Nairalanders/abeg Let's Chat In Pidgin - Culture (2) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Culture › Nairalanders/abeg Let's Chat In Pidgin (1393 Views)
| Re: Nairalanders/abeg Let's Chat In Pidgin by mosdii(m): 9:38am On Sep 18, 2020 |
mete3:no be only warri, na the entire south south go dominate am |
| Re: Nairalanders/abeg Let's Chat In Pidgin by mete3(op): 9:41am On Sep 18, 2020 |
mosdii:Abi nah my guy.. |
| Re: Nairalanders/abeg Let's Chat In Pidgin by mosdii(m): 9:45am On Sep 18, 2020 |
mete3:confirm abobi, wida your compass na how e dey be for your bakana? I believe say everywhere kpef |
| Re: Nairalanders/abeg Let's Chat In Pidgin by Sinistami(m): 4:16pm On Sep 19, 2020 |
mosdii:Aboy how your be dey be na!? The way your pidgin be, I de comfam say you na portharcourt or Bayelsa pikin. I just sight wan Manchi wen dey caprison now now for up say na Lagos boys get pidgin. I just say make I comot body put yansh make I no on follow am up make nairaland no gbolo. |
| Re: Nairalanders/abeg Let's Chat In Pidgin by mosdii(m): 5:04pm On Sep 19, 2020 |
Sinistami:Na low bar manchi be that, I be confirm Bayelsa boy but breed in Cairo. I gentle, how e dey be you? |
Cute Italian Lady Speaks Pidgin, Taught By Ex Boyfriend (Video) • Some Hilarious Pidgin English Proverbs To Crack You Up • Oyaaa! Waffi Men, Benin Men, Port Harcourt Niggies, Yenagoa Men. Pidgin Contest • 2 • 3 • 4
Sex Addict’ Dad Raped Toddler Daughter … While Wife Held Her Hand • Hi Everyone, African American Going Home To MAMA AFRICA! • The Sweet Meadows Of Contemplation: An Addendudm To The Infaq Al-maysur
