Abeg, This Madness Reach Una Side? - Romance - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › Abeg, This Madness Reach Una Side? (7014 Views)
| Abeg, This Madness Reach Una Side? by Orubebe01(op): 2:11pm On Jan 07, 2021*. Modified: 7:36pm On Jan 07, 2021 |
![]()
|
| Re: Abeg, This Madness Reach Una Side? by madridguy(m): 2:14pm On Jan 07, 2021 |
![]() |
| Re: Abeg, This Madness Reach Una Side? by Kingslaw(m): 2:20pm On Jan 07, 2021 |
Lol! It's everywhere |
| Re: Abeg, This Madness Reach Una Side? by austine4real(m): 2:25pm On Jan 07, 2021 |
![]()
|
| Re: Abeg, This Madness Reach Una Side? by debbydams(f): 2:26pm On Jan 07, 2021 |
![]() |
| Re: Abeg, This Madness Reach Una Side? by Nobody: 2:28pm On Jan 07, 2021 |
![]() ![]()
|
| Re: Abeg, This Madness Reach Una Side? by dimexy247(m): 2:55pm On Jan 07, 2021 |
Nonsense
|
| Re: Abeg, This Madness Reach Una Side? by WonderManly(m): 2:57pm On Jan 07, 2021 |
Shey the thing wey reached and pass self! |
| Re: Abeg, This Madness Reach Una Side? by doggedfighter(f): 3:06pm On Jan 07, 2021 |
Not madness though but choice ![]() |
| Re: Abeg, This Madness Reach Una Side? by Kobicove(m): 3:07pm On Jan 07, 2021 |
Na so we see am o |
| Re: Abeg, This Madness Reach Una Side? by The5DME(m): 3:10pm On Jan 07, 2021 |
No, it didn't. |
| Re: Abeg, This Madness Reach Una Side? by Tonymegabush1(m): 3:46pm On Jan 07, 2021 |
Mmmmmmmm.,. Have been seeing it though to me everyone has a choice of hair he/she likes |
| Re: Abeg, This Madness Reach Una Side? by Nobody: 3:53pm On Jan 07, 2021*. Modified: 5:12pm On Jan 07, 2021 |
Na children trend this period....if u no do, u no be big boy...even kidwaya join them. ![]() Na so my gateman wey be deebam boy go dey hala barber for area say abobi no allow this thing cast. Say make e be only him and him clique. Barber no hear. Barber don paint everybody hair white for area, now dem dey plan to go Tiff him clippers. I dey hear confam gist like this as the boy house just dey by my window. Dem update pass rythm 93.7 sef |
| Re: Abeg, This Madness Reach Una Side? by joxxy01(m): 4:37pm On Jan 07, 2021 |
Honestly, the madness na everywhere o |
| Re: Abeg, This Madness Reach Una Side? by 444crop: 4:42pm On Jan 07, 2021 |
Ee no go better for person wey do this spray |
| Re: Abeg, This Madness Reach Una Side? by blinking001(m): 6:10pm On Jan 07, 2021 |
Lmaol |
| Re: Abeg, This Madness Reach Una Side? by Frustrated007: 6:29pm On Jan 07, 2021 |
![]() |
| Re: Abeg, This Madness Reach Una Side? by adesanmi21418: 6:44pm On Jan 07, 2021 |
Not madness though but choice |
| Re: Abeg, This Madness Reach Una Side? by tnerro1(m): 6:53pm On Jan 07, 2021 |
Dem get luck say dem don endsars, those guys for cashout this period ![]() |
| Re: Abeg, This Madness Reach Una Side? by durasome(m): 7:28pm On Jan 07, 2021 |
Orubebe01:.no be small thing oo e reach oo |
| Re: Abeg, This Madness Reach Una Side? by Nobody: 7:48pm On Jan 07, 2021 |
The green is more common in my hood. This is how you'll know the irresponsible ones. |
| Re: Abeg, This Madness Reach Una Side? by NiklauseFred(m): 8:00pm On Jan 07, 2021 |
| Re: Abeg, This Madness Reach Una Side? by whatmoreng: 8:08pm On Jan 07, 2021 |
Horrible madness. Especially with the girls. It's like am seeing different shades of okpo everywhere I look |
| Re: Abeg, This Madness Reach Una Side? by whatmoreng: 8:11pm On Jan 07, 2021 |
CalliDora1:Green ke. The blond is bad but green ke? |
| Re: Abeg, This Madness Reach Una Side? by shilenji(m): 8:29pm On Jan 07, 2021 |
Set awon Amber rose ![]() |
| Re: Abeg, This Madness Reach Una Side? by Dayoebe(m): 8:56pm On Jan 07, 2021 |
I wish to do the same.
Buh my hair no dey grow. Tale of a bald guy |
| Re: Abeg, This Madness Reach Una Side? by Dayoebe(m): 8:56pm On Jan 07, 2021 |
I wish to do the same.
Buh my hair no dey grow. Tale of a bald guy |
| Re: Abeg, This Madness Reach Una Side? by Teena18(f): 9:24pm On Jan 07, 2021 |
allow them jare.Most times, we do things to follow the "trend" when we're wiser, you will be asking yourself "what was I thinking" .....e de happen.But one thing you'd be glad you did is buying a perfume from me , even when you're wiser.... you'd wish you bought more |
| Re: Abeg, This Madness Reach Una Side? by femi4: 9:28pm On Jan 07, 2021 |
Inspired by Osimeh and Assisat |
| Re: Abeg, This Madness Reach Una Side? by Silentgroper(m): 9:49pm On Jan 07, 2021 |
GayPontiff:If ur gateman deebam, shey u come be maf? |
God Abeg! This Is Really Heart Breaking! (photos) • Abeg This Whatsapp TV Is Dope Jor • Which Matter Dem Dey Settle For Una Side? • 2 • 3 • 4
I Just Finished Beating My Mother And My Younger Sister Right Now. • There Is Nothing To Gain From Being A Good Person.. • I Am Overwhelmingly Obsessed With The Current Prettiest Lady On NL

.
, even when you're wiser.... you'd wish you bought more