European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Leicester City (3 - 0) On 19th February 2023 by prinsam30: 3:40pm On Feb 19, 2023 |
PNomsule: When no be hin primary function be dat... we no ask am to improvise abeg help me ask these people ooo, he's a striker foe goodness sake, 10 hag is confuse |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Leicester City (3 - 0) On 19th February 2023 by prinsam30: 3:39pm On Feb 19, 2023 |
yemi1504: Hmmmm. How person just lose some form like this, I no know. Make them bring AWB for second half. AWB suppose dey ready to chop almost all the minutes for that spot as Dalot don dey play rubbish of recent. seriously I no just understand wetin dalot dey play now ooo |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Leicester City (3 - 0) On 19th February 2023 by prinsam30: 3:37pm On Feb 19, 2023 |
dalot na big fool |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Leicester City (3 - 0) On 19th February 2023 by prinsam30: 3:36pm On Feb 19, 2023 |
I no even know wetin this sambisa dey play sef |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Leicester City (3 - 0) On 19th February 2023 by prinsam30: 3:34pm On Feb 19, 2023 |
Bruno always making wrong decision |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Leicester City (3 - 0) On 19th February 2023 by prinsam30: 3:34pm On Feb 19, 2023 |
e be like say I go follow these people wey talk say garnacho no good for first half, seriously he's good coming from the bench |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Leicester City (3 - 0) On 19th February 2023 by prinsam30: 3:31pm On Feb 19, 2023 |
abeg where dalot dey always go, he's becoming useless these days |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Leicester City (3 - 0) On 19th February 2023 by prinsam30: 3:26pm On Feb 19, 2023 |
if Bruno go play ball him go play buh sometimes his head dey craz |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Leicester City (3 - 0) On 19th February 2023 by prinsam30: 3:25pm On Feb 19, 2023 |
yemi1504: That wing with Dalot and Lindelof is the problematic wing and Leicester knows this! exactly my guy and what a goal |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Leicester City (3 - 0) On 19th February 2023 by prinsam30: 3:23pm On Feb 19, 2023 |
and martinez is holding the ball too much |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Leicester City (3 - 0) On 19th February 2023 by prinsam30: 3:21pm On Feb 19, 2023 |
I still dey talk am dalot go cost us this game him and that ghost |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Leicester City (3 - 0) On 19th February 2023 by prinsam30: 3:19pm On Feb 19, 2023 |
aswear dem go score united now dalot is so useless at that side |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Leicester City (3 - 0) On 19th February 2023 by prinsam30: 3:16pm On Feb 19, 2023 |
aswear dalot na big fooool see as he dey follow the guy for back thank God Fred clear the ball |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Leicester City (3 - 0) On 19th February 2023 by prinsam30: 3:09pm On Feb 19, 2023 |
Fred has started again oooo with that his short passes and short leg |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Leicester City (3 - 0) On 19th February 2023 by prinsam30: 3:06pm On Feb 19, 2023 |
Nostring: woman United fans and oversabi  united dey third oooo, abeg where chelshit dey for table |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Leicester City (3 - 0) On 19th February 2023 by prinsam30: 3:04pm On Feb 19, 2023 |
abeg na wetin chelshit play yesterday |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Leicester City (3 - 0) On 19th February 2023 by prinsam30: 3:01pm On Feb 19, 2023 |
this dalot sef make God help united ooo, I for prefer wanbisaka and Malacia on both wings |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Leicester City (3 - 0) On 19th February 2023 by prinsam30: 2:54pm On Feb 19, 2023 |
let's go boys buh this tall man I'm fearing for |
Politics › Re: We Will Curse You If You Betray Us: Wike Tells Rivers PDP Assembly Candidates by prinsam30: 6:37pm On Feb 18, 2023 |
why's this guy so bitter like this na, be calming down abeg |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Aston Villa Vs Arsenal (2 - 4) On 18th February 2023 by prinsam30: 2:50pm On Feb 18, 2023 |
I once told u guys here that assnall ar just doing initial gra gra, this race na between city and United take it or leave it |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Barcelona Vs Manchester United Europa League (2 - 2) On 16th February 2023 by prinsam30: 8:41pm On Feb 16, 2023 |
if 10 hag want to stay long in united he should beta start benching this ghost of a player |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Barcelona Vs Manchester United Europa League (2 - 2) On 16th February 2023 by prinsam30: 8:24pm On Feb 16, 2023 |
this tall guy is totally useless abeg |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Barcelona Vs Manchester United Europa League (2 - 2) On 16th February 2023 by prinsam30: 8:23pm On Feb 16, 2023 |
aswear this coach is so useless, remove this tall guy bring in garnacho mumu |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Barcelona Vs Manchester United Europa League (2 - 2) On 16th February 2023 by prinsam30: 8:20pm On Feb 16, 2023 |
omo see confidence for casimero and varane |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Barcelona Vs Manchester United Europa League (2 - 2) On 16th February 2023 by prinsam30: 8:19pm On Feb 16, 2023 |
oboy see as the ref dey share yellow anyhow |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Barcelona Vs Manchester United Europa League (2 - 2) On 16th February 2023 by prinsam30: 8:14pm On Feb 16, 2023 |
make this man bring in garnacho na |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Barcelona Vs Manchester United Europa League (2 - 2) On 16th February 2023 by prinsam30: 8:12pm On Feb 16, 2023 |
see clean ojoro abeg this ref na big foool |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Barcelona Vs Manchester United Europa League (2 - 2) On 16th February 2023 by prinsam30: 8:05pm On Feb 16, 2023 |
wonderful I'm kinda loving this |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Barcelona Vs Manchester United Europa League (2 - 2) On 16th February 2023 by prinsam30: 8:02pm On Feb 16, 2023 |
today na today ooi |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Barcelona Vs Manchester United Europa League (2 - 2) On 16th February 2023 by prinsam30: 7:58pm On Feb 16, 2023 |
sub this useless tall guy and suddenly rashford does his thing |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Barcelona Vs Manchester United Europa League (2 - 2) On 16th February 2023 by prinsam30: 7:56pm On Feb 16, 2023 |
I talk am na, united go chop am wella the coach is useless |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Barcelona Vs Manchester United Europa League (2 - 2) On 16th February 2023 by prinsam30: 7:55pm On Feb 16, 2023 |
united ar just missing chances anyhow since first half |