Prettypinkyy's Posts
Nairaland Forum › Prettypinkyy's Profile › Prettypinkyy's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 43 44 45 46 47 48 (of 48 pages)
did u hear him when mentioned drugs eehHow u take know say na drugs he dey talk about eeh abi na u and him dey run the package ni U people can talk rubbish eeeh mtcheeeeew Leave Ike alone biko Stephlena: |
The kind love wey I get for u eeeh chai#ikegang styrese: |
He said he wore it for two years in high school he didn't say if he stop wearing it his teeth will start protruding again Biko His teeth is okay now he won't wear it again Eeghe: |
Ike said he wore braces and glasses at high school for 2 years .he is no longer wear it now Wow khafi wear braces too wow till now self No wonder she was requesting for it in the diary room |
The way u people are on this Tacha matter eeh I tire oooo Una dey yab am up and down ok if na TACHA dey smoke or dey dance that kind rubbish dance wey MERCY dey dance wetin una go talk Biko make una free her She dey respect her self as a lady and I love that If na women go win this year let it be Tacha or jackye cos dey respect Der self wella Everybody have their bad sides so make una free am beg she is not a bad person if u understand her well#IkeGang |
I have seen ikegang,so Ike,lmao Ike,Ike gangster and Ike and mike trend but Ike's name can't trend alone cos it's just a three later word so Pls team IKE anything u want to post or comment stuff about Ike on Twitter use ikegang thanks Pls lets use ikegang alone ![]() Love u all |
Ike said when MERCY get hungry it's play play But when he IKE gets hungry it's life and death Awwn meh Ike y know how to make me laugh I swear he is so likeable #ikegang |
Thank God MIKE is save my vote counts joor ![]() I wish TACHA will be save too #Ikegang ![]() |
![]() Don't tell me you are a Biko Huncle Havoid ebuka Threebear: |
Mehn I like all the housemates that are u for eviction this week ![]() I don't want any of them to go I which they can exchange them with boredoni, Diane and that big baby Nelson ![]() Tuoyo I go miss u oo ![]() |
So na because IKE rejected MERCYs kiss that's y she went to dance that yeye dance with TUOYO ![]() I Stan with IKE Sha� |
chai just look at Ike and mercy wey I dey quarrel for on Twitter chai chim ooo Just look at how dey are hugging and kissing chai ![]() |
I like mercy alot but what she did yesterday jeez is she d only girl there y is she acting like a slut She come raise her leg up tuoyo come dey grind her chisos I wish that Ike will just leave her alone and face his game maybe out the house they can date And seyi's advice is not good at all |
YesDudeweedlmao: |
Asin eeh bae if u see as the thing they sweet me eeehLol and he is not even up for eviction and he is trending like this if he is now up wetin go happen Lol d more u guys dey insult am d more I dey love am very soon Ike topic alone go reach like 1k pages oohGood job guys keep promoting him abeg Amya: |
oga elder I hail ooo Biko leave am for us joor We love dat criminal like that he dey give us joy ![]() iamJ: |
did he steal from u NiSaint Michael We like the criminal like that Biko leave him for us iamJ: |
The more u guys are talking bad about IKE The more people are loving him U guys should stop this hate shit If u are cuter than him pls post ur picture stop insulting someone that is better than ur entire generation biko And anyone that say he is boring maybe that person is watching BBN from nairaland If he is boring to u pls stop watching the show cos he is not going anywhere till the last day #IkeGang ![]() |
Awwwwwwn my baby IKE is trending on Twitter ![]() HAPPY BIRTHDAY � IKE May all ur dreams and wishes come true And may the good lord guide and protect you Amen #IkeGang ![]() |
;Dsee English oo I love them both butIke is way cuter and smarter than frodd TRUCE20: |
Ike no dey go anywhere till d last day u go soon get hbp show us ur picture U do face like yesterday shit garfield1: |
U forget to write that he is really cute If he no fyn for ur eyes abeg show us ur picture DrakeBlend: |
IKE is handsome If he no fine bring ur picture make we see Just go to twitter and see how he is trending People love him He is cute, smart and funny If he no fine y girls dey fight over him ni� Even with his open mouth he is cuter than ur entire generation ![]() |
Lol IKE my guy giving FRODD advice Lol he told FRODD to talk to Esther 1st he told FRODD to calm down that Esther is a small fish that very soon he(FRODD) will eat that fish ![]() |
[ funny GeeI like her too Sha cos of IKE ![]() quote author=Threebear post=80333014] Yeah I love mercy so much [/quote] |
Thanks ![]() Geezeem: |
;DthanksMunzy14: |
Really nigga ![]() I have been watching the show since IKE is real and he is not faking it that's y I like him D same way u like mercy is the same way I like him ![]() Threebear: |
Really nigga do u really have to write all this ![]() I been watching the show I like him cos he is real and not faking it The same u like mercy is d same way I like him ![]() Threebear: |
Lol jealously I no dey go anywhere I don land be say I don land ![]() I Stan with IKE ![]() Lauryn41: |
did u hear him when mentioned drugs eeh
The kind love wey I get for u eeeh chai
He said he wore it for two years in high school
he didn't say if he stop wearing it his teeth will start protruding again Biko 





