My Pre Wedding Pictures - Romance (3) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › My Pre Wedding Pictures (44918 Views)
1 2 3 4 5 6 7 8 Reply (Go Down)
| Re: My Pre Wedding Pictures by Cocolatti(m): 8:17am On Jan 09, 2021 |
Viking007:congratulations Wishing you happy married life. |
| Re: My Pre Wedding Pictures by godoluwa(m): 8:17am On Jan 09, 2021 |
onyenatruchi:Carry ur tribal wahala go elsewhere biko We are celebrating here, no room for bittered soul |
| Re: My Pre Wedding Pictures by seanwilliam(m): 8:17am On Jan 09, 2021 |
Viking007:na una dey spoil Nigeria.. why u go choose only first 5 comments ? Why cant you come to our football thread and select ?abi no be for the thread u take blow ![]() But this your wife self, she looks like person wey no go like dick o ![]() Happy married life ![]() |
| Re: My Pre Wedding Pictures by bunnae66(m): 8:18am On Jan 09, 2021 |
Viking007:You bought only one packaged shirt come dey use am dey do pre wedding pics ![]() No go suffer someone's child o |
| Re: My Pre Wedding Pictures by Juliearth(f): 8:18am On Jan 09, 2021 |
Viking007:Beautiful kids loading. I wish you nothing but marital bliss and increase. |
| Re: My Pre Wedding Pictures by MANNABBQGRILLS: 8:18am On Jan 09, 2021 |
Brainiac12:Brainiac, Na inside account you wan collect ur own rice and chicken? Na wa for una for dis side o .Viking007:From all of us @[/b] : Congratulations bride and groom. [b]HAPPY MARRIED LIFE. This is only the beginning of more beautiful celebrations in your life. |
| Re: My Pre Wedding Pictures by MANNABBQGRILLS: 8:19am On Jan 09, 2021 |
Juliearth:Amen and God bless you Beautiful Madam Julie |
| Re: My Pre Wedding Pictures by Nobody: 8:19am On Jan 09, 2021 |
[quote author= post=97872652]Na inside account you wan collect ur own rice and chicken? Na wa for una for dis side o .From all of us @[b][/b] : Congratulations bride and groom. This is only the beginning of more beautiful celebrations in your life.[/quote]E go send me money to buy am na |
| Re: My Pre Wedding Pictures by Chirowman(m): 8:19am On Jan 09, 2021 |
Congratulations |
| Re: My Pre Wedding Pictures by MANNABBQGRILLS: 8:19am On Jan 09, 2021 |
|
| Re: My Pre Wedding Pictures by Nealson(m): 8:21am On Jan 09, 2021 |
I hope God give me the grace to do mine too pretty soon..... Congratulations sir |
| Re: My Pre Wedding Pictures by illitracy: 8:21am On Jan 09, 2021 |
the girl get idoma face. |
| Re: My Pre Wedding Pictures by Goalnaldo(m): 8:22am On Jan 09, 2021 |
sunshineV:The one wey you chop for Xmas and New year no do you? ![]() |
| Re: My Pre Wedding Pictures by Nobody: 8:22am On Jan 09, 2021 |
[quote author= post=97872687]Lol ![]() Na so.....[/quote]My gee
|
| Re: My Pre Wedding Pictures by Nobody: 8:23am On Jan 09, 2021 |
| Re: My Pre Wedding Pictures by Lawsaite: 8:23am On Jan 09, 2021 |
Viking007:So na you be viking weh terrorize mehn Dem that year for one particular thread I no go mention ![]() |
| Re: My Pre Wedding Pictures by DarkJeddi(m): 8:24am On Jan 09, 2021 |
Congratulations.. Happy Married Life.. |
| Re: My Pre Wedding Pictures by Viking007(op): 8:24am On Jan 09, 2021 |
[quote author= post=97872652]Na inside account you wan collect ur own rice and chicken? Na wa for una for dis side o .From all of us @[/b] : Congratulations bride and groom. [b]HAPPY MARRIED LIFE. This is only the beginning of more beautiful celebrations in your life.[/quote]Thank you. ![]() |
| Re: My Pre Wedding Pictures by Viking007(op): 8:25am On Jan 09, 2021 |
Juliearth:Thanks a lot. ![]() |
| Re: My Pre Wedding Pictures by sunshineV(f): 8:25am On Jan 09, 2021 |
Goalnaldo:problem no dey finish boss ![]() |
| Re: My Pre Wedding Pictures by Trogge: 8:25am On Jan 09, 2021 |
Congratulations, pls give your very best, it's not easy oooooo. When I see some one getting married. I honour them. Anyway am tired of eating rice, is there no egusi soup with yellow garri, and one liter of coke. |
| Re: My Pre Wedding Pictures by Viking007(op): 8:25am On Jan 09, 2021 |
seanwilliam: ![]() |
| Re: My Pre Wedding Pictures by manbello(m): 8:25am On Jan 09, 2021 |
Viking007:Congratulations may Allah bless your marriage |
| Re: My Pre Wedding Pictures by harmony75: 8:25am On Jan 09, 2021 |
Congratssssss beautiful couple! may your marriage be blessed ��� |
| Re: My Pre Wedding Pictures by Nehyooh(m): 8:26am On Jan 09, 2021 |
Cute Couple ! Congratulations ! |
| Re: My Pre Wedding Pictures by Viking007(op): 8:26am On Jan 09, 2021 |
godoluwa:Thanks bro, I wish you were in Abuja. |
| Re: My Pre Wedding Pictures by IVORY2009(m): 8:27am On Jan 09, 2021 |
olasaad:When is yours coming up? ![]() |
| Re: My Pre Wedding Pictures by humilitypays(m): 8:28am On Jan 09, 2021 |
Viking007:ho p, private people no de do pre hedding pinchor na, just han hobservation ![]() |
My Pre Wedding Pictures • My Pre Wedding Pictures • My Pre Wedding Pictures • 2 • 3 • 4
Pre Wedding Pictures For Me And My Wife Met 10years Ago • Where And When Not To Approach A Lady • One-legged Man Engages Lady In Raunchy Dance On Stage,video Goes Viral


Na so their face dey be sha 

.
