₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,326,909 members, 8,428,605 topics. Date: Wednesday, 17 June 2026 at 05:12 PM

Toggle theme

The Ema Dance Of The Urhobo People (photos) - Culture (3) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralCultureThe Ema Dance Of The Urhobo People (photos) (43474 Views)

1 2 3 4 5 6 7 8 Reply (Go Down)

Re: The Ema Dance Of The Urhobo People (photos) by Ajstyles01(m): 5:30pm On Jul 13, 2020
Pacesetter123:
Ur Mum supposed teach u nah.
she dnt use to speak it at home
nd am in love with that language
Re: The Ema Dance Of The Urhobo People (photos) by Emu4u2c: 5:32pm On Jul 13, 2020
gregyboy:
Dem nor fine i dey see dem for benin self, thier yansh strong and small, dem black pass charcoal

And dem nor sabi speak English na only delta igbo ladies fine, even our benin ladies wen nor too fine na beauty pageant for were urhobo girl dey
Na like 15%-20% of urhobo girls fine.
The rest fit carry strong face but the yansh go must big and soft and dem dey get yansh were dey keep man for one place.
As I enter University come dey date Ibo Girls (I don date two Imo Girl) Naim I know say urhobo girls nr fine at all
Re: The Ema Dance Of The Urhobo People (photos) by Ajstyles01(m): 5:33pm On Jul 13, 2020
airsaylongcom:
Some of us wey two side na Urhobo nọ dey speak sef despite growing up in the heart of Urhobo land in Ughele...

There are some YouTube vids.. But I'm currently using Jehovah's Witnesses materials to aid my learning. Especially my ability to Read Urhobo
me was born nd brought up in lagos

but how wuld Jehovahs witness material would help u??
Re: The Ema Dance Of The Urhobo People (photos) by sammysneh(m): 5:33pm On Jul 13, 2020
PrinceMajestic:
All urhobo citizens in nairaland pls let know ourselves with this thread. I rep the entire Urhobo nation. I'm from all. Where you from?
Am form ughelli north in delta
Re: The Ema Dance Of The Urhobo People (photos) by stanleyravos: 5:33pm On Jul 13, 2020
Roon9:
Urhobo mena wink
ovuo vo
Re: The Ema Dance Of The Urhobo People (photos) by pat077: 5:34pm On Jul 13, 2020
Area!
Re: The Ema Dance Of The Urhobo People (photos) by Emu4u2c: 5:35pm On Jul 13, 2020
Enyoo:
Call this slim one Jessica 09021468697
bros Na wa for you.
He for PM You for the degits
Ignorance and lack of knowledge of the law makes us do stupid things online.
Re: The Ema Dance Of The Urhobo People (photos) by dennisworld1(m): 5:37pm On Jul 13, 2020
grin Omo urhobo. A proud urhobo boy
Re: The Ema Dance Of The Urhobo People (photos) by Nobody: 5:37pm On Jul 13, 2020
Burnguveren:
Urhobo wayo

Re: The Ema Dance Of The Urhobo People (photos) by sharone21(f): 5:37pm On Jul 13, 2020
Cantonese:
The entire people of Delta state are the best dancers in the world. Is there any disagreement?
Crazy dancers- U go see break dance sef inside Urhobo dance....Ikas too dance very well.... But for both, u MUST eat well....
Re: The Ema Dance Of The Urhobo People (photos) by gregyboy(m): 5:39pm On Jul 13, 2020
Emu4u2c:
Na like 15%-20% of urhobo girls fine.
The rest fit carry strong face but the yansh go must big and soft and dem dey get yansh were dey keep man for one place.
As I enter University come dey date Ibo Girls (I don date two Imo Girl) Naim I know say urhobo girls nr fine at all
Lol, the urhobo girls for benin dey try speak English the ones wen i meet for auchi poly nor get joy at all, na pidgin dem dey knack dem go just tell you "bros i nor get time for this ur toosting i dey busy"
I say i shock, culture shock i come be like d bitch for d conversations
Re: The Ema Dance Of The Urhobo People (photos) by Cantonese: 5:39pm On Jul 13, 2020
sharone21:
Crazy dancers- U go see break dance sef inside Urhobo dance....Ikas too dance very well.... But for both, u MUST eat well....
Everywhere you go in Delta state, no dull moments. Enjoyment galore with plenty of peace of mind.
Re: The Ema Dance Of The Urhobo People (photos) by mhizv(f): 5:40pm On Jul 13, 2020
cry

Yet to understand urhobo let alone speak.
Like a foreigner in my own place
Re: The Ema Dance Of The Urhobo People (photos) by Inception(m): 5:41pm On Jul 13, 2020
PAGAN9JA:
Beautiful. We must return to the TRADITIONAL Animist RELIGION of our ancestors.

99.9% of Nigerian problems will be solved

We must take our roots seriously.

We must respect the nature and all living things around us. From the smallest owl or cat to the largest bat or elephant. This is most important. Everything else is secondary.

We must be upright and revive our ethos. No matter the negative forces we face around us. We must be strong.

We must learn to respect women. Regardless of the attitudes we face.

I think you both need jesus.
What an irony grin grin grin
Re: The Ema Dance Of The Urhobo People (photos) by Mystiquefia: 5:43pm On Jul 13, 2020
J3da:
Urhobo me na, Ovovo grin
Are you urhobo? grin
Re: The Ema Dance Of The Urhobo People (photos) by Mystiquefia: 5:43pm On Jul 13, 2020
J3da:
Urhobo me na, Ovovo grin
Are you urhobo? grin
Re: The Ema Dance Of The Urhobo People (photos) by mhizv(f): 5:43pm On Jul 13, 2020
sammysneh:
Am form ughelli north in delta
Really? I'm from ughelli north also.

Where exactly?
Re: The Ema Dance Of The Urhobo People (photos) by Emu4u2c: 5:44pm On Jul 13, 2020
gregyboy:
Lol, the urhobo girls for benin dey try speak English the ones wen i meet for auchi poly nor get joy at all, na pidgin dem dey knack dem go just tell you "bros i nor get time for this ur toosting i dey busy"
I say i shock, culture shock i come be like d bitch for d conversations
Lol
But if you meet the sophisticated ones from the elite families you go like Niger Delta women(You will find them mostly in Lagos and the United Kingdom.Even if you get to see them in Warri or area,Mopol and high fence nor go allow you come near them)
This ones get respect and dem dey more cultured than the agbako ones.
Re: The Ema Dance Of The Urhobo People (photos) by AlphikkaTech: 5:45pm On Jul 13, 2020
PAGAN9JA:
Beautiful. We must return to the TRADITIONAL Animist RELIGION of our ancestors.

99.9% of Nigerian problems will be solved

We must take our roots seriously.

We must respect the nature and all living things around us. From the smallest owl or cat to the largest bat or elephant. This is most important. Everything else is secondary.

We must be upright and revive our ethos. No matter the negative forces we face around us. We must be strong.

We must learn to respect women. Regardless of the attitudes we face.

I think you both need jesus.
Why didn't the animist religion of our forefathers prevent the Europeans from colonizing us?

JESUS reigns supreme. I'll choose JESUS any day any time.
Re: The Ema Dance Of The Urhobo People (photos) by gregyboy(m): 5:46pm On Jul 13, 2020
mhizv:
cry

Yet to understand urhobo let alone speak.
Like a foreigner in my own place
Make una dey beg una parents makw dem dey teach u
Re: The Ema Dance Of The Urhobo People (photos) by Mystiquefia: 5:46pm On Jul 13, 2020
sammysneh:
Am form ughelli north in delta
Lol, nice having you around here oniovo what section do you frequent, coz i haven't come across this monker b4huh
Re: The Ema Dance Of The Urhobo People (photos) by Iceiscold: 5:46pm On Jul 13, 2020
i am proud to be omo urhobo.ema dance alonside owo and starch
Re: The Ema Dance Of The Urhobo People (photos) by dennisworld1(m): 5:47pm On Jul 13, 2020
How wish not the bad government delta suppose be the best state
Re: The Ema Dance Of The Urhobo People (photos) by sammysneh(m): 5:47pm On Jul 13, 2020
mhizv:
Really? I'm from ughelli north also.
Where exactly?
uwerhu
Re: The Ema Dance Of The Urhobo People (photos) by Mourinho24: 5:48pm On Jul 13, 2020
URHOBO MENA!
ODE ME OYE SE OGHENERO.
I REP UGHELLI SOUTH AND NORTH.
Re: The Ema Dance Of The Urhobo People (photos) by Mystiquefia: 5:48pm On Jul 13, 2020
pat077:
Area!
2 seconds everywhere burst grin Area!!
Re: The Ema Dance Of The Urhobo People (photos) by mhizv(f): 5:49pm On Jul 13, 2020
gregyboy:
Make una dey beg una parents makw dem dey teach u
Oh well!

P man didn't do any of that B4 he left and mumsi isn't urhobo.
Re: The Ema Dance Of The Urhobo People (photos) by Mystiquefia: 5:50pm On Jul 13, 2020
dennisworld1:
grin Omo urhobo. A proud urhobo boy
oniovo me, na where all of una hide put since.. una just dey root out 1 by 1...
Wadoo
Re: The Ema Dance Of The Urhobo People (photos) by mhizv(f): 5:51pm On Jul 13, 2020
sammysneh:
uwerhu
Okay cool.
Re: The Ema Dance Of The Urhobo People (photos) by gregyboy(m): 5:52pm On Jul 13, 2020
Emu4u2c:
Lol
But if you meet the sophisticated ones from the elite families you go like Niger Delta women(You will find them mostly in Lagos and the United Kingdom.Even if you get to see them in Warri or area,Mopol and high fence nor go allow you come near them)
This ones get respect and dem dey more cultured than the agbako ones.
Lol, if i see fine urhobo lady i go marry i consider them edo than some other edo tribe in edo North .....
Re: The Ema Dance Of The Urhobo People (photos) by Robisky001(m): 5:52pm On Jul 13, 2020
My tribe my culture.
Re: The Ema Dance Of The Urhobo People (photos) by Mystiquefia: 5:52pm On Jul 13, 2020
mhizv:
Really? I'm from ughelli north also.
Where exactly?
Hmmmm.. Omoagege People.. grin
1 2 3 4 5 6 7 8 Reply

The Supernatural Fire Dance Of The ItsekirisOhafia War Dance Of The Ohafia PeopleMeet The World's Tallest People (photos)234

Ancient Kemet (ancient Egypt) In PicturesDo You Believe In African Bullet Proof?Alaafin Of Oyo Younger Wife, Ajoke Slays In Arabian Outfit