₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,327,833 members, 8,432,838 topics. Date: Wednesday, 24 June 2026 at 10:45 AM

Toggle theme

Prinsam30's Posts

Nairaland ForumPrinsam30's ProfilePrinsam30's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 137 138 139 140 141 142 143 144 145 (of 336 pages)

European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Manchester United Vs West Ham United (1 - 0) On 30th Oct 2022 by prinsam30: 6:15pm On Oct 30, 2022
Unigrad:
It's good you console yourself.
He is a lover of football.
With what he has achieved in football, he needs to be respected.
It will take a very long time to see Ronaldo and Messi football rivalry.
I don't know why some people no just sabi talk, somebody who av been playing for more than 2 decades now u dey call useless like... abeg no mind those guys jare, na frustration dey worry dem
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Manchester United Vs West Ham United (1 - 0) On 30th Oct 2022 by prinsam30: 6:11pm On Oct 30, 2022
I've said this times without numbers that rashford is more dangerous from the left wing, playing him as a lone striker is a waste of space, pear him with CR7 and the road will be open for him to score buh people no go understand this tactics even the coach, u don't av any other option than to play CR7 and rashford up front
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Manchester United Vs West Ham United (1 - 0) On 30th Oct 2022 by prinsam30: 6:07pm On Oct 30, 2022
EnterpriseMan:
belle still dey sweet those ones, them go land for 5th very soon cheesy
grin
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Manchester United Vs West Ham United (1 - 0) On 30th Oct 2022 by prinsam30: 6:04pm On Oct 30, 2022
Bruno should be serious wen going forward na, and this mumu elanga should be subbed abeg, magwaya case is sensitive nobody to change him, coach wake up
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Manchester United Vs West Ham United (1 - 0) On 30th Oct 2022 by prinsam30: 5:55pm On Oct 30, 2022
frankson1:
No let Paul Scholes see this o grin
Martinez is the bad player
grin grin
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Manchester United Vs West Ham United (1 - 0) On 30th Oct 2022 by prinsam30: 5:53pm On Oct 30, 2022
yes oooo, Erickson na player
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Manchester United Vs West Ham United (1 - 0) On 30th Oct 2022 by prinsam30: 5:44pm On Oct 30, 2022
make this man bench Bruno him no wan hear word
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Manchester United Vs West Ham United (1 - 0) On 30th Oct 2022 by prinsam30: 5:43pm On Oct 30, 2022
elanga is just useless on that flank
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Manchester United Vs West Ham United (1 - 0) On 30th Oct 2022 by prinsam30: 5:41pm On Oct 30, 2022
na DDG dey play magwaya position ooo, mogbe
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Manchester United Vs West Ham United (1 - 0) On 30th Oct 2022 by prinsam30: 5:40pm On Oct 30, 2022
na WA for Man u oo
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Manchester United Vs West Ham United (1 - 0) On 30th Oct 2022 by prinsam30: 5:24pm On Oct 30, 2022
shey una see the rubbish wey rashford and elanga dey play ba
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Manchester United Vs West Ham United (1 - 0) On 30th Oct 2022 by prinsam30: 5:14pm On Oct 30, 2022
Richie8701:
West ham to win 4-2
pls lower ur voice, I know magwaya is there buh e no mean say u go remind us again
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Manchester United Vs West Ham United (1 - 0) On 30th Oct 2022 by prinsam30: 5:13pm On Oct 30, 2022
Ade1177:
Bro

He benched and removed maguire for 2 months
Maguire is playing today because no other option (varane and lindelof are both out)

Malacia was benched for Shaw when he started feeling too comfortable

Ronaldo benched

Scott benched casemiro, then casemiro benched him back when he picked form

List goes on and on

He's a very good coach
all this one wey u just dey rap so, I'm talking about the striking department, rashford has played awfully than CR7 buh he Keeps playing him how do u explain that... anyway sha we dey here dey watch
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Arsenal Vs Nottingham Forest (5 - 0) On 30th October 2022 by prinsam30: 4:42pm On Oct 30, 2022
Gentlechika:
how market? U still dey dia dey wait? Better join d moving train.
I happy small for una today bcoz I no want city to remain for that table top
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Manchester United Vs West Ham United (1 - 0) On 30th Oct 2022 by prinsam30: 4:40pm On Oct 30, 2022
Kyase:
We no even get CB for bench I for prefer Mcsauce for that magure position ooo
dey for no even allow Bailey to go, I no just understand this United board
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Manchester United Vs West Ham United (1 - 0) On 30th Oct 2022 by prinsam30: 4:38pm On Oct 30, 2022
donforeign:
Ronaldo better pass all of Dem for d club combined lol... If e score hatrick now,u go call am d best o
no mind that guy jare
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Manchester United Vs West Ham United (1 - 0) On 30th Oct 2022 by prinsam30: 4:37pm On Oct 30, 2022
money0001:
Wetin Maguire and Ronaldo dey do for that lineup for Christ sake angry angry angry
tah... mechuonu nkpugi
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Manchester United Vs West Ham United (1 - 0) On 30th Oct 2022 by prinsam30: 4:35pm On Oct 30, 2022
Kyase:
Omo Maguire Dey lineup ooo I no go too make noise I no trust our game again today
lindelof no even make the bench, Wetin dey happen na
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Manchester United Vs West Ham United (1 - 0) On 30th Oct 2022 by prinsam30: 4:33pm On Oct 30, 2022
Ade1177:
Anthony 360 turn

Removed first half

Second match benched and out of squad (foot injury) lol

No nonsense coach. Forget anything he says to the media
That's what he should be doing to all the players who ar not performing not focusing on one player
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Manchester United Vs West Ham United (1 - 0) On 30th Oct 2022 by prinsam30: 4:29pm On Oct 30, 2022
Michelle70:
Magwaya?
lindelof too should have started, I don't trust that magwaya, that's y I always complain about this coach, if dey lose this match now dey go say na CR7 Cox am
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Manchester United Vs West Ham United (1 - 0) On 30th Oct 2022 by prinsam30: 4:27pm On Oct 30, 2022
where ar my United fans, kyase, fergie and co, I don full ground oooo
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Manchester United Vs West Ham United (1 - 0) On 30th Oct 2022 by prinsam30: 4:24pm On Oct 30, 2022
buh garnacho should have started na, why elanga

European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Arsenal Vs Nottingham Forest (5 - 0) On 30th October 2022 by prinsam30: 4:13pm On Oct 30, 2022
wonderful, assnall no cum field cum joke today ooo, now now e don reach 3 na wa oooo
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Arsenal Vs Nottingham Forest (5 - 0) On 30th October 2022 by prinsam30: 3:46pm On Oct 30, 2022
Michelle70:
Its not 4:15, its actually 5:15 which is 17:15
I saw 16.15pm on their Facebook page
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Arsenal Vs Nottingham Forest (5 - 0) On 30th October 2022 by prinsam30: 3:42pm On Oct 30, 2022
handsomeyinka:
You be real yellow garri.
handsomeyinka:
You be real yellow garri.
handsomeyinka:
You be real yellow garri.
abeg no vex, is it yellow gari or red gari, which one I go ask for if I enter markethuh
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Arsenal Vs Nottingham Forest (5 - 0) On 30th October 2022 by prinsam30: 3:33pm On Oct 30, 2022
Michelle70:
17:00
Thanks a lot, bug I saw 4.15pm sabi na UK time be that
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Arsenal Vs Nottingham Forest (5 - 0) On 30th October 2022 by prinsam30: 3:32pm On Oct 30, 2022
assnall with their initial gra gra we dey here dey watch
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Arsenal Vs Nottingham Forest (5 - 0) On 30th October 2022 by prinsam30: 3:21pm On Oct 30, 2022
abeg what time is United match
SportsRe: Chelsea Score 2 Own Goals For The First Time In A Premier League Game by prinsam30: 5:47pm On Oct 29, 2022
CaptainFM1:
Own goal is part of the game. So don't try to console yourself!

Why would anyone score in his own net if not that they are pressing you so hard and you were under pressure?

I hate to hear all this kind of story....!
"If not that we received a red card"....As if red card is not part of the game.
grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin
SportsRe: Chelsea Score 2 Own Goals For The First Time In A Premier League Game by prinsam30: 5:46pm On Oct 29, 2022
this record must enter Guinness book of record..... grin grin grin grin grin grin grin
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Brighton Vs Chelsea (4 - 1) On 29th October 2022 by prinsam30: 4:09pm On Oct 29, 2022
at least it will help Man u to climb up 2 step further in cumin weeks.............. grin grin grin grin grin grin
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Brighton Vs Chelsea (4 - 1) On 29th October 2022 by prinsam30: 3:55pm On Oct 29, 2022
yinkeys:
Same Shiite
Different Toilet hehe
dem just dey score own goals anyhow na wa ooooo

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 137 138 139 140 141 142 143 144 145 (of 336 pages)