Never Fall In Love On Facebook - Romance - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › Never Fall In Love On Facebook (585 Views)
| Never Fall In Love On Facebook by Agozskey(op): 1:14pm On Feb 11, 2021 |
[b][/b]There is this girl I met on facebook around after the lockdown, her name is OMASIRICHI... OMA in short... I don't know what came over me, I just felt one kind mumu love for her, so I chatted her up and the first thing she requested from me was airtime... which I immediately sent to her... like say dis girl press my mumu button, girl wey I never see before for my life o... naso this girl turn me to CBN overnight... I dey send this girl money back to back #20000.... #40000 #25000... airtime na daily basis, so I send am money make she come Lagos cos na from pH she dey chat 4rm and she dey school for Calabar, the girl sabi lie sha but I just loved this girl truly but I don't know if she did sha... I told her to be my girlfriend she agreed. this girl will never call me na so so flash everytime, she dey always get one issue or the other everytime and I dey always send money to her almost everyday... I even sent her #40000 to buy phone, she promised to come see me Christmas wey just pass... I send am money like 2 days before she go come but she kon dey tell me say them hack her account... nawa o There is this girl I met on facebook around after the lockdown, her name is OMASIRICHI... OMA in short...I don't know what came over me, I just felt one kind mumu love for her, so I chatted her up and the first thing she requested from me was airtime... which I immediately sent to her... like say dis girl press my mumu button, girl wey I never see before for my life o... naso this girl turn me to CBN overnight... I dey send this girl money back to back #20000.... #40000 #25000... airtime na daily basis, so I send am money make she come Lagos cos na from pH she dey chat 4rm and she dey school for Calabar, the girl sabi lie sha but I just loved this girl truly but I don't know if she did sha... I told her to be my girlfriend she agreed. this girl will never call me na so so flash everytime, she dey always get one issue or the other everytime and I dey always send money to her almost everyday... I even sent her #40000 to buy phone, she promised to come see me Christmas wey just pass... I send am money like 2 days before she go come but she kon dey tell me say them hack her account... nawa o... she say make I send am money as dem hack her account say all her money don finish, this girl get papa and mama o... I no gree send again as I dey vex na... I kon dey calculate everything wey I don spend on this girl wey I never touch or see live except video call... I calculate #200,000 she kon vex 4 me say I no send am money, she say I no love am so she broke up with me on the 1st of January 2021, me seff I block am but e pain me sha, her friend kon beg me say make I reconsider Oma, I say okay but I no wan be mumu wey I be be so I kon send #3000 after we settle o... but I decided to check if na money dey worry this girl so I lied to her dat I have financial issues with my Uncle who I dey live with, I lied to her dat I have#400,000 she immediately say make I come Calabar rent house, I shock I believe say this girl na gold-digger, now i told her I'm really broke and she have not chatted me since then, so my fellow nairalanders wetin una go talk.. help a brother here |
| Re: Never Fall In Love On Facebook by Nobody: 1:17pm On Feb 11, 2021 |
If you fellow bro ask you for 1k, you go dey claim say street tight. You dey mad. You deserve it bloody simp. |
| Re: Never Fall In Love On Facebook by MickzyDonald: 1:28pm On Feb 11, 2021 |
This are the types that will wont give you dime when you are at the point of death, but will cross any ocean to satisfy a girl ![]() |
| Re: Never Fall In Love On Facebook by Seniorwriter(m): 1:35pm On Feb 11, 2021 |
Are you for real or fooling yourself? Proactivity Leads To Productivity!!! @SeniorWriter |
| Re: Never Fall In Love On Facebook by drmikeadams(m): 1:36pm On Feb 11, 2021 |
Agozskey:UR as useless as d girl ![]() |
| Re: Never Fall In Love On Facebook by Nobody: 1:37pm On Feb 11, 2021 |
just send your surname to "Fool" of this story is true. |
| Re: Never Fall In Love On Facebook by Yusufisraelj(m): 1:37pm On Feb 11, 2021 |
ILovebigyansh:Lols |
| Re: Never Fall In Love On Facebook by sissoko89: 1:40pm On Feb 11, 2021 |
Had it been she gave u toto chop now,u won't come to Nairaland to spew trash |
| Re: Never Fall In Love On Facebook by Yusufisraelj(m): 1:43pm On Feb 11, 2021 |
Agozskey:OP you self na wa ooo Well e don happen sha, you can tell peoples tendencies from how they speak and more importantly what they do,do they carry out what they say they will do? If not na red flag, and end any money based relationship. High maintenance relationship run, na red flag. And the painful part be say she no day productive. It is well. |
| Re: Never Fall In Love On Facebook by kabanayol9(m): 2:11pm On Feb 11, 2021 |
Agozskey:If nah one of your guy ask you for 1k, nah that time you go remember say country no good o. |
| Re: Never Fall In Love On Facebook by Nobody: 2:17pm On Feb 11, 2021 |
Nigerian Simps are useless...all of them ![]()
|
| Re: Never Fall In Love On Facebook by Nobody: 2:26pm On Feb 11, 2021 |
are u that unattractive that u will now be restricting yourself only to internet dating?The girl saw through you that u desperate and used that to manipulate you Next time when talking to a lady on social media don't get carried away or act too desperate |
| Re: Never Fall In Love On Facebook by esomchi98820: 5:34pm On Feb 11, 2021 |
just send your surname to "Fool" of this story is true. |
The Girl I Spent Money On Dumped Me Like Trash,I’ll Never Fall In Love Again • I've Found Love On Nairaland! • Couple Who Can’t Smile Because Of Rare Condition Fall In Love - Photo • 2 • 3 • 4
9 Tests You Should Do Before You Sign Your Marriage Certificate • It's About My Partner Bridget!! Tell Me What You Think. • Lady Give Reasons Why Most Ladies Are Single (video)
There is this girl I met on facebook around after the lockdown, her name is OMASIRICHI... OMA in short...


are u that unattractive that u will now be restricting yourself only to internet dating?