I Need 500k - Romance (4) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › I Need 500k (5806 Views)
| Re: I Need 500k by stanliwise(m): 6:29pm On Oct 15, 2020 |
Na wa o person wey dey beg for 500k na im dey call people poor. This life no sha balance last last |
| Re: I Need 500k by Nobody: 6:36pm On Oct 15, 2020 |
Dickeyrider:Ahhhh he pain am ode No worry continue begging ook ![]() |
| Re: I Need 500k by Nobody: 6:43pm On Oct 15, 2020 |
ZIINI:You are not wise. I'm not begging, I'm asking. |
| Re: I Need 500k by Nobody: 6:44pm On Oct 15, 2020 |
stanliwise:Wetin concern you? |
| Re: I Need 500k by tnerro1(m): 6:44pm On Oct 15, 2020 |
Olosho everywhere, even gays Dey fear make olosho no collect guys for their hand......Dagrin |
| Re: I Need 500k by DkJay: 6:58pm On Oct 15, 2020 |
Dickeyrider:Lol. Someone's got a stick up her ass. Good thing it's a girl too |
| Re: I Need 500k by mascot345: 7:05pm On Oct 15, 2020 |
drop your account number. u get it.. |
| Re: I Need 500k by stanliwise(m): 7:12pm On Oct 15, 2020 |
Dickeyrider:no come my side I no call your name. |
| Re: I Need 500k by hellohgy(m): 7:54pm On Oct 15, 2020 |
Drop your acct no Lemme see wat I can do |
| Re: I Need 500k by talktrue1234: 9:14pm On Oct 15, 2020 |
Dickeyrider:You are a fool, you are obsessed with money and that is a first evidence of abject poverty, I don't need to argue or prove anything to you, just find a purpose and be useful. Beggars are deficit to the economy |
| Re: I Need 500k by Nobody: 10:20am On Aug 09, 2021 |
talktrue1234:I have 4.3 million naira in my account as at today.. We are not mates. I will sponsor you out of poverty |
Any Man That Earns 500k Monthly Has No Business Being In A Relationship - Lady • Guys If You Don’t Have Up To 500k You Don’t Deserve Sex – Nigerian Lady Says • 500k Per Shot Female Porn Stars Wanted In Nigeria • 2 • 3 • 4
My Fear Of Marrying A Short Girl! • Dear Nairalanders How Effective Is Okafor's Law Of Congo Dynamics? • Benefits Of Masturbation
