Oya Memes Don Come Oh.... - Romance - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › Oya Memes Don Come Oh.... (10256 Views)
| Oya Memes Don Come Oh.... by Minsk24(op): 4:43am On Oct 30, 2020 |
Abeg make una come laugh small.... ![]() Omo this teacher go sweet to teach Biology (reproductive system topic )
|
| Re: Oya Memes Don Come Oh.... by Minsk24(op): 4:46am On Oct 30, 2020 |
Me wey still dy loss inside town ![]()
|
| Re: Oya Memes Don Come Oh.... by Mathiasa(m): 4:47am On Oct 30, 2020 |
![]() |
| Re: Oya Memes Don Come Oh.... by Minsk24(op): 4:48am On Oct 30, 2020 |
Hehehehe, wetin parent's wan use follow-come earphone do ...I break lantern gloves scatter dah year ![]()
|
| Re: Oya Memes Don Come Oh.... by Minsk24(op): 4:51am On Oct 30, 2020 |
The way mumsy dem dy use price things for market eeeh ![]() The looted loot was re-looted ![]()
|
| Re: Oya Memes Don Come Oh.... by Minsk24(op): 4:52am On Oct 30, 2020 |
This kind extreme sports eeeeh ![]()
|
| Re: Oya Memes Don Come Oh.... by Minsk24(op): 4:54am On Oct 30, 2020 |
Baby's don suffer for me hand , especially if na cerelac or golden morn ![]()
|
| Re: Oya Memes Don Come Oh.... by Minsk24(op): 4:56am On Oct 30, 2020 |
That egg thing so funny, even with medicine tablets ![]()
|
| Re: Oya Memes Don Come Oh.... by Minsk24(op): 4:57am On Oct 30, 2020 |
Kissing azu-backyard (if u know u know)
|
| Re: Oya Memes Don Come Oh.... by Minsk24(op): 4:59am On Oct 30, 2020 |
19 seconds ![]()
|
| Re: Oya Memes Don Come Oh.... by Minsk24(op): 5:01am On Oct 30, 2020 |
![]()
|
| Re: Oya Memes Don Come Oh.... by Minsk24(op): 5:03am On Oct 30, 2020 |
![]()
|
| Re: Oya Memes Don Come Oh.... by Minsk24(op): 5:05am On Oct 30, 2020 |
How una go use reason this food matter? ![]()
|
| Re: Oya Memes Don Come Oh.... by Minsk24(op): 5:07am On Oct 30, 2020 |
The way ghost dy use off and on light for films eeeh ![]()
|
| Re: Oya Memes Don Come Oh.... by Minsk24(op): 5:12am On Oct 30, 2020 |
![]() The kind things wey dy full inside handbag eeh
|
| Re: Oya Memes Don Come Oh.... by Minsk24(op): 5:14am On Oct 30, 2020 |
S/A to all HeadMasters ![]()
|
| Re: Oya Memes Don Come Oh.... by Minsk24(op): 5:15am On Oct 30, 2020 |
![]()
|
| Re: Oya Memes Don Come Oh.... by Minsk24(op): 5:20am On Oct 30, 2020 |
That pain eeh ![]()
|
| Re: Oya Memes Don Come Oh.... by Minsk24(op): 5:22am On Oct 30, 2020 |
Cry the cry again ![]()
|
| Re: Oya Memes Don Come Oh.... by Minsk24(op): 5:24am On Oct 30, 2020 |
![]()
|
| Re: Oya Memes Don Come Oh.... by Minsk24(op): 5:26am On Oct 30, 2020 |
![]()
|
| Re: Oya Memes Don Come Oh.... by Minsk24(op): 5:28am On Oct 30, 2020 |
Names of noisemakers (if u like write my name 10x , I don't care )
|
| Re: Oya Memes Don Come Oh.... by Minsk24(op): 5:30am On Oct 30, 2020 |
Space Impact (if u know u know)
|
| Re: Oya Memes Don Come Oh.... by Minsk24(op): 5:32am On Oct 30, 2020 |
Doin your chores with some background music ![]()
|
| Re: Oya Memes Don Come Oh.... by Minsk24(op): 5:34am On Oct 30, 2020 |
That fear of snake in toilet is so real asf ![]()
|
| Re: Oya Memes Don Come Oh.... by Minsk24(op): 5:36am On Oct 30, 2020 |
![]()
|
| Re: Oya Memes Don Come Oh.... by Minsk24(op): 5:39am On Oct 30, 2020 |
Lmaooo ![]()
|
| Re: Oya Memes Don Come Oh.... by Minsk24(op): 5:42am On Oct 30, 2020 |
My attention span ![]()
|
| Re: Oya Memes Don Come Oh.... by Minsk24(op): 5:44am On Oct 30, 2020 |
Make una try dy rate apps abeg ![]()
|
| Re: Oya Memes Don Come Oh.... by Angelacruz: 5:54am On Oct 30, 2020 |
really funny |
| Re: Oya Memes Don Come Oh.... by Nicklaus619(m): 6:03am On Oct 30, 2020 |
Nice one op ![]() |
| Re: Oya Memes Don Come Oh.... by Sundrus: 6:04am On Oct 30, 2020 |
Op u baad ghaan ![]() |
My Fellow Red Pillers & Stingy Men Crew Make una Come Oh! • 2 Lawyers Do The “oya Hit Me” Trademark Pose In Lovely Pre-wedding Photos • Cute Couple Do The “Oya Hit Me” Trademark Pose In Lovely Pre-wedding Photos • 2 • 3 • 4
Nigerian Girls In London • Do Not Use Cream You people Will Not Listen. • Unattractive Nairalanders, There's Still Hope: Personal Experience.
