₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,326,519 members, 8,426,929 topics. Date: Monday, 15 June 2026 at 07:26 AM

Toggle theme

Primer1's Posts

Nairaland ForumPrimer1's ProfilePrimer1's Posts

1 (of 1 pages)

CrimeRe: My Friend Just Joined A Confraternity by Primer1(op): 9:41pm On Mar 31, 2024
I have got a change of mind bros. Thank you for your advice.
Lance008:
You too mumu bro
Abeg go join
Why even asking us
We are more than 8billion people in this world
The day mak ur so called cultist group go get clash Na then u go understand say no cult group good
Note clearly if anything happens to u as a cultist police no Dey investigate cultist death
I wish I Dey ur school Na me go plan with ayes mak dem kill u
U are too useless to be called a man
And ur mama Dey pray for u daily
CrimeRe: My Friend Just Joined A Confraternity by Primer1(op): 9:37pm On Mar 31, 2024
These words touched me bro, just got me thinking about the fatherly advice i got b4 going to school.
I really wouldn't want to put my parents in pain dey are actually all i have
dangotesmummy:
avoid riffraffs that call themselves cultists before your life is used to count scores.go and read say no to cultism and see many gory pictures and stories.even if you have no value for your life by joining violent nonentities and deliquents,pity your parents and family members.

Except you're ok with your family seeing your deadbody by the side of the road.theres nothing good about cultism.its all bad news
CrimeRe: My Friend Just Joined A Confraternity by Primer1(op): 9:27pm On Mar 31, 2024
Thank you bro, I have got a change of mind your words really touched me.
Most especially when you talked about close people around me like my parents.
ForensikOrder:
Omo, see as mata dey unfold. First off, make I yarn you straight: joining any confraternity na big decision wey dey come with e own package of risks and e no be something wey person suppose take lightly.

I get say you dey feel their ways and you dey admire the big boys levels wey dey inside, but e important to also reason the long-term effects wey this kind decision fit get on top your life. This na something wey fit affect your future, your safety, and even relationships with people wey dey close to you.

You talk say you dey happy for your friend wey join, and e dey okay to dey supportive of your padi, but make sure say you dey think deep about why you really wan join and what you dey hope to gain from am. No be all that glitters na gold, and sometimes, the kind lifestyle wey confraternities dey portray outside no be the full story.

E good make you ask yourself some koko questions like: "Wetin I dey look for wey I think say this confraternity go give me?" "E dey worth the potential risks and sacrifices?" "How this choice go fit affect my future and the people wey dey around me?"

Remember say life dey full of choices and every choice dey come with e own consequences. E dey crucial to make decisions wey you go fit stand by tomorrow, not just for the vibes wey dey happen now.

If na guidance or sense of belonging you dey find, e get plenty positive communities and groups out there wey fit offer you that without the extra baggage. Consider looking into those kind alternatives too.

Abeg, take your time to think this through well-well. No rush into anything based on see-finish or because e dey trend among your circle. Your future and your well-being na the most important thing, my guy. Stay wise!
CrimeRe: My Friend Just Joined A Confraternity by Primer1(op): 8:09pm On Mar 29, 2024
Una done put fear for my body oo, i just like buccaneers naturally before my guy told me he is now a member.
And i was happy for him, but una done put fear for my body so.
CrimeRe: My Friend Just Joined A Confraternity by Primer1(op): 7:17pm On Mar 29, 2024
Bros oppression full street oo, i need people i can call on in times of trouble and i like buccaneer because of how them they package themselves.
And by the way nor be ritual he join and student fraternity.
123yes:
Abeg run away from this guy unless you wants him to use you to complete his sacrifice. Kanayo kanayo styles
CrimeRe: My Friend Just Joined A Confraternity by Primer1(op): 7:13pm On Mar 29, 2024
I wouldn't be joining because of causing problem or being feared, I wouldn't even be noticed.
I just wanna have a family away from home and also considering the fact that am a street boy(Gboy) i fit get update from them and also i nor want any banga to come day rip me.
VickyELEFAN:
You are on a good path if you join.
When I was in AAU EKPOMA I joined eiye and we did alot. People feared me
CrimeMy Friend Just Joined A Confraternity by Primer1(op): 6:54pm On Mar 29, 2024
Good evening NL, a close friend of mine who happens to be a class rep told me he just got initiated into buccaneer confraternity last week saturday.
And this is the same confraternity i am interested in joining. I just like their ways and most of them i know are big boys, i am happy for my friend i think he made the right choice.

1 (of 1 pages)