Mtn Na Wa - Romance - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › Mtn Na Wa (2451 Views)
| Mtn Na Wa by froggie(op): 7:43am On Jan 26, 2007 |
As una know sey Mtn dey do bebe, so i get one friend wey bi sey na mtn i m girlfriend they use so they go need to dey communicate wit my own phone 4 nite as e bi sey na mtn me sef dey use, after a while another of im girlfriend sef join the club , and me as a sharp boi u know no go wan waste tyme like if the guy no dey around na me the don dey keep them company of mtn nite call, infact na three of them i don know now but i never see their face oo, though i dey chat with two of em online shaI was talking wit one of em last nite when she introduce me to another of her friend wey them bi dey together , i just dey wonder the day wey i go get chance see all of them, ![]() |
| Re: Mtn Na Wa by ZuluNation(m): 7:55am On Jan 26, 2007 |
![]() |
| Re: Mtn Na Wa by Flodel(f): 9:18am On Jan 26, 2007 |
infact u 2much na only uuuuuuuuuuuuuu ![]() |
| Re: Mtn Na Wa by froggie(op): 9:23am On Jan 26, 2007 |
abi na, they can't seem to get enough of me, always asking for me if u know what i mean, |
| Re: Mtn Na Wa by fellow(m): 3:49pm On Jan 26, 2007 |
i hope you know you just wasted a thread ![]() |
| Re: Mtn Na Wa by froggie(op): 4:55pm On Jan 26, 2007 |
What do u mean by that dude? are u jealous? ![]() |
| Re: Mtn Na Wa by Macgreat(m): 4:38am On Jan 27, 2007 |
Nna men,i dey go buy my own ooo Yo ![]() |
| Re: Mtn Na Wa by Corbin: 7:59am On Aug 19, 2020 |
alexaplayme i dey ban Saw ur mention That ur offer still dey on |
| Re: Mtn Na Wa by sweetveek(m): 9:26am On Aug 19, 2020 |
Corbin:bro do u have a WhatsApp number i can contact you? there's something i want us to discuss |
| Re: Mtn Na Wa by Corbin: 10:32am On Aug 19, 2020 |
sweetveek:yeah Hope there's no issue |
| Re: Mtn Na Wa by lilmonarch(m): 10:42am On Aug 19, 2020 |
Chai... Nairaland has been hijacked by kids.. |
| Re: Mtn Na Wa by sweetveek(m): 11:28am On Aug 19, 2020 |
Corbin:no issue..drop ur number or contact me on my signature |
| Re: Mtn Na Wa by JIMMY1393: 11:59am On Aug 19, 2020 |
MUMU |
| Re: Mtn Na Wa by ALEXAPLAYME: 7:40pm On Aug 19, 2020 |
Corbin:Oya send I'd |
| Re: Mtn Na Wa by Corbin: 8:54pm On Aug 19, 2020*. Modified: 9:33pm On Aug 19, 2020 |
![]() |
| Re: Mtn Na Wa by ALEXAPLAYME: 9:28pm On Aug 19, 2020 |
Corbin:Sent, check |
| Re: Mtn Na Wa by Corbin: 9:33pm On Aug 19, 2020 |
ALEXAPLAYME:thanks man |
| Re: Mtn Na Wa by Corbin: 6:05pm On Sep 25, 2020 |
Melaye2 Where you want am |
| Re: Mtn Na Wa by BopZaddy: 6:17pm On Sep 25, 2020 |
Corbin:senator Melaye2 the crumb king... Come quick.. Crumbs have fallen off the table |
| Re: Mtn Na Wa by Melaye2(f): 10:21pm On Sep 25, 2020 |
Corbin:bet9ja ma nigga mastermelaye 9515865 |
| Re: Mtn Na Wa by Corbin: 10:40pm On Sep 25, 2020 |
Melaye2:no fear u go see am I dey wait for 12 am |
| Re: Mtn Na Wa by Famexit(m): 10:55pm On Sep 25, 2020 |
Looks like i don miss road |
| Re: Mtn Na Wa by JIMMY1393: 11:33pm On Sep 25, 2020 |
Why is a thread from when I was still a simp showing up in new ![]() |
| Re: Mtn Na Wa by Melaye2(f): 12:49am On Sep 26, 2020 |
Corbin:ok na no wahala |
| Re: Mtn Na Wa by Corbin: 5:09am On Sep 26, 2020 |
Melaye2:done |
| Re: Mtn Na Wa by Melaye2(f): 8:08am On Sep 26, 2020 |
Corbin:aje seen thanks |
| Re: Mtn Na Wa by Corbin: 9:08am On Sep 26, 2020 |
![]() Melaye2: |
Na Wa For Men Ooooo • Na Wa O!!....meet The Grand Mothers Who Watch Porn And Sleep With Men(photos) • So Nland Still Av Handsome Guys! Na Wa Oooo. • 2 • 3 • 4
Someone Tell Me How To Break A Heart • Ur first luv,wats his or her name? • Why Is It That Only Old Whites Ladies Romance With Our Young Blacks?
u know no go wan waste tyme like if the guy no dey around na me the don dey keep them company of mtn nite call, infact na three of them i don know now but i never see their face oo, though i dey chat with two of em online sha