coming.
Lol, laughed your ass out? Matter settlers, tell me when you help her find her ass

2 Likes

Re: Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO by leosahm(m): 2:02pm On May 29, 2020
myles16:
na you dey help dem settle matter upandan, now your CGPA na 0.98, who go help you settle this one now??
W


this matter don pass V.C hand, the chancellor dy come for road
Re: Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO by myles16(m): 2:07pm On May 29, 2020
leosahm:
W


this matter don pass V.C hand, the chancellor dy come for road





them no go see am settle cause the person wey dem want settle him matter don go settle another matter
Re: Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO by Galactico4ever(m): 2:15pm On May 29, 2020
Peruzzi don vex comot im songs for davido next album.Na only 2 tracks remain lyk dis.Davido still de cry since morning grin grin

1 Like

Re: Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO by jericco1(m): 2:16pm On May 29, 2020
Ebenezer2O2O:
Not funny.
Go get a job cos na idleness cause all this.

I don carry your matter go bariga, I dey come make I go wear shirt
Re: Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO by Nobody: 2:52pm On May 29, 2020
cheesy cheesy
Anita no dey hear word. She don go do pass herself. Na the matter we they try settle since..

Re: Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO by leosahm(m): 3:12pm On May 29, 2020
myles16:






them no go see am settle cause the person wey dem want settle him matter don go settle another matter


the chancellor hear say him 2nd wife carry belle 4 him driver.........d matter don tire am, him still dy palace....
Re: Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO by Sanchez01: 4:13pm On May 29, 2020
Dead! grin
Re: Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO by Sanchez01: 4:14pm On May 29, 2020
grin

10 Likes

Re: Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO by Newpreshy20: 4:31pm On May 29, 2020
Junior go use ball throway him mama last pot of soup wae Dem wan chop 4 the next three days...
Na the matter we dey settle 4 area since morning ooh
Re: Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO by dexoubie(m): 4:37pm On May 29, 2020
Ebenezer2O2O:
Not funny.
Go get a job cos na idleness cause all this.
ur problem too much thats y

1 Like

Re: Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO by Kylekent59: 4:46pm On May 29, 2020
A guy dey come write morning paper exam, na so him see bugler dey break one of the invigilators wind screen, the bugler see am , con run.

The guy con manage carry the invigilator house document way dey inside file. The guy enter hall with the file, put am under him desk. In the middle of the exam, the invigilator see am, collect am sharperly, tear the file into pieces. Na so guy man begin dey sweat. The invigilator ask am why him dey sweat, na so him tell am watin happen when him dey come.

We still dey settle the matter now oo.

5 Likes

Re: Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO by typicalgamer(m): 4:50pm On May 29, 2020
na the matter we they settle since o

13 Likes

Re: Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO by dahtboi: 5:03pm On May 29, 2020
we see condom for isolation center na the Matta we still the settle for here
Re: Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO by GindoX(m): 5:17pm On May 29, 2020
dahtboi:
we see condom for isolation center
na the Matta we still the settle for here


Picture, or else I won't laugh grin

1 Like 1 Share

Re: Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO by Barney001: 5:41pm On May 29, 2020
Omo emeka go pick money for ground,con turn to fowl... No be the issue be that ooo

Emeka don go run enter him papa chicken cage, we still dey check which fowl be emeka ooo

Na the matter we still dry settle for here ooo grin

2 Likes

Re: Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO by Nobody: 5:46pm On May 29, 2020
Championship match wey our Igwe host for my village. He say winning team go collect 2million naira. Today na the Final. Injury time, defender don go mistakenly score own goal.

His teammates still dey pursue him as I dey type this.

1 Like

Re: Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO by Adesina18111(m): 5:51pm On May 29, 2020
We need ur help to settle this matter O Lord

7 Likes 1 Share

Re: Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO by Nobody: 5:59pm On May 29, 2020
Biafra1tson thank you for this thread it really made my day.

4 Likes

Re: Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO by DModeCntStopMe: 6:28pm On May 29, 2020
Biafra1stson:


And na me the albino come fine I dey try explain

���� grin grin grin
Re: Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO by FromZeroToHero(m): 6:35pm On May 29, 2020
How dey wan take settle this matter now?

1 Like

Re: Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO by enirock(m): 6:43pm On May 29, 2020
mehn this post are hilarious... E be like say we all dey inside that church wey the altar boy mix igbo for incense. Thanks op and those contributing

1 Like

Re: Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO by DModeCntStopMe: 6:49pm On May 29, 2020
martins18:
.

grin grin grin

Omo laff haff kee mioo
Re: Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO by Thryphosa(m): 6:49pm On May 29, 2020
Nice thread
Re: Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO by DModeCntStopMe: 6:56pm On May 29, 2020
Galactico4ever:
Player wey neva score for im life don go score freekick.After the guy don celebrate finish,VAR come talk say na own goal.coach sef don tire for the matter grin

grin grin grin

Em go gladly collect life ban after designing the ref's face
Re: Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO by DModeCntStopMe: 6:58pm On May 29, 2020
Galactico4ever:
Thief dey rape madam for im husband front,na so the dick comot and madam quickly put am back.We still dey calm oga down grin

grin grin grin

The whole country no fit settle dis one o
Re: Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO by Lamasta(m): 7:02pm On May 29, 2020
Am still grin grin grin
Re: Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO by Biafra1stson: 7:06pm On May 29, 2020
Lamasta:
Am still grin grin grin
Everybody dey beg my guy grin

4 Likes

Re: Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO by cutewahid(m): 7:14pm On May 29, 2020
Harry00:
This
grin
Harry00:
This
Re: Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO by Biafra1stson: 7:26pm On May 29, 2020
Mynd44 Lalasticlala people on nairaland should also follow a trend dont make us left behind
These is trending everywhere those who hold nairaland as their only source of information should not be left out
Re: Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO by Nobody: 7:42pm On May 29, 2020
Lala come and see!

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (Reply)

Funny Pic Group / A Civilized Way Of Dumping A Girl / She Is A Malaysian

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 24
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.