₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,331,169 members, 8,448,937 topics. Date: Tuesday, 21 July 2026 at 06:35 AM

Toggle theme

Abeg, This Madness Reach Una Side? - Romance - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralRomanceAbeg, This Madness Reach Una Side? (7028 Views)

1 2 Reply (Go Down)

Abeg, This Madness Reach Una Side? by Orubebe01(op):
grin

Re: Abeg, This Madness Reach Una Side? by madridguy(m): 2:14pm On Jan 07, 2021
grin
Re: Abeg, This Madness Reach Una Side? by Kingslaw(m): 2:20pm On Jan 07, 2021
Lol! It's everywhere
Re: Abeg, This Madness Reach Una Side? by austine4real(m): 2:25pm On Jan 07, 2021
grin grin

Re: Abeg, This Madness Reach Una Side? by debbydams(f): 2:26pm On Jan 07, 2021
grin grin
Re: Abeg, This Madness Reach Una Side? by Nobody: 2:28pm On Jan 07, 2021
gringrin

Re: Abeg, This Madness Reach Una Side? by dimexy247(m): 2:55pm On Jan 07, 2021
Nonsense

Re: Abeg, This Madness Reach Una Side? by WonderManly(m): 2:57pm On Jan 07, 2021
Shey the thing wey reached and pass self! grin grin grin shocked shocked shocked
Re: Abeg, This Madness Reach Una Side? by doggedfighter(f): 3:06pm On Jan 07, 2021
Not madness though but choice grin
Re: Abeg, This Madness Reach Una Side? by Kobicove(m): 3:07pm On Jan 07, 2021
Na so we see am o
Re: Abeg, This Madness Reach Una Side? by The5DME(m): 3:10pm On Jan 07, 2021
No, it didn't.
Re: Abeg, This Madness Reach Una Side? by Tonymegabush1(m): 3:46pm On Jan 07, 2021
Mmmmmmmm.,. Have been seeing it though to me everyone has a choice of hair he/she likes
Re: Abeg, This Madness Reach Una Side? by Nobody:
Na children trend this period....if u no do, u no be big boy...even kidwaya join them. grin

Na so my gateman wey be deebam boy go dey hala barber for area say abobi no allow this thing cast. Say make e be only him and him clique. Barber no hear.

Barber don paint everybody hair white for area, now dem dey plan to go Tiff him clippers.

I dey hear confam gist like this as the boy house just dey by my window. Dem update pass rythm 93.7 sef
Re: Abeg, This Madness Reach Una Side? by joxxy01(m): 4:37pm On Jan 07, 2021
Honestly, the madness na everywhere o
Re: Abeg, This Madness Reach Una Side? by 444crop: 4:42pm On Jan 07, 2021
Ee no go better for person wey do this spray
Re: Abeg, This Madness Reach Una Side? by blinking001(m): 6:10pm On Jan 07, 2021
Lmaol
Re: Abeg, This Madness Reach Una Side? by Frustrated007: 6:29pm On Jan 07, 2021
grin
Re: Abeg, This Madness Reach Una Side? by adesanmi21418: 6:44pm On Jan 07, 2021
Not madness though but choice
Re: Abeg, This Madness Reach Una Side? by tnerro1(m): 6:53pm On Jan 07, 2021
Dem get luck say dem don endsars, those guys for cashout this period grin
Re: Abeg, This Madness Reach Una Side? by durasome(m): 7:28pm On Jan 07, 2021
Orubebe01:
grin
.no be small thing oo e reach oo
Re: Abeg, This Madness Reach Una Side? by Nobody: 7:48pm On Jan 07, 2021
The green is more common in my hood.
This is how you'll know the irresponsible ones.
Re: Abeg, This Madness Reach Una Side? by NiklauseFred(m): 8:00pm On Jan 07, 2021
Orubebe01:
grin
Baba ur location plss
For ph here 75% of the population get dye for head,even pastor cheesy.
Re: Abeg, This Madness Reach Una Side? by whatmoreng: 8:08pm On Jan 07, 2021
Horrible madness. Especially with the girls. It's like am seeing different shades of okpo everywhere I look
Re: Abeg, This Madness Reach Una Side? by whatmoreng: 8:11pm On Jan 07, 2021
CalliDora1:
The green is more common in my hood.
This is how you'll know the irresponsible ones.
Green ke. The blond is bad but green ke?
Re: Abeg, This Madness Reach Una Side? by shilenji(m): 8:29pm On Jan 07, 2021
Set awon Amber rose grin grin
Re: Abeg, This Madness Reach Una Side? by Dayoebe(m): 8:56pm On Jan 07, 2021
I wish to do the same. Buh my hair no dey grow.
Tale of a bald guy
Re: Abeg, This Madness Reach Una Side? by Dayoebe(m): 8:56pm On Jan 07, 2021
I wish to do the same. Buh my hair no dey grow.
Tale of a bald guy
Re: Abeg, This Madness Reach Una Side? by Teena18(f): 9:24pm On Jan 07, 2021
grin grin allow them jare.

Most times, we do things to follow the "trend" when we're wiser, you will be asking yourself "what was I thinking" grin.....e de happen.

But one thing you'd be glad you did is buying a perfume from me cheesy wink, even when you're wiser.... you'd wish you bought more kiss
Re: Abeg, This Madness Reach Una Side? by femi4: 9:28pm On Jan 07, 2021
Inspired by Osimeh and Assisat
Re: Abeg, This Madness Reach Una Side? by Silentgroper(m): 9:49pm On Jan 07, 2021
GayPontiff:
Na children trend this period....if u no do, u no be big boy...even kidwaya join them. grin

Na so my gateman wey be deebam boy go dey hala barber for area say abobi no allow this thing cast. Say make e be only him and him clique. Barber no hear.

Barber don paint everybody hair white for area, now dem dey plan to go Tiff him clippers.

I dey hear confam gist like this as the boy house just dey by my window. Dem update pass rythm 93.7 sef
If ur gateman deebam, shey u come be maf?
1 2 Reply

God Abeg! This Is Really Heart Breaking! (photos)Abeg This Whatsapp TV Is Dope JorWhich Matter Dem Dey Settle For Una Side?234

Jamaican Girls Dress So AshawoSeduction Or She's Just Being Too Nice? Advice Needed!We are crazy