European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Lyon Vs Manchester United: Europa League Q/F (2 - 2) On 10th April 2025 by prinsam30: 8:29pm On Apr 10, 2025 |
Nazgul: Gooooooooooooaal for Lyon.
Onana is a goat, he should have caught that ball. What of kepper is he?  That guy is a very big fooool, matic talk am na |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Lyon Vs Manchester United: Europa League Q/F (2 - 2) On 10th April 2025 by prinsam30: 8:27pm On Apr 10, 2025 |
See clean goal, I talk am onana na big fooool ball never reach ur place u don dey lie don mumu keeper |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Lyon Vs Manchester United: Europa League Q/F (2 - 2) On 10th April 2025 by prinsam30: 8:23pm On Apr 10, 2025 |
What ar this people playing na |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Lyon Vs Manchester United: Europa League Q/F (2 - 2) On 10th April 2025 by prinsam30: 8:19pm On Apr 10, 2025 |
Abeg wetin this guy play now, abeg make Man United go buy beta striker |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Lyon Vs Manchester United: Europa League Q/F (2 - 2) On 10th April 2025 by prinsam30: 8:17pm On Apr 10, 2025 |
Dem go soon score Man United, they ar not defending and they ar not even marking |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Lyon Vs Manchester United: Europa League Q/F (2 - 2) On 10th April 2025 by prinsam30: 8:04pm On Apr 10, 2025 |
Aprilthirty: I no dey watch man u games again... If them like let them loose if them like make them win....
Who needs jamb score upgrade We can give you a score up to 380 This is corruption |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Lyon Vs Manchester United: Europa League Q/F (2 - 2) On 10th April 2025 by prinsam30: 8:02pm On Apr 10, 2025 |
Game on guys, chelshit just chop 3 now now b4 o comot for viewing center |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Lyon Vs Manchester United: Europa League Q/F (2 - 2) On 10th April 2025 by prinsam30: 7:56pm On Apr 10, 2025 |
Buh this man for play zirkzee for front na |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Lyon Vs Manchester United: Europa League Q/F (2 - 2) On 10th April 2025 by prinsam30: 7:53pm On Apr 10, 2025 |
At worst na draw this match go end |
Sports › Re: Galatasaray Offers Record-Breaking Deal To Sign Osimhen by prinsam30: 10:11am On Apr 10, 2025 |
Reflect7: No.
Osimhen is leaving and must leave.
Gala was just a stopgap measure.
Osimhen is too much of a hot cake for Gala.
For goodness sake’s, this is a global megastar we are talking about.
Not even a superstar.
A megastar.
Galatasaray should respect themselves please.
I don’t like hearing such useless news this morning. Honestly the mata tire me too and e dey pain me for this kind nonsense news |
Health › Re: How Do You Take Your Drugs? (photo) by prinsam30: 11:30am On Apr 07, 2025 |
All of the above |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Manchester City (0 - 0) On 6th April 2025 by prinsam30: 5:45pm On Apr 06, 2025 |
This man no even know wetin him dey sub |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Manchester City (0 - 0) On 6th April 2025 by prinsam30: 5:33pm On Apr 06, 2025 |
We ar back |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Manchester City (0 - 0) On 6th April 2025 by prinsam30: 5:18pm On Apr 06, 2025 |
Abeg hodlung dey this match so, that our striker never touch ball since |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Manchester City (0 - 0) On 6th April 2025 by prinsam30: 5:03pm On Apr 06, 2025 |
SledgeHammerer: This Dorgu na waste of money. Very useless player. Mtcheeew Honestly speaking |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Manchester City (0 - 0) On 6th April 2025 by prinsam30: 5:02pm On Apr 06, 2025 |
Wasting opportunities anyhow |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Manchester City (0 - 0) On 6th April 2025 by prinsam30: 4:39pm On Apr 06, 2025 |
Both teams are playing safe at the moment |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Manchester City (0 - 0) On 6th April 2025 by prinsam30: 4:32pm On Apr 06, 2025 |
This ganacho never still learn he for don pass that ball since na |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Manchester City (0 - 0) On 6th April 2025 by prinsam30: 4:30pm On Apr 06, 2025 |
This is seriously serious, today na today |
Politics › Re: Shehu Sani Rejects Miss World Nigeria Pageant Judge Appointment by prinsam30: 1:31pm On Apr 05, 2025 |
MR SANI MY MAN |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Chelsea Vs Tottenham Hotspur (1 - 0) On 3rd April 2025 by prinsam30: 9:55pm On Apr 03, 2025 |
This spur just wan spoil my ticket this evening after playing them to win straight, useless team as chelshit |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Nottingham Forest Vs Manchester United (1 - 0) On 1st April 2025 by prinsam30: 10:00pm On Apr 01, 2025 |
Useless players dey can't even score half a goal |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Nottingham Forest Vs Manchester United (1 - 0) On 1st April 2025 by prinsam30: 9:28pm On Apr 01, 2025 |
Abeg make dem sub this dogu |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Nottingham Forest Vs Manchester United (1 - 0) On 1st April 2025 by prinsam30: 9:17pm On Apr 01, 2025 |
Wetin this dogu dey play like this na |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Nottingham Forest Vs Manchester United (1 - 0) On 1st April 2025 by prinsam30: 9:10pm On Apr 01, 2025 |
See as Elanga dey feel himself now |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Nottingham Forest Vs Manchester United (1 - 0) On 1st April 2025 by prinsam30: 8:50pm On Apr 01, 2025 |
See the kind pull out balls wey casemero dey give nobody dey front to handle it |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Nottingham Forest Vs Manchester United (1 - 0) On 1st April 2025 by prinsam30: 8:28pm On Apr 01, 2025 |
xynerise: I wonder what Ten Hag see in Zirkee. That guy is terrible Pls don't say that, that guy is good wen played right |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Nottingham Forest Vs Manchester United (1 - 0) On 1st April 2025 by prinsam30: 8:26pm On Apr 01, 2025 |
Only ganacho dey try carry ball go front the Rest will just sit back and be strolling |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Nottingham Forest Vs Manchester United (1 - 0) On 1st April 2025 by prinsam30: 8:20pm On Apr 01, 2025 |
These Man Utd players na wa ooo dem no fit even hold the ball |
Foreign Affairs › Re: 10 Countries With The Most Natural Resources by prinsam30: 6:16pm On Mar 31, 2025 |
OriOko88:
 E con be like say, the bigger the country,the bigger the natural resources. Most of those countries are in the top 5 biggest in d world by land mass.
I tot we are made to believe Africa has the most natural resources in the world. I really doubt this stat. Apart from oil,wat other resources does Iran have. Abeg na fake stat That's what I tot too |
Foreign Affairs › Re: 10 Countries With The Most Natural Resources by prinsam30: 6:13pm On Mar 31, 2025 |
So Nigeria no even dey among them.... Na wa oooo |
Education › Re: Ogun School Makes Incisions On Pupils' Bodies by prinsam30: 11:59am On Mar 29, 2025 |
VDM oya over to u |