Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO - Jokes Etc (2) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Jokes Etc › Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO (17047 Views)
| Re: Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO by FlordFlorez(m): 8:56pm On May 28, 2020 |
[quote author=Biafra1stson post=90062254][/quote]the funniest. Thanks for making my day. |
| Re: Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO by dayleke: 9:02pm On May 28, 2020 |
That second pic na d real definition of self contain. ![]() |
| Re: Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO by Biafra1stson(op): 9:03pm On May 28, 2020 |
FlordFlorez:You're so much welcome sir |
| Re: Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO by Biafra1stson(op): 9:04pm On May 28, 2020 |
dayleke:We dey try settle the matter the boy no gree ![]() |
| Re: Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO by Nobody: 9:11pm On May 28, 2020 |
Oluwasaeon:abeg help me beg them say make we SETTLE for the normal 6ft. Call me for any when una SETTLE For. |
| Re: Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO by Oluwasaeon(m): 9:13pm On May 28, 2020 |
25tolife:Dem still never gree. I dey hospital like dis dey settle anoda one
|
| Re: Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO by sureteeboy(m): 9:28pm On May 28, 2020 |
![]()
|
| Re: Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO by Enoch07: 9:31pm On May 28, 2020 |
Ebenezer2O2O:seriously only God can solve your problems |
| Re: Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO by Nobody: 9:47pm On May 28, 2020 |
Oluwasaeon:the father of the pikin never still gree to settle. |
| Re: Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO by Oluwasaeon(m): 9:50pm On May 28, 2020 |
| Re: Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO by Darkzayn: 9:56pm On May 28, 2020 |
Toh we no fit settle am finish
|
| Re: Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO by Nobody: 10:06pm On May 28, 2020 |
Oluwasaeon:my guy as i dae talk to you now,PERSON WHEN COME SETTLE MATA ,DEM DO STILL HIM PHONE OO....NA THE MATA WE DAE RE-SETTLE. |
| Re: Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO by Nobody: 10:11pm On May 28, 2020 |
.
|
| Re: Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO by Harry00(m): 10:18pm On May 28, 2020 |
This
|
| Re: Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO by Oluwasaeon(m): 10:23pm On May 28, 2020 |
25tolife:I taya |
| Re: Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO by MJBOLT: 10:46pm On May 28, 2020 |
|
| Re: Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO by bukatyne(f): 10:49pm On May 28, 2020 |
This thread is hilarious! |
| Re: Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO by Kemimarch16(f): 10:51pm On May 28, 2020 |
Lol |
| Re: Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO by geletor: 10:52pm On May 28, 2020 |
Ebenezer2O2O:Maddam job giver! shey na for lockdown we go do job abi? |
| Re: Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO by SirDanny7(m): 11:02pm On May 28, 2020 |
Person Wey i make group admin for my whatsapp group don remove me we still Police station like this dey settle the matter ![]() |
| Re: Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO by Daviestunech(m): 11:05pm On May 28, 2020 |
...I never chop since...we still dey settle the matter
|
| Re: Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO by KingAzubuike(f): 11:11pm On May 28, 2020 |
[quote author=Biafra1stson post=90062254][/quote]This is the funniest no doubt.. I really laughed out loud. |
| Re: Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO by hidhrhis(m): 11:15pm On May 28, 2020 |
Rottweiler mob dry cleaner whey come carry cloth Na on top the matter we still dey ooo cos the family don arrive |
| Re: Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO by Adesina18111(m): 11:20pm On May 28, 2020 |
Lobatan
|
| Re: Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO by Adesina18111(m): 11:21pm On May 28, 2020 |
Infact we can't settle this matter finish
|
| Re: Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO by Adesina18111(m): 11:22pm On May 28, 2020 |
The barber is still in Soldier custody since morning
|
| Re: Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO by Adesina18111(m): 11:23pm On May 28, 2020 |
Now the peacemaker don taya since morning
|
| Re: Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO by Adesina18111(m): 11:25pm On May 28, 2020 |
We no fit settle this matter tonight
|
| Re: Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO by Adesina18111(m): 11:26pm On May 28, 2020 |
Parents are very angry at the school management now...only minister of education go settle this matter
|
| Re: Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO by LadySarah: 11:26pm On May 28, 2020 |
Lok
|
| Re: Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO by Queenyprinxex(f): 11:27pm On May 28, 2020*. Modified: 5:16pm On May 29, 2020 |
Ebenezer2O2O:Actually, I literally laughed my ass out. Hang on help is coming. |
| Re: Can Nairalanders Settle This Matter PHOTO by Queenyprinxex(f): 11:29pm On May 28, 2020 |
MJBOLT:Mehd ooooo. ![]() |
Abeg settle this matter as a good person • You Guys Should Come And Settle This Matter O • How We Go Settle This Matter Like This? Dem Don Dey Beg Granny Since Yesterday, • 2 • 3 • 4
Free Software To Always Win Baba Ijebu (lotto). Every Month • Why Are Some Girls Dumb (pix) • Things That Make Nigerians Lose Weight


only God can solve your problems