₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,331,060 members, 8,448,480 topics. Date: Monday, 20 July 2026 at 11:54 AM

Toggle theme

Abeg, This Madness Reach Una Side? - Romance (2) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralRomanceAbeg, This Madness Reach Una Side? (7026 Views)

1 2 Reply (Go Down)

Re: Abeg, This Madness Reach Una Side? by Silentgroper(m): 9:51pm On Jan 07, 2021
CalliDora1:
The green is more common in my hood.
This is how you'll know the irresponsible ones.
How does a hairstyle makes one irresponsible?
Re: Abeg, This Madness Reach Una Side? by rottable(m): 9:52pm On Jan 07, 2021
They are much in my area. From gold,blue,red,pink etc LMAO
Re: Abeg, This Madness Reach Una Side? by NiklauseFred(m): 9:53pm On Jan 07, 2021
seanwiIliam:
0mo e reach my side too oh grin
Mostly teens but I come weak when I see one 35 year old lady wey follow do this shit
35 years dey shock you? I saw an old lady in her late 60's that did this sh*t and Na today she do am oo.
I nearly snap am sha
Re: Abeg, This Madness Reach Una Side? by Orubebe01(op): 10:09pm On Jan 07, 2021
Lalasticlala, you follow for this madnesshuh
Re: Abeg, This Madness Reach Una Side? by Seyrexolad: 10:21pm On Jan 07, 2021
I wonder o... Since December have been seeing everywhere o
Orubebe01:
grin
Re: Abeg, This Madness Reach Una Side? by idu1(m): 10:22pm On Jan 07, 2021
seanwiIliam:
0mo e reach my side too oh grin
Mostly teens but I come weak when I see one 35 year old lady wey follow do this shit
40 years older mama dey sef. Her own na dj cuppy colour.
Re: Abeg, This Madness Reach Una Side? by Olude193: 11:07pm On Jan 07, 2021
Irritating
Re: Abeg, This Madness Reach Una Side? by Nobody: 11:56pm On Jan 07, 2021
band wagon effect?
Re: Abeg, This Madness Reach Una Side? by Stainlezzking: 12:05am On Jan 08, 2021
The squad going to your area

Re: Abeg, This Madness Reach Una Side? by HelpYourself(m): 12:41am On Jan 08, 2021
GayPontiff:
Na children trend this period....if u no do, u no be big boy...even kidwaya join them. grin

Na so my gateman wey be deebam boy go dey hala barber for area say abobi no allow this thing cast. Say make e be only him and him clique. Barber no hear.

Barber don paint everybody hair white for area, now dem dey plan to go Tiff him clippers.

I dey hear confam gist like this as the boy house just dey by my window. Dem update pass rythm 93.7 sef
You would do well as a comedian if you were funny
Re: Abeg, This Madness Reach Una Side? by Nobody: 2:19am On Jan 08, 2021
Silentgroper:
If ur gateman deebam, shey u come be maf?
Me wey be pastor
Re: Abeg, This Madness Reach Una Side? by Silentgroper(m): 6:56am On Jan 08, 2021
GayPontiff:
Me wey be pastor
Pastors dey bam too na tongue
Re: Abeg, This Madness Reach Una Side? by agboifeanyi242(m): 8:07am On Jan 08, 2021
Solzate:
Below are 3 legit investment platforms that pays
www.racksterli.com
Racksterli pays you 58percent of the money you invested in 30days and it's really a nice platform
www.elancie.com
This one is just like racksterli, you invest after 30days you get ur payment,but there method of transaction is crypto currency and they pay well

mplan.simdif.com
This one doubles money in 6 hours and they are sure

Both platform are nice u can try any of them..
who ask you?
Re: Abeg, This Madness Reach Una Side? by UnBanEbenezer(f): 12:43pm On Jan 08, 2021
NiklauseFred:
35 years dey shock you? I saw an old lady in her late 60's that did this sh*t and Na today she do am oo.
I nearly snap am sha
I sure say the old cargo still dey form young lady and probably still dey fvck
1 2 Reply

God Abeg! This Is Really Heart Breaking! (photos)Abeg This Whatsapp TV Is Dope JorWhich Matter Dem Dey Settle For Una Side?234

Is It Bad For A Lady Who Is About Graduating Not To Have A Boyfriend ?Seduction Or She's Just Being Too Nice? Advice Needed!" All I Want Today Is A Dick In Between My Perky Boobs" Slay Queen Says. (video