Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,138 members, 7,814,984 topics. Date: Thursday, 02 May 2024 at 03:44 AM

My Fellow Red Pillers & Stingy Men Crew Make una Come Oh! - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / My Fellow Red Pillers & Stingy Men Crew Make una Come Oh! (521 Views)

Stingy Men Association Of Nigeria Polo Is Out / Stingy Men Association Of Nigeria Funniest Pictures So Far / Oya Memes Don Come Oh.... (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

My Fellow Red Pillers & Stingy Men Crew Make una Come Oh! by Goodlyhrt(m): 9:57pm On Aug 18, 2021
Abeg how can I cope being alone(single) with no funds to make myself happy?

Seeing that I should shun vaginarians(as una dey call am) and focus on money and myself.

Abeg any tips on how to hang in there till I get enough dough bayi because I am tired and I need a woman in my life.

Bross don dey grow old still a virgin

One baby girl like that is disturbing me for money but I am forming woke unto stingy men asso way but like this I wan simp. Make I send small thing for her maybe I fit get goodnight kiss at all at all.

The spirit is willing but the flesh.. Hmmm

Re: My Fellow Red Pillers & Stingy Men Crew Make una Come Oh! by doctor306(m): 10:06pm On Aug 18, 2021
Pay her cab but no give am Shi Shi grin
Re: My Fellow Red Pillers & Stingy Men Crew Make una Come Oh! by Uzomacharles: 10:14pm On Aug 18, 2021
Man's Not Hot.. Skibi pah pah And atum tum tum pahhh
Re: My Fellow Red Pillers & Stingy Men Crew Make una Come Oh! by Cerebellum: 10:16pm On Aug 18, 2021
Una sha no won geh sense for the forum shoo..

Ur mumu never do?? angry
Re: My Fellow Red Pillers & Stingy Men Crew Make una Come Oh! by FarinJini: 11:01pm On Aug 18, 2021
If only Daniel Regha is on nairaland
Re: My Fellow Red Pillers & Stingy Men Crew Make una Come Oh! by DONFRANSKID(m): 7:41am On Aug 19, 2021
If simp you are no longer redpillers focus on yourself
Hoes will come they can't help it
Re: My Fellow Red Pillers & Stingy Men Crew Make una Come Oh! by Nobody: 7:47am On Aug 19, 2021
I can't stop laughing after reading this thread.

1 Like

Re: My Fellow Red Pillers & Stingy Men Crew Make una Come Oh! by Nobody: 7:53am On Aug 19, 2021
Op, you are a mumu man.
U better stop this redpill nonsense and marry.
Your fellow redpillers are out there banging sluts, you dey here dey form redpill.
Problems dey end but na we no wan end am.
Mtchewww......!!

1 Like

(1) (Reply)

Man Tries Escaping Through Window After Being Caught With Another Man’s Wife / Dailynews And Pearlhapi Saga 2013 / Thank You Jesus, Husband Joins Wife To Celebrate Virginity Trophy.

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 8
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.