₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,327,823 members, 8,432,750 topics. Date: Wednesday, 24 June 2026 at 09:18 AM

Toggle theme

Prinsam30's Posts

Nairaland ForumPrinsam30's ProfilePrinsam30's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 133 134 135 136 137 138 139 140 141 (of 336 pages)

SportsRe: Portugal Vs Uruguay: FIFA World Cup Qatar 2022. (2 - 0) On 28th Nov 2022 by prinsam30: 8:48pm On Nov 28, 2022
Portugal ar too slow in making decision especially that bruno
SportsRe: Nigerians Angry At Multichoice GOTV For Failing To Show World Cup by prinsam30: 11:46pm On Nov 25, 2022
rezzy:
You don't mean.

And I had to pay 5500 just to watch because my sister said people that paid 2800 came back to upgrade
there's no reason for me to lie, I'm on jolli package and I can confidently tell u that I watch all matches scheduled for those time frames
SportsRe: Nigerians Angry At Multichoice GOTV For Failing To Show World Cup by prinsam30: 4:31pm On Nov 25, 2022
Tonytonex:
you have to pay for GOtv Max. To watch all the games. Una too like awof
don't mind this people jare, even me wey dey jolli dey watch matches, all they need to do is rescan their decoder, that's what I did to the one in my office and I enjoyed watching the matches
SportsRe: Nigerians Angry At Multichoice GOTV For Failing To Show World Cup by prinsam30: 4:28pm On Nov 25, 2022
pls guys I no say this people no dey try ooo, buh me dey watch morning match, 5pm match and 8pm match everyday on jolli package 2800... I watched Portugal vs Ghana 5pm yesterday, after watching the morning match in the office. u guys should stop complaining abeg
SportsRe: Qatar Vs Senegal: FIFA World Cup Qatar 2022. (1 - 3) On 25th Nov 2022 by prinsam30: 4:10pm On Nov 25, 2022
which kind qartaqarta be this nitori oloun
SportsRe: FIFA World Cup Qatar 2022: All Match Fixtures by prinsam30: 7:51pm On Nov 24, 2022
Brazil go so tarnish this people image to the extent that the Serbian will be begging the ref to end the game at 32mins of play......


Serbia too ar very good ooo
SportsRe: Ghana Vs Portugal: FIFA World Cup Qatar 2022: (2 - 3) On 24th Nov 2022 by prinsam30: 7:02pm On Nov 24, 2022
I'm graciously fvcking happy with this win, all CR7 haters should go and bug a live transformer
SportsRe: Ghana Vs Portugal: FIFA World Cup Qatar 2022: (2 - 3) On 24th Nov 2022 by prinsam30: 6:58pm On Nov 24, 2022
BABANGBALI:
fok off. Your shameless penaldo dived while playing with kids
we love our penaldo like that, messi no score PK too abi Wetin u smoke
SportsRe: Ghana Vs Portugal: FIFA World Cup Qatar 2022: (2 - 3) On 24th Nov 2022 by prinsam30: 6:55pm On Nov 24, 2022
paradigmshift:
Portugal wey beat una for friendlies..oga shut up abeg.. e pain u say we no qualify
forget that thing jor, naija dey ball wella
SportsRe: Ghana Vs Portugal: FIFA World Cup Qatar 2022: (2 - 3) On 24th Nov 2022 by prinsam30: 6:46pm On Nov 24, 2022
miteolu:
Ghanian Coach finished this game.
aswear that coach na big idiot, how can u sub the only player that's making all the moves, that kudus na beta player aswear
SportsRe: Ghana Vs Portugal: FIFA World Cup Qatar 2022: (2 - 3) On 24th Nov 2022 by prinsam30: 6:39pm On Nov 24, 2022
This Ghana na stupid players aswear
SportsRe: Ghana Vs Portugal: FIFA World Cup Qatar 2022: (2 - 3) On 24th Nov 2022 by prinsam30: 6:36pm On Nov 24, 2022
Nonsense goal be this
SportsRe: Ghana Vs Portugal: FIFA World Cup Qatar 2022: (2 - 3) On 24th Nov 2022 by prinsam30: 6:31pm On Nov 24, 2022
if na naija jam this Portugal dem for don score Portugal like 3 goals now, bcoz I don't see Portugal as a threat at all
SportsRe: Ghana Vs Portugal: FIFA World Cup Qatar 2022: (2 - 3) On 24th Nov 2022 by prinsam30: 6:28pm On Nov 24, 2022
always committing fouls, I'm seeing red card in this match
SportsRe: Ghana Vs Portugal: FIFA World Cup Qatar 2022: (2 - 3) On 24th Nov 2022 by prinsam30: 6:27pm On Nov 24, 2022
This Ghana players sef, I no just their game plan at all
SportsRe: France Vs Australia FIFA World Cup Qatar 2022: (4 - 1) On 22nd November 2022 by prinsam30: 9:23pm On Nov 22, 2022
This mbappe no go ever score
SportsRe: France Vs Australia FIFA World Cup Qatar 2022: (4 - 1) On 22nd November 2022 by prinsam30: 9:18pm On Nov 22, 2022
wiseone28:
Tomorrow is declared public holiday in Saudi Arabia because of them win against Argentina
Even buhari go do so if nigeria win
SportsRe: France Vs Australia FIFA World Cup Qatar 2022: (4 - 1) On 22nd November 2022 by prinsam30: 9:15pm On Nov 22, 2022
Wetin this giroud dey feel like sef, as old as u ar u wan do bicycle kick u no dey shame ... grin
SportsRe: France Vs Australia FIFA World Cup Qatar 2022: (4 - 1) On 22nd November 2022 by prinsam30: 8:49pm On Nov 22, 2022
France don go relax too ooo, ar u thinking what I'm thinking huh and by the way, why dey go add 6mins which time dey waste na
SportsRe: France Vs Australia FIFA World Cup Qatar 2022: (4 - 1) On 22nd November 2022 by prinsam30: 8:46pm On Nov 22, 2022
This mbape too dey run too much , see simple goal wey him suppose score with ease
SportsRe: France Vs Australia FIFA World Cup Qatar 2022: (4 - 1) On 22nd November 2022 by prinsam30: 8:45pm On Nov 22, 2022
Belteshazzar1:
4:0 na struggle?
just leave that guy make him dey yan pata
SportsRe: France Vs Australia FIFA World Cup Qatar 2022: (4 - 1) On 22nd November 2022 by prinsam30: 8:44pm On Nov 22, 2022
why this parole like passing back na
SportsRe: France Vs Australia FIFA World Cup Qatar 2022: (4 - 1) On 22nd November 2022 by prinsam30: 8:40pm On Nov 22, 2022
Australia don start to dey play like United now, playing from back to front and then bring the ball back to the defense from front, dem go chop goals tire today
SportsRe: France Vs Australia FIFA World Cup Qatar 2022: (4 - 1) On 22nd November 2022 by prinsam30: 8:38pm On Nov 22, 2022
VeeVeeMyLuv:
Una find trouble
seriously plenty troubles for them
SportsRe: France Vs Australia FIFA World Cup Qatar 2022: (4 - 1) On 22nd November 2022 by prinsam30: 8:37pm On Nov 22, 2022
blesoh:
Very any how people
How can you pass with your back, them think say SE grin
like United, that's y United dey 0 goals in 5th positon
SportsRe: France Vs Australia FIFA World Cup Qatar 2022: (4 - 1) On 22nd November 2022 by prinsam30: 8:33pm On Nov 22, 2022
Wetin.dey do this Australia na, how can u be playing from back with France, na wa ooo
SportsRe: France Vs Australia FIFA World Cup Qatar 2022: (4 - 1) On 22nd November 2022 by prinsam30: 8:27pm On Nov 22, 2022
oboy wahala dey oooo
SportsRe: France Vs Australia FIFA World Cup Qatar 2022: (4 - 1) On 22nd November 2022 by prinsam30: 8:26pm On Nov 22, 2022
LIVINGICONREBOR:
Abi God wan punish una? I neva recover from dat shock of this afternoon, France wan start dere own again. angry
My brother plenty shocker dey for this world cup, just dey watch
SportsRe: France Vs Australia FIFA World Cup Qatar 2022: (4 - 1) On 22nd November 2022 by prinsam30: 8:24pm On Nov 22, 2022
mbape just dey run anyhow
SportsRe: France Vs Australia FIFA World Cup Qatar 2022: (4 - 1) On 22nd November 2022 by prinsam30: 8:23pm On Nov 22, 2022
This Australia dey ball wella
SportsRe: France Vs Australia FIFA World Cup Qatar 2022: (4 - 1) On 22nd November 2022 by prinsam30: 8:22pm On Nov 22, 2022
dem go use speed kill France today aswear
SportsRe: France Vs Australia FIFA World Cup Qatar 2022: (4 - 1) On 22nd November 2022 by prinsam30: 8:18pm On Nov 22, 2022
the way France dey play so dey go chop reach 4 this nite

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 133 134 135 136 137 138 139 140 141 (of 336 pages)