Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,151,106 members, 7,811,109 topics. Date: Saturday, 27 April 2024 at 11:52 PM

Nairaland Investors, I No Wan Hear Say Una No Sabi Business To Use Una My For - Investment - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Investment / Nairaland Investors, I No Wan Hear Say Una No Sabi Business To Use Una My For (504 Views)

Bonds Investors Hub / ALAT No Wan Let Me Transfer My Money / MMM PARTICIPANTS: Una Mumu Don Do Abeg! (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Nairaland Investors, I No Wan Hear Say Una No Sabi Business To Use Una My For by PrinceDoxx(m): 10:33am On Apr 09, 2017
Una matter don tire me for this nairaland self....

Person go wake up early mohmoh to read daily news and threads....some people here no go just let us hear word again....


Na so so complain complain everyday dem go dey complain....

Naso person go just wake up create thread of :


' I have 100 thousand naira, which business do I go into'

'I have 1 million naira, but I don't know what to do with it'....


Mumu mumu questions everywhere!!!!

If you no sabi werrin to use 1 million do, why you come get am


Na the last time I wan see all this kind yeye yeye thread....


Many Good nairalanders like my niggas dem ( dem Young modulus, Shinaf and co don teach una tire...but una no go fit settle down to find quality education on how to multiply your figures with ease)

Nasoso aproko una go dey do everywhere!!!!




Now wey I don proffer my own solution to your financial worries, if you like, get educated, if you like dull yourself,

Those wey dey EARN money, Dey ONLY EARN money because they don LEARN how to...


So without LEARNING, You cannot EARN ANYTHING......Based on Logistics


E

No

Easy

To

Dey

Collect


Over


50k

From

Bet9ja


Everyday!!!!



grin grin




Still


Doubting?


lipsrsealed



Check

the

Dates

On


My


betslips

And

Do

The

Arithmetics

Yourself.

#Enjoy


https://www.nairaland.com/3727448/bet9ja-give-me-birthright-give#55402281
Re: Nairaland Investors, I No Wan Hear Say Una No Sabi Business To Use Una My For by PrinceDoxx(m): 10:36am On Apr 09, 2017
Based on Logistics, Bank account don dey darugbo!!!


So can yours....maybe....just maybe!!

Re: Nairaland Investors, I No Wan Hear Say Una No Sabi Business To Use Una My For by anthney87: 11:13am On Apr 09, 2017
wetin u want now?
Re: Nairaland Investors, I No Wan Hear Say Una No Sabi Business To Use Una My For by PrinceDoxx(m): 4:49pm On Apr 09, 2017
anthney87:
wetin u want now?

If you ask me, na who I go ask?

(1) (Reply)

Lands For Sale At Shimawa Redeemed New Auditorium / Steady Yielding Investment Options For The Matured Investor. / Insurance

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 9
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.