The Secrets And Life Of A Yahoo Boy (Part 2) - Romance (3) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › The Secrets And Life Of A Yahoo Boy (Part 2) (84478 Views)
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 Reply (Go Down)
| Re: The Secrets And Life Of A Yahoo Boy (Part 2) by Amotekun777: 8:13am On Dec 07, 2020 |
EdoFirstBorn:Wetin concern me concern a wannabe fool? All of una go dey wan try dey claim levels wey don claim una lives. I feel sorry for ur parents wey go mourn their foolish pikin afterwards. ![]() |
| Re: The Secrets And Life Of A Yahoo Boy (Part 2) by EdoFirstBorn(m): 8:14am On Dec 07, 2020 |
Amotekun777:Nuff said Step up if Dem born you well |
| Re: The Secrets And Life Of A Yahoo Boy (Part 2) by Frankiecrenshaw: 8:18am On Dec 07, 2020 |
Mtvbaseng:who contact this guy na mumu. This man might be An EFCC or other Antigraft agencies looking for who to apprehend |
| Re: The Secrets And Life Of A Yahoo Boy (Part 2) by Clinghton: 8:25am On Dec 07, 2020 |
Is this real or fiction. |
| Re: The Secrets And Life Of A Yahoo Boy (Part 2) by Amotekun777: 8:31am On Dec 07, 2020 |
EdoFirstBorn:Step up, Step up... Na the new grammar dis fool just learn. Dude, are you sure you're OK? ![]()
|
| Re: The Secrets And Life Of A Yahoo Boy (Part 2) by EdoFirstBorn(m): 8:33am On Dec 07, 2020 |
[s] Amotekun777:[/s] |
| Re: The Secrets And Life Of A Yahoo Boy (Part 2) by nNEOo(m): 8:37am On Dec 07, 2020 |
Frankiecrenshaw:my thoughts exactly,people are just too naive these days even FBI agents yapka for Nairaland. |
| Re: The Secrets And Life Of A Yahoo Boy (Part 2) by Fajoe2020: 8:44am On Dec 07, 2020 |
I no dey go anywhere |
| Re: The Secrets And Life Of A Yahoo Boy (Part 2) by Amotekun777: 8:55am On Dec 07, 2020 |
EdoFirstBorn:There you go... We sabi you wella, don't we? ![]() Keep it up strong-man wannabe, "Mr. Step up" You go soon murd, I swear. Your size full ground Your chances of making 2021 remain very bleak. ![]()
|
| Re: The Secrets And Life Of A Yahoo Boy (Part 2) by Ajax99(m): 8:58am On Dec 07, 2020 |
December bonus below |
| Re: The Secrets And Life Of A Yahoo Boy (Part 2) by EdoFirstBorn(m): 9:00am On Dec 07, 2020 |
Amotekun777: |
| Re: The Secrets And Life Of A Yahoo Boy (Part 2) by Princewill1(m): 9:03am On Dec 07, 2020*. Modified: 12:07pm On Dec 07, 2020 |
Those threatening op via email ain't smart at all. Y'all should remember the 39th law of power. "Stir Up The Water To Catch Fish" What if FBI is on a trail of a Nigerian suspect whom they presume to be on Nairaland. And maybe working with a Nigerian... as Op. By sending emails, y'all have turned yourselves in. Job so easy! |
| Re: The Secrets And Life Of A Yahoo Boy (Part 2) by Nobody: 9:12am On Dec 07, 2020 |
me just dey read comments dey laugh, so Nigeria has plenty yahoo wannabes, lol my advice please try to be as pure as possible in this life if not....... |
| Re: The Secrets And Life Of A Yahoo Boy (Part 2) by Akanimoh113(m): 9:17am On Dec 07, 2020 |
Chumachu:I can say the same |
| Re: The Secrets And Life Of A Yahoo Boy (Part 2) by Angelacruz: 9:20am On Dec 07, 2020 |
My dear is not easy Feddytune: |
| Re: The Secrets And Life Of A Yahoo Boy (Part 2) by Akanimoh113(m): 9:22am On Dec 07, 2020 |
Make Una Run oo MTVbase ke E fit be EFCC people Them just wan find case click |
| Re: The Secrets And Life Of A Yahoo Boy (Part 2) by themainman600(m): 9:29am On Dec 07, 2020 |
Mtvbaseng:I swear with almighty am enjoying it pls continue let me follow you self so I can know when you continue pls pls |
| Re: The Secrets And Life Of A Yahoo Boy (Part 2) by themainman600(m): 9:33am On Dec 07, 2020 |
Dreyton36:bless your boy too pls |
| Re: The Secrets And Life Of A Yahoo Boy (Part 2) by themainman600(m): 9:33am On Dec 07, 2020 |
Dreyton36:bless your boy too pls |
| Re: The Secrets And Life Of A Yahoo Boy (Part 2) by themainman600(m): 9:34am On Dec 07, 2020 |
Dreyton36:bless your boy too pls 7107003014 FCMB |
| Re: The Secrets And Life Of A Yahoo Boy (Part 2) by oksmart: 9:45am On Dec 07, 2020 |
Abeg who go teach me work ![]() I am serious ooo!!! I fit dey help you wash plate sef!!!! |
| Re: The Secrets And Life Of A Yahoo Boy (Part 2) by Nobody: 9:59am On Dec 07, 2020 |
abeg i need link up, i stays around lagos, Ogun, i dey loyal, i fit relocate go anywhere, i can feed myself, i just need a linkup,make someone help me oo |
| Re: The Secrets And Life Of A Yahoo Boy (Part 2) by Rickmann: 10:08am On Dec 07, 2020 |
Mtvbaseng:Wow wow wow! |
| Re: The Secrets And Life Of A Yahoo Boy (Part 2) by WalkerMichael(m): 10:12am On Dec 07, 2020 |
| Re: The Secrets And Life Of A Yahoo Boy (Part 2) by Thoryeeb(m): 11:00am On Dec 07, 2020 |
friezerna:I have bro DM on WhatsApp 08062432744 |
| Re: The Secrets And Life Of A Yahoo Boy (Part 2) by Roadsidetaylaw(m): 11:12am On Dec 07, 2020 |
EdoFirstBorn:U wan check am? U go fit balance am? |
| Re: The Secrets And Life Of A Yahoo Boy (Part 2) by EdoFirstBorn(m): 11:15am On Dec 07, 2020 |
Roadsidetaylaw:Shut up |
| Re: The Secrets And Life Of A Yahoo Boy (Part 2) by KingDash: 12:05pm On Dec 07, 2020 |
Richdee1:the format sef Don cast.. |
| Re: The Secrets And Life Of A Yahoo Boy (Part 2) by Donspicey: 12:05pm On Dec 07, 2020 |
EdoFirstBorn:On code Baruda..... use ur 6 bfr 7...... Dis forum no sexy...... Check nd balance ur acct not fellow human beign |
| Re: The Secrets And Life Of A Yahoo Boy (Part 2) by legacyint: 12:24pm On Dec 07, 2020 |
EdoFirstBorn:You bam. |
| Re: The Secrets And Life Of A Yahoo Boy (Part 2) by blingxx(m): 12:33pm On Dec 07, 2020 |
Chumachu:I know half of these already sha .. but op bad o slawormir will be impressed ,Baba don upgrade to WeChat with his Chinese clients now ![]() |
A Yahoo Boy Brags That He Has Sex With Several Female Lawyers & Many Others More • My Life As A Yahoo Boy • Yahoo Boy Looking For A Wife Advertises What He Does For A Living On Twitter • 2 • 3 • 4
My Ten Year Struggle With Sex Addiction Is Ruining me. • If Your Girlfriend Fry Plantain Like This, Dump Her (pics) • What Is The Meaning And Purpose Of Honeymoon?
All of una go dey wan try dey claim levels wey don claim una lives. I feel sorry for ur parents wey go mourn their foolish pikin afterwards. 



.