Princeadeboy's Posts
Nairaland Forum › Princeadeboy's Profile › Princeadeboy's Posts
1 (of 1 pages)
we will surely overcome |
mmmm dat kind girl nah no to area fah....I bet if she represent her family for slapping competition, she go win |
it's always dis way in odo gunyan area nah, even odonla.....the problem there is dere isn't major drainage system in dose areas.... |
good work my amiable VP with a difference.... |
this is Nigeria where everything is possible |
lolzzzz this is Nigeria where everyone is a criminal.....so nah bcox of money una dey play for us...no wonder dem no dey win ;Dlolzzzz this is Nigeria where everyone is a criminal.....so nah bcox of money una dey play for us...no wonder dem no dey win |
may her soul rest in peace |
this is improving....at least it's a development on their part |
and wats dat suppose to mean now |
I luv dis country.....so dose wey sleep last night as children wake up dis morning to b youth and dose who slept last night as youth woke up to b adults.....may God save dis nation called Nigeria.....u will start seeing lying and decreasing of age tins.....don't b shock if by next U17 world cup, u go see old old men dey claim 17. |
will dat stop him from bin d corrupt man he is? abeg next |
nah wah o people dey born oooo.,..imagine, make person add over 21000 children wey dey born just one day to Wetin dem go born in just one month.....nah wah d tin weak me |
wow....but some ladies own nah war...,.but let me ask ooo...Shey all dose Edo fat babes fit do dis one ni ? ;Dwow....but some ladies own nah war...,.but let me ask ooo...Shey all dose Edo fat babes fit do dis one ni ? |
d way u react wen naija is loosing.....me no fit allow dose boyz give me hearth attack...,..Their game bad lyk d Naija government |
sometimes am so ashamed of d animalistic behaviour of our so call leaders.........Shey if nah Naija him go play and open him teeth lyk dat? Abeg self e no concern me jore |
just passing by........anyway I remember dose years wey I follow myschool.com just to check schools details...... just passing by........anyway I remember dose years wey I follow myschool.com just to check schools details...... |
may God help us in dis Nation o..... |
nah wah o for dis kind erra....but wait o...a student still in school having 2m valuables........we nid check it |
seriously.... leaving all sentiment.......d gal no fyn reach my gran ma ;Dseriously.... leaving all sentiment.......d gal no fyn reach my gran ma |
1 (of 1 pages)
? ;Dwow....but some ladies own nah war...,.but let me ask ooo...Shey all dose Edo fat babes fit do dis one ni
just passing by........anyway I remember dose years wey I follow myschool.com just to check schools details......