Prettypinkyy's Posts
Nairaland Forum › Prettypinkyy's Profile › Prettypinkyy's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 42 43 44 45 46 47 48 (of 48 pages)
Pls ikegang make una free this people nah leave them make they talk Am actually enjoying the whole yab ![]() They are just Making us trend we no even need to stress our self again via promoting him Biko make una chill abeg let's have fun abeg Na this same way dey yab miracle eye dey even call am 2mins guy last year so make una chill abeg free them Last year I stan with IKECHUKWU MIRACLE IGBOKWE and This year again I stan WITH IKECHUKWU ONYEMA One love #ikegang #ikegang |
Ike Ike Ike my guy pepper Dem biko ![]() Some people go die on top ur matter today I swear ![]() Chai see as u dey trend back to back here oshey Over 250 pages and the topic is IKE chisos Even my queen TACHA , MERCY , Regina Daniel and Ned no trend reach like this for here ooo tuwale baba na man u be biko ![]() Win or lose na super star u be abeg Even for next ten years to come I sure say ur name no go commot for some people's mouth ![]() OOH! MPA!! ![]() IKE for the money #Ikegang |
Wow Ike's drawing is great oo wow ![]() Ike is just good at everything Both the good and the bad ones lmao ![]() Ike Ike Ike my guy #ikegang |
Ike Ike Ike my guy Oh God thank you guys for promoting my nigga God will bless u all Keep the insult coming ![]() I want him to be trending here back to back biko ![]() #IkeGang |
;Dlol I no even send anyone dey should keep d d insult coming We don't care #ikegang even if he is evicted today he is still my best in that house 100% real MissCookie: |
If Ike is a drug addict Mike is too We are not even begging u to stop continue joor we are enjoying it ![]() iamJ: |
mtcheeew u are now sounding like a an asshole so childishPls i don't throw jabs with ur type Brubembem: |
;Dasin eeh if he is up for eviction Na em be say he go tear naira into two Chai Ike for the money joor ![]() Geezeem: |
They jab IKE's mouth saying it's big but it's that same mouth that MERCY wan kiss and IKE refused chai It's that same Ike that is not (handsome) in ur eyes that two girl are fighting for chai ![]() If not for IKE this show for dey boring I swear especially here Ike Biko keep giving us updated abeg if u know how u dey trend here eeh biggie Biko give Ike that money He is trending here back to back Ike my cute gangster #ikegang |
chai IAMJ accept defeat In peace joor stop writing rubbishIt now officially u don't have sense lol ![]() Ike Ike Ike my guy ![]() iamJ: |
Lol ![]() thatigboman: |
And u are a big disgrace to ur entire generation Mtcheeeeew Criminal did he steal from u Ni Maybe na me and u dey do the drug business together Y will any human being that have sense body shame someone when u can't actually create one eeh And it ur type that judge people when u might be actually worst than that person Stop body shaming people that are better than u Brubembem: |
ezigbo mmadu hope u can say the same shit about ur Mike cigar ShaBut I won't hate Mike cos of u Ike is cool with Mike and am cool with him too I wil never run anyone down for fav nahhhh we ikegang we are too big for that ![]() Keep on with ur cheap rant we are actually making us love him more ![]() Weed your weed in peace and stop saying poo ![]() iamJ: |
;Dyea madam na me and u dey run that drug matter I hope u can say the same thing with Mike cancer cigar rubbish Two faced people everywhere mtcheeeeew I don't associated with fake people biko dominique: |
Lol really well done I hope say one day breeze go blow open fowl yansh We go table ur matter too Then u will know how it feels when people try to bring u down ![]() But keep on promoting IKE Sha He getting more popular day by day especially here on nairaland lmaoChai all thanks to IKE my guy cos if he no dey wetin IAMJ for do nah at least he dey give us topic back to back more reason he need to stay till that last day Ike Ike Ike my guy u are just peppering alot of people here keep on with the good job abeg #ikegang iamJ: |
Miss moral I hail u ooo And so fucking what If he is selling drugs Did he force anyone to buy from him Madam holiness I hail If u have family members outside what exactly is there work over dear Stop judging people Biko dominique: |
no dear he doesn't need to know me B4 I defend him If not for anything I like home cos he is real That what we subscribe for If u don't like him pls don't cook up falls accusation just to bring him down Alot of people are not watching this show and they might believe alot of things u say here cos they are not watching Some might even hate him without even knowing the truth because of this poo u are saying it's not cool pls Stop bad mouthing people He did tell u he is a drug dealer so y are u saying he is one So if I talk about drugs am officially a drug dealer right Stop it u can have him I don't care but always say the truth I hate it when people start cooking up stories Stop beefing him it not cool iamJ: |
stop that he doesn't like closing his mouth is now drug related thingy.its a bad habit that he can't doing everyone have their own bad side stop the insult he doesn't even know u existBiko B4 u jab some one pls take a mirror at look at ur self 1st Hating won't do u any good One love Stephlena: |
Killer too Biko did he kill any of u family members eehDid he steal from u eeh How are we even sure that u are not an ex convict eeh How do we know that u are not into drugs too Are u better than him eeh IKE shouldn't be on the TV why What's is his crime eeh Why not channel this ur energy on Nigeria government That is making this country unbearable for me and u Y are u hating someone for being real What will u gain Did u see him with drugs Nigga this shit ain't funny I don't judge anyone one if u know u are not better than them iamJ: |
nigga Ike is better than u and ur entire generationIf he is a drug dealer how is it ur business eeh If u don't like IKE pls stop watching BBN cos he is not leaving this show till last day Show ur poo face nah make we see U do face like aboki shit mtcheeeeew Dey jab person we better pass u even with is open mouth he is still better than u so deal with it stop hating pls it won't do u any good He doesn't even know that u exist ![]() One love ![]() iamJ: |
Chai FRODD nwanne m don win jackpot ooo He dey draw Esther him love see as he dey smile ![]() Awwwwn #ikegang |
Bae leave am Biko he no worth amdey just dey promote our baby for free awwwwn Ike Ike Ike my guy #ikegang livelymatilda: |
how is it ur fucking business if he is into drugs or not eeh mtcheeeeewiamJ: |
MIKE baby said he don't like using the word regret that it's not in his dictionary awwwn I like mike Sha #ikegang |
Awwwn my IKE is washing plates awwwwn such a gentleman ![]() Husband material 100% win or lose we dey ur back Some people go just get heart attack today on top IKE matter today oo ![]() #IkeGang |
Jeez BBN just went off E be like say na NEPA take light ooo LMAO ![]() |
Hmmm na wa oooo USHBEBE just said that MERCY and TACHA are two well know prostitutes hmmmm Bad Belle everywhere 9ja my country ooo I hail oo ![]() |
Oshey my Baby IKE be giving them topic back to back oshey They dey call am drug dealer we no vex Them call player we no vex They curse him mouth we no vex They say he no fyn we no vex Biko na wetin remain again ![]() Which name wey una never call am chai oshey !! IKE baby I love u die Even if dey like make they call u bobrisky I no send Dem Even if u no win we ikegang love u U are 100% real and that's what we love about u Keep being real don't fake it for anyone #IkeGang |
Mehn I just love IKE the more oo Biggie if u see the way IKE is trending on nairaland u go just carry that money give am Ike dey trend on nairaland back to back oshey!!!! ![]() IKE Biko keep giving them topic to talk about back to back we dey ur back joor #ikegang Ike for the money joor |
Cos because he mentioned it that means he is a drug dealer So if I mention igbo it's means I dey sell Igbo right Some people Sha sense is far from them I swear Tetehjewels: |
U guys should stop saying what IKE didn't say Biko He didn't say anything about drugs It's not fun lying or accusing people like that IKE cannot do business again in Mexico eeh Y are u guys trying so hard to paint him bad Is that how much u guys hate him ni Y can't u people promote ur fav and leave IKE alone haba This shit is too much |
Is it the same BBN that am watching now that u are watching NiDid u hear him say drugs.y do u people like to paint people bad eeh So he can't do business again in Mexico if it's not drugs Biko stop twisting what he said If u don't like say u don't like him stop painting him bad it's not good abeg ![]() Tetehjewels: |




stop that he doesn't like closing his mouth is now drug related thingy.its a bad habit that he can't doing everyone have their own bad side stop the insult he doesn't even know u exist