₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,327,205 members, 8,429,791 topics. Date: Friday, 19 June 2026 at 12:46 PM

Toggle theme

- Romance - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralRomance (1365 Views)

1 Reply (Go Down)

by Nobody:
Re: by tripplephi: 7:01pm On Aug 14, 2020
Cotonou is NOT far, you can leave by BUS.

You have no destination but you are looking for a geng to join you in entering into trouble, abi?

Lol, abeg progress is a personal journey NOT a collabo.
Re: by Nobody: 7:03pm On Aug 14, 2020
tripplephi:
Cotonou is NOT far, you can leave by BUS.

You have no destination but you are looking for a geng to join you in entering into trouble, abi?

Lol, abeg progress is a personal journey NOT a collabo.
lemme even if na Lagos. Naija don taya me lipsrsealed
Re: by Nobody: 7:10pm On Aug 14, 2020
Come and live in my Dick
Re: by Vyzz: 7:14pm On Aug 14, 2020
Nobody is leaving this country

Na Una wey no vote well make this country like this now Y'all just wanna leave...

That's not happening on my watch
Re: by Nobody: 7:15pm On Aug 14, 2020
Vyzz:
[s]Nobody is leaving this country

Na Una wey no vote well make this country like this now Y'all just wanna leave...

That's not happening on my watch[/s]
Me wey no dey vote grin
Re: by Nobody:
Bonatheripper:
Come and live in my Dick
permision to shoot gay on sight? cheesy
Re: by tripplephi: 7:34pm On Aug 14, 2020
Shanklee:
lemme even if na Lagos. Naija don taya me lipsrsealed
Haaa, life can not be that bad. Oya come to lagos.... how many days will you like to stay
Re: by lightangel65i(m): 7:40pm On Aug 14, 2020
Shanklee:
I've heard stories of people that left without making use of the airport. Oya nah let's gang up and get tf outta here guys lipsrsealed undecided
If you sabi leg well well, when you reach sokoto, leg acrosz the border to niger, then follow the map legging until you reach Morocco, leg to the beach and sell yourself As a sex slave as free pass from morocco to italy or spain, it takes about 6 months carry enough water
Re: by Nobody: 7:40pm On Aug 14, 2020
tripplephi:
[s]Haaa, life can not be that bad. Oya come to lagos.... how many days will you like to stay[/s]
Na California I wan go grin
Re: by Nobody: 7:41pm On Aug 14, 2020
lightangel65i:
If you sabi leg well well, when you reach sokoto, leg acrosz the border to niger, then follow the map legging until you reach Morocco, leg to the beach and sell yourself As a sex slave as free pass from morocco to italy or spain, it takes about 6 months carry enough water
man dey be sex slave? cheesy
Re: by lightangel65i(m): 7:42pm On Aug 14, 2020
Shanklee:
man dey be sex slave? cheesy
Yes na, they have gay customers and old smelly grannies
Re: by Nobody: 7:43pm On Aug 14, 2020
lightangel65i:
Yes na, they have gay customers and old smelly grannies
WTF sad
Re: by Nobody: 7:44pm On Aug 14, 2020
lightangel65i:
Yes na, they have gay customers and old smelly grannies
You don't have to worry this will never happen once we leave in group cheesy
Re: by Ugaboy: 7:44pm On Aug 14, 2020
Shanklee:
I've heard stories of people that left without making use of the airport. Oya nah let's gang up and get tf outta here guys lipsrsealed undecided
babe, i go enter your one of ur bags
Re: by lightangel65i(m): 7:48pm On Aug 14, 2020
Shanklee:
You don't have to worry this will never happen once we leave in group cheesy
Lol, well that group might just end up in a wierd deep african village and get raped to death, or get group gangbanged by old ladies in Morocco
Re: by Nobody: 9:00pm On Aug 14, 2020
Ugaboy:
babe, i go enter your one of ur bags
angry
Re: by Vyzz: 9:00pm On Aug 14, 2020
Shanklee:
Me wey no dey vote grin
Oooh

So ná u cuz am sef... If u and ur pals had voted...

Probably a better person would be in power

For that...

U won't leave this country...

I am watching
Re: by Nobody: 9:09pm On Aug 14, 2020
Vyzz:
Oooh

So ná u cuz am sef... If u and ur pals had voted...

Probably a better person would be in power

For that...

U won't leave this country...

I am watching
lmao. You no sabi Wetin sup for Odun last year abi? Dem talk say 100k vote difference too small say make dem vote again. Na hin my own vote go com count lmao angry
I'll never risk my life for the wicked old pot bellied fellows angry
Re: by Nobody: 9:43pm On Aug 14, 2020
Aww, lol
Re: by Kvng6464: 9:53pm On Aug 14, 2020
lightangel65i:
If you sabi leg well well, when you reach sokoto, leg acrosz the border to niger, then follow the map legging until you reach Morocco, leg to the beach and sell yourself As a sex slave as free pass from morocco to italy or spain, it takes about 6 months carry enough water
ororo dy ur head my gee
Re: by tripplephi: 10:47pm On Aug 14, 2020
Shanklee:
Na California I wan go grin
Na Lagos Airport you go pass na... abi na keke you wan use go California?
Re: by Nobody: 11:01pm On Aug 14, 2020
tripplephi:
Na Lagos Airport you go pass na... abi na keke you wan use go California?
Me wan reason say make we carry bus nio. You know nah make weather no dey disturb person grin
Re: by tripplephi: 6:49am On Aug 15, 2020
Shanklee:
Me wan reason say make we carry bus nio. You know nah make weather no dey disturb person grin
Boss good morning o, abeg u get sweater... and baba-blue? Because bus no fit protect you from weather o. Besides, Road journey too long, sometimes dangerous sef. Carry water gunn o
Re: by Nobody: 6:54am On Aug 15, 2020
tripplephi:
Boss good morning o, abeg u get sweater... and baba-blue? Because bus no fit protect you from weather o. Besides, Road journey too long, sometimes dangerous sef. Carry water gunn o
cry
1 Reply

234

“if You Dare, Marry Chioma” – Kemi Olunloyo Warns Davido Again As She Exposes PhA Lady Can Sue A Man Who Promises To Marry Her But Fails To Do SoWhy You Must Stop Going After Girls And Start Going After Money