European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Reading FA Cup (3 - 1) On 28th January 2023 by prinsam30: 10:00pm On Jan 28, 2023 |
davidtemi: I said it sometimes, he's a gangster, he doesn't fit a player  see eh, the guy is a great player buh football sense far from him miles away, he needs a personal coach bcoz this 10 hag he's just sentimental |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Reading FA Cup (3 - 1) On 28th January 2023 by prinsam30: 9:51pm On Jan 28, 2023 |
davidtemi: He's very useless though. But how many player uses both legs? ? buh dem dey use their s3nse buh this one no dey use him s3nse at all |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Reading FA Cup (3 - 1) On 28th January 2023 by prinsam30: 9:50pm On Jan 28, 2023 |
Kyase: FA dey beef united
Especially their refs
Dem go Bleep up then, later apologise to united  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Reading FA Cup (3 - 1) On 28th January 2023 by prinsam30: 9:49pm On Jan 28, 2023 |
betshopagent: no loud am.make em no go score own goal.  pls trust our captain abeg |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Reading FA Cup (3 - 1) On 28th January 2023 by prinsam30: 9:48pm On Jan 28, 2023 |
as it is now, it will be difficult for Man u to score and this reading go just last minutes and that's all |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Reading FA Cup (3 - 1) On 28th January 2023 by prinsam30: 9:45pm On Jan 28, 2023 |
betshopagent: comrade, no dey play rough play. Maguire was the only player to had been put-up for sale and no single club came for him. United then offered to let him go for free; only westham came. After a day, they said "dem no wan again". pls na our great captain u talk like this ooo |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Reading FA Cup (3 - 1) On 28th January 2023 by prinsam30: 9:40pm On Jan 28, 2023 |
buh this is a clean goal na |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Reading FA Cup (3 - 1) On 28th January 2023 by prinsam30: 9:38pm On Jan 28, 2023 |
this season rules aswear I no just understand, see clean goal dem say na offside the one wey rashford interfere wey Bruno score dem say na goal, wetin dey worry this FA sef |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Reading FA Cup (3 - 1) On 28th January 2023 by prinsam30: 9:35pm On Jan 28, 2023 |
betshopagent: Maguire prepared to do what he knows best. A Maguired own goal loading....  pls stop that, magwaya don upgrade |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Reading FA Cup (3 - 1) On 28th January 2023 by prinsam30: 9:33pm On Jan 28, 2023 |
even this Bruno na big fooool wasting chances anyhow |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Reading FA Cup (3 - 1) On 28th January 2023 by prinsam30: 9:32pm On Jan 28, 2023 |
Jokerman: Two Andy carroll dey pitch...  I think say na only me dey see am ooo |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Reading FA Cup (3 - 1) On 28th January 2023 by prinsam30: 9:30pm On Jan 28, 2023 |
Johnson225: You don begin this lamentations again??
A player who doesn’t use both feet is useless you say??
Laughable seriously eh u MA reason am na be honest to ursef wetin Antony dey play now |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Reading FA Cup (3 - 1) On 28th January 2023 by prinsam30: 9:28pm On Jan 28, 2023 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Reading FA Cup (3 - 1) On 28th January 2023 by prinsam30: 9:24pm On Jan 28, 2023 |
I don't seriously know what's wrong with this 10 hag of a coach I don't really know what Antony is playing at that right wing, a player that cannot use his both legs is useless bcoz using only one leg is to ur opponent advantage that's why I like garnacho uses his both legs very well even that small peletril |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Nottingham Forest Vs Manchester United: EFL Cup (0 - 3) On 25th January 2023 by prinsam30: 8:18pm On Jan 25, 2023 |
why this man no wan give garnacho and pelistri a chance na, na carabao cup for goodness sake give the young lads some chance abeg
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Nottingham Forest Vs Manchester United: EFL Cup (0 - 3) On 25th January 2023 by prinsam30: 6:38pm On Jan 25, 2023 |
obviously I'm not seeing united winning this match buh the return leg we ar winning them by 3goals to nothing |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Manchester United (3 - 2) On 22nd January 2023 by prinsam30: 7:32pm On Jan 22, 2023 |
whoever advise this mumu coach to sign this useless striker na thunder go visit their generation, we never cry finish for the scam of Antony the next thing he go carry another tortoise wey no fit even control ball talk more of moving with the ball up front if this man still like his job he beta start playing garnacho or without striker sef |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Manchester United (3 - 2) On 22nd January 2023 by prinsam30: 7:27pm On Jan 22, 2023 |
aswear the coach sell this match how can u av the likes of garnacho and pelistri and decides not to use them what kind of a coach is this always trying to make statement what kind of useless statement is that our number 9 and Antony were just ghost out throughout the match. aswear this coach na big foool how can u wait this long b4 making ur sub for goodness sake |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Manchester United (3 - 2) On 22nd January 2023 by prinsam30: 7:20pm On Jan 22, 2023 |
this coach na big foool |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Manchester United (3 - 2) On 22nd January 2023 by prinsam30: 7:11pm On Jan 22, 2023 |
abeg dem swear for 10 hag |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Manchester United (3 - 2) On 22nd January 2023 by prinsam30: 7:03pm On Jan 22, 2023 |
make this man bring in garnacho na |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Manchester United (3 - 2) On 22nd January 2023 by prinsam30: 6:59pm On Jan 22, 2023 |
wetin dey Shaw dey play na u dey fear to mark ur man |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Manchester United (3 - 2) On 22nd January 2023 by prinsam30: 6:58pm On Jan 22, 2023 |
na only Fred this man wan bring in ni |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Manchester United (3 - 2) On 22nd January 2023 by prinsam30: 6:53pm On Jan 22, 2023 |
Shaw meet ur man na always going back |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Manchester United (3 - 2) On 22nd January 2023 by prinsam30: 6:50pm On Jan 22, 2023 |
this man sub na |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Manchester United (3 - 2) On 22nd January 2023 by prinsam30: 6:48pm On Jan 22, 2023 |
now is the fvcking time to remove this Antony and WW |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Manchester United (3 - 2) On 22nd January 2023 by prinsam30: 6:47pm On Jan 22, 2023 |
goallll |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Manchester United (3 - 2) On 22nd January 2023 by prinsam30: 6:45pm On Jan 22, 2023 |
make Antony cross he go wan score dem swear for that guy |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Manchester United (3 - 2) On 22nd January 2023 by prinsam30: 6:44pm On Jan 22, 2023 |
make this man make subs na |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Manchester United (3 - 2) On 22nd January 2023 by prinsam30: 6:43pm On Jan 22, 2023 |
that midfield is really leaking what a waste of money |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Manchester United (3 - 2) On 22nd January 2023 by prinsam30: 6:42pm On Jan 22, 2023 |
I no talk am this coach na mumu make sub u no gree, remove Antony and that mumu striker |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Manchester United (3 - 2) On 22nd January 2023 by prinsam30: 6:39pm On Jan 22, 2023 |
abeg na only arteta dey sideline where the fvck is 10 hag on the sideline shooting at these dimwits |