Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,150,983 members, 7,810,742 topics. Date: Saturday, 27 April 2024 at 02:17 PM

Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO - Jokes Etc (3) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO (15260 Views)

Abeg settle this matter as a good person / How We Go Settle This Matter Like This? Dem Don Dey Beg Granny Since Yesterday, / Na The Matter We Dey Settle. (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (Reply) (Go Down)

Re: Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO by MJBOLT: 11:31pm On May 28, 2020
cheesy

15 Likes

Re: Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO by Queenyprinxex(f): 11:32pm On May 28, 2020
martins18:
.

That pastor part.
Ohhh!!! LORD. grin

5 Likes

Re: Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO by Nobody: 11:33pm On May 28, 2020
Lol

10 Likes

Re: Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO by Nobody: 11:36pm On May 28, 2020
.

7 Likes 1 Share

Re: Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO by Adesina18111(m): 12:01am On May 29, 2020
Come help us settle this matter O Lord

8 Likes

Re: Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO by Adesina18111(m): 12:02am On May 29, 2020
E don finish

4 Likes

Re: Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO by Adesina18111(m): 12:04am On May 29, 2020
Now Take control O Lord

13 Likes

Re: Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO by funstufz: 12:15am On May 29, 2020
wink wink wink
Re: Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO by Etinosa1234: 12:20am On May 29, 2020
DJ don go play Ayes music for eiye men party. I dey on top bike now dey go house...

No be me go settle this one...I don try

23 Likes 2 Shares

Re: Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO by KosiGee(m): 12:29am On May 29, 2020

1 Like

Re: Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO by Albertone(m): 12:42am On May 29, 2020
Etinosa1234:
DJ don go play Ayes music for eiye men party. I dey on top bike now dey go house...

No be me go settle this one...I don try

Hmmm

2 Likes

Re: Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO by kalu61(m): 1:03am On May 29, 2020
All of you are funny

2 Likes

Re: Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO by Biafra1stson: 3:50am On May 29, 2020
KingAzubuike:

This is the funniest no doubt.. I really laughed out loud.

Which one is this sorry the quote is empty

1 Like

Re: Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO by Biafra1stson: 4:01am On May 29, 2020
See wetin dem buy for soldier pikin. Na the delivery man soldier dey beat so. We dey try settle the matter

14 Likes

Re: Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO by KosiGee(m): 5:23am On May 29, 2020
Biafra1stson’s younger brother living in the Uk sent home £150k to him to contact Spyder 880 and brabus to build a nice 5 bedroom duplex.

See what Biafra1stson did. Umunna don tire for the matter.

6 Likes

Re: Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO by WalkerMichael(m): 5:56am On May 29, 2020
Hilarious thread.

Yahoo boy wey go use vpn register jamb grin grin grin grin

6 Likes

Re: Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO by Abdulmalik052(m): 6:43am On May 29, 2020
Na this one be the latest matter o grin

10 Likes 1 Share

Re: Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO by osamz007: 7:20am On May 29, 2020
LALA UPLOAD SNAKE THREAD FOR FRONT PAGE EARLY THIS MORNING MYND 44 REMOVE AM. NA THE MATTER WE DEY SETLLE SO

7 Likes

Re: Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO by Davidpie: 7:21am On May 29, 2020
Re: Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO by Degrezhaa: 8:19am On May 29, 2020
Na still on this matter oh

Re: Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO by Galactico4ever(m): 10:56am On May 29, 2020
Player wey neva score for im life don go score freekick.After the guy don celebrate finish,VAR come talk say na own goal.coach sef don tire for the matter grin

17 Likes

Re: Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO by senatepresido: 11:08am On May 29, 2020
Etinosa1234:
DJ don go play Ayes music for eiye men party. I dey on top bike now dey go house...

No be me go settle this one...I don try
my guy this one pass you o
Re: Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO by Biafra1stson: 11:31am On May 29, 2020
Galactico4ever:
Player wey neva score for im life don go score freekick.After the guy don celebrate finish,VAR come talk say na own goal.coach sef don tire for the matter grin

grin
Re: Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO by Biafra1stson: 11:33am On May 29, 2020
KosiGee:
Biafra1stson’s younger brother living in the Uk sent home £150k to him to contact Spyder 880 and brabus to build a nice 5 bedroom duplex.

See what Biafra1stson did. Umunna don tire for the matter.

The lawyer we call to settle your own matter don leave us go chop rice the matter don taya ram

11 Likes 1 Share

Re: Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO by Galactico4ever(m): 11:48am On May 29, 2020
Thief dey rape madam for im husband front,na so the dick comot and madam quickly put am back.We still dey calm oga down grin

20 Likes

Re: Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO by Biafra1stson: 11:49am On May 29, 2020
Galactico4ever:
Thief dey rape madam for im husband front,na so the dick comot and madam quickly put am back.We still dey calm oga down grin

Automatic prisoner o

15 Likes

Re: Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO by Galactico4ever(m): 11:57am On May 29, 2020
Cynthia dey school de claim say im papa na senator,na so all the guys and girls de dash am money anyhow make them get contact tongue .Na im we come jam cynthia for road where im papa de tie akara wey she de fry. grin grin .I don run comot cos this matter pass me cheesy cheesy

3 Likes

Re: Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO by Nobody: 12:12pm On May 29, 2020
All of una wey dey settle mata, hope say una don settle una own for house
Re: Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO by BBCdMC: 12:22pm On May 29, 2020
Music wen my guy go record for studio last week, this week we see the video online with the producer name as the singer. Na the matter we settled since...
Re: Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO by myles16(m): 12:25pm On May 29, 2020
Ebenezer2O2O:
gbenu e soun


Emabinu ma, shey make i help una settle the matter

ofe ni o, moni gba owo
Re: Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO by myles16(m): 12:40pm On May 29, 2020
na you dey help dem settle matter upandan, now your CGPA na 0.98, who go help you settle this one now??

7 Likes

Re: Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO by Nobody: 1:25pm On May 29, 2020
Galactico4ever:
Thief dey rape madam for im husband front,na so the dick comot and madam quickly put am back.We still dey calm oga down grin
This one na small thing, I don solve matter wey big pass this one, table am we go solve am.

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (Reply)

Funny Pic Group / 40 Robert Mugabe Quotes That Will Make Your Day / A Civilized Way Of Dumping A Girl

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 18
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.