Nairalanders/abeg Let's Chat In Pidgin - Culture - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Culture › Nairalanders/abeg Let's Chat In Pidgin (1364 Views)
| Nairalanders/abeg Let's Chat In Pidgin by mete3(op): 10:19pm On Sep 15, 2020 |
If you fit speak pidgin wella You fit rap with pidgin Sing in pidgin Cabash and pray in pidgin Sing nigeria national anthem in pidgin.. Lolz Oya leggo.. make we meet Here. |
| Re: Nairalanders/abeg Let's Chat In Pidgin by daddytime(m): 10:26pm On Sep 15, 2020 |
How e dey do you? |
| Re: Nairalanders/abeg Let's Chat In Pidgin by walex4live1(m): 10:30pm On Sep 15, 2020 |
Una don chop tonight? |
| Re: Nairalanders/abeg Let's Chat In Pidgin by mete3(op): 10:33pm On Sep 15, 2020 |
walex4live1:I don shop o buh d food no do me Ahswr ![]() |
| Re: Nairalanders/abeg Let's Chat In Pidgin by mete3(op): 10:35pm On Sep 15, 2020 |
daddytime:E dae do me normal normal ![]() |
| Re: Nairalanders/abeg Let's Chat In Pidgin by walex4live1(m): 10:43pm On Sep 15, 2020 |
mete3:Drink water, he go full ur belle |
| Re: Nairalanders/abeg Let's Chat In Pidgin by mete3(op): 10:48pm On Sep 15, 2020 |
walex4live1:Okay o.. |
| Re: Nairalanders/abeg Let's Chat In Pidgin by mete3(op): 10:54pm On Sep 15, 2020 |
Mr Lalasticlala abeg help me move am go FP Make Warri guys con dominate am ![]() |
| Re: Nairalanders/abeg Let's Chat In Pidgin by Uzomacharles: 10:57pm On Sep 15, 2020 |
Who belleful go hungry |
| Re: Nairalanders/abeg Let's Chat In Pidgin by mete3(op): 11:00pm On Sep 15, 2020 |
| Re: Nairalanders/abeg Let's Chat In Pidgin by Uzomacharles: 11:02pm On Sep 15, 2020 |
| Re: Nairalanders/abeg Let's Chat In Pidgin by mete3(op): 11:06pm On Sep 15, 2020 |
Uzomacharles:Nah God o man cannt man himself o |
| Re: Nairalanders/abeg Let's Chat In Pidgin by Uzomacharles: 11:09pm On Sep 15, 2020 |
mete3:Confirm Matter |
| Re: Nairalanders/abeg Let's Chat In Pidgin by mete3(op): 11:12pm On Sep 15, 2020 |
Warri Guyz wey dey here make una show ya face nau |
| Re: Nairalanders/abeg Let's Chat In Pidgin by mete3(op): 11:14pm On Sep 15, 2020 |
Hope everywhere Marama for una side |
| Re: Nairalanders/abeg Let's Chat In Pidgin by mete3(op): 11:24pm On Sep 15, 2020 |
Lalasticlalaabeg push this tin enter FP nau |
| Re: Nairalanders/abeg Let's Chat In Pidgin by mete3(op): 6:30am On Sep 16, 2020 |
Walex4live1 Daddytime UzomacharlesUna Good morning o |
| Re: Nairalanders/abeg Let's Chat In Pidgin by walex4live1(m): 6:35am On Sep 16, 2020 |
mete3:Morning never reach for my side |
| Re: Nairalanders/abeg Let's Chat In Pidgin by mete3(op): 6:37am On Sep 16, 2020 |
walex4live1:No be Naija u dey |
| Re: Nairalanders/abeg Let's Chat In Pidgin by walex4live1(m): 6:40am On Sep 16, 2020 |
mete3:Na newNaija i dey |
| Re: Nairalanders/abeg Let's Chat In Pidgin by Silentgroper(m): 6:44am On Sep 16, 2020 |
mete3:Abi mke lagos boys dominate am. Na lagos boys get pidgin. mke i fyn small trouble |
| Re: Nairalanders/abeg Let's Chat In Pidgin by mete3(op): 6:45am On Sep 16, 2020 |
walex4live1:Chil Bro.. enjoy urself o |
| Re: Nairalanders/abeg Let's Chat In Pidgin by mete3(op): 6:47am On Sep 16, 2020 |
Silentgroper:Okay Boss.. move dem con here abeg |
| Re: Nairalanders/abeg Let's Chat In Pidgin by mete3(op): 7:02am On Sep 16, 2020*. Modified: 5:19pm On Sep 16, 2020 |
Tum tum hello tim Interviewee:Chizo, weytin be wickedness Chizo:oga.. Wickedness is wen dem say make u pay 300K as bride price nd the person wey took d virginity only pay for 1 indomie nd 2 eggs gbam lobatan! |
| Re: Nairalanders/abeg Let's Chat In Pidgin by LamaNewton(m): 7:17am On Sep 16, 2020 |
![]() |
| Re: Nairalanders/abeg Let's Chat In Pidgin by mete3(op): 7:24am On Sep 16, 2020 |
LamaNewton:BossMan. I doff my cap o Morning to u |
| Re: Nairalanders/abeg Let's Chat In Pidgin by LamaNewton(m): 7:31am On Sep 16, 2020 |
mete3:oga himself ur boy loyal o |
| Re: Nairalanders/abeg Let's Chat In Pidgin by mete3(op): 7:39am On Sep 16, 2020 |
LamaNewton:Boss mi.. whining is nt permited ![]() |
| Re: Nairalanders/abeg Let's Chat In Pidgin by LamaNewton(m): 7:52am On Sep 16, 2020 |
mete3:lol me,whine u u wey be oga kpatakpata |
| Re: Nairalanders/abeg Let's Chat In Pidgin by Uzomacharles: 8:21am On Sep 16, 2020 |
mete3:Good Morning Gee How your night? |
| Re: Nairalanders/abeg Let's Chat In Pidgin by mete3(op): 8:30am On Sep 16, 2020 |
Uzomacharles:Jus fine my Man. na nau u jus de wake up |
| Re: Nairalanders/abeg Let's Chat In Pidgin by mete3(op): 8:45pm On Sep 17, 2020 |
hello. who dey |
Cute Italian Lady Speaks Pidgin, Taught By Ex Boyfriend (Video) • Some Hilarious Pidgin English Proverbs To Crack You Up • Oyaaa! Waffi Men, Benin Men, Port Harcourt Niggies, Yenagoa Men. Pidgin Contest • 2 • 3 • 4
Please Help Us To Build This Igbo Project • Why Are Nigerians Naturally Angry? • The 11 Types Of Igbo. Number 11 Will Surprise You.

