₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,345,819 members, 8,519,594 topics. Date: Monday, 16 November 2026 at 01:27 PM

Toggle theme

Prinsam30's Posts

Nairaland Forum › Prinsam30's Profile › Prinsam30's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 56 57 58 59 60 61 62 63 64 (of 372 pages)

Sports › Re: Nigeria Vs Mozambique AFCON 2025 Round Of 16 (4 - 0) On 5th January 2026 by prinsam30: 8:52pm On Jan 05
Wetin dey worry this ref na
Sports › Re: Nigeria Vs Mozambique AFCON 2025 Round Of 16 (4 - 0) On 5th January 2026 by prinsam30: 8:41pm On Jan 05
This ref na big mugu abeg
Sports › Re: Nigeria Vs Mozambique AFCON 2025 Round Of 16 (4 - 0) On 5th January 2026 by prinsam30: 8:39pm On Jan 05
This CAF president wife make sense ooo
Sports › Re: Nigeria Vs Mozambique AFCON 2025 Round Of 16 (4 - 0) On 5th January 2026 by prinsam30: 8:38pm On Jan 05
We need to keep clean shit today oo
Sports › Re: Nigeria Vs Mozambique AFCON 2025 Round Of 16 (4 - 0) On 5th January 2026 by prinsam30: 8:35pm On Jan 05
Aswear the way Nigeria dey play their football, no Mata how strong any team is they will make u look stupid according to VDM
Sports › Re: Nigeria Vs Mozambique AFCON 2025 Round Of 16 (4 - 0) On 5th January 2026 by prinsam30: 8:31pm On Jan 05
Keeper don get injury again ooo repeat of Uganda match
Sports › Re: Nigeria Vs Mozambique AFCON 2025 Round Of 16 (4 - 0) On 5th January 2026 by prinsam30: 8:29pm On Jan 05
E be like say juju dey this osimeh mask ooo as soon as him put am on boom goal
Sports › Re: Nigeria Vs Mozambique AFCON 2025 Round Of 16 (4 - 0) On 5th January 2026 by prinsam30: 8:28pm On Jan 05
Aswear goal
Sports › Re: Nigeria Vs Mozambique AFCON 2025 Round Of 16 (4 - 0) On 5th January 2026 by prinsam30: 8:25pm On Jan 05
We suppose don dey score this people like 4 now
Sports › Re: Nigeria Vs Mozambique AFCON 2025 Round Of 16 (4 - 0) On 5th January 2026 by prinsam30: 8:24pm On Jan 05
No time to waste abeg
Sports › Re: Nigeria Vs Mozambique AFCON 2025 Round Of 16 (4 - 0) On 5th January 2026 by prinsam30: 8:23pm On Jan 05
Goalll
Sports › Re: Nigeria Vs Mozambique AFCON 2025 Round Of 16 (4 - 0) On 5th January 2026 by prinsam30: 8:11pm On Jan 05
Must it be osimeh lookman haba
Sports › Re: Nigeria Vs Mozambique AFCON 2025 Round Of 16 (4 - 0) On 5th January 2026 by prinsam30: 8:10pm On Jan 05
Freshtruth:
Oshimen no wear he mask today Wetin happened?
Maybe bcoz of the rain, the rain is falling heavily
Sports › Re: Nigeria Vs Mozambique AFCON 2025 Round Of 16 (4 - 0) On 5th January 2026 by prinsam30: 8:09pm On Jan 05
Make dem be careful for counter attack ooo
Sports › Re: Nigeria Vs Mozambique AFCON 2025 Round Of 16 (4 - 0) On 5th January 2026 by prinsam30: 8:05pm On Jan 05
Osimeh no wear mask today oo and he scored buh offside
Sports › Re: Nigeria Vs Mozambique AFCON 2025 Round Of 16 (4 - 0) On 5th January 2026 by prinsam30: 8:02pm On Jan 05
The game is been delayed for a while I don't know why for now

I see the net is been adjusted
Sports › Re: Nigeria Vs Mozambique AFCON 2025 Round Of 16 (4 - 0) On 5th January 2026 by prinsam30: 8:00pm On Jan 05
Wotowotoman:
Is that what a body builder looks like in your village? 🤔
Yes ooo
Sports › Re: Nigeria Vs Mozambique AFCON 2025 Round Of 16 (4 - 0) On 5th January 2026 by prinsam30: 8:00pm On Jan 05
This one wey the ref na from Cameron so, hmmmm question mark dey there ooo, bcoz if we scale through to the final we fit go meet Cameron oo, just thinking outside the box
Sports › Re: Nigeria Vs Mozambique AFCON 2025 Round Of 16 (4 - 0) On 5th January 2026 by prinsam30: 7:57pm On Jan 05
Tabletuner:
Nwabali is back oooo

Good or bad?
I dey tell u, na every body fear be that
Sports › Re: Nigeria Vs Mozambique AFCON 2025 Round Of 16 (4 - 0) On 5th January 2026 by prinsam30: 7:56pm On Jan 05
See as tinubu just spoil the beauty of our national anthem, the players cannot even sing it nwabali just dey chop him mouth
Sports › Re: Nigeria Vs Mozambique AFCON 2025 Round Of 16 (4 - 0) On 5th January 2026 by prinsam30: 7:50pm On Jan 05
My fear right now na that body builder of a keeper nwabali, that guy can misbehave sha
Sports › Re: Nigeria Vs Mozambique AFCON 2025 Round Of 16 (4 - 0) On 5th January 2026 by prinsam30: 7:45pm On Jan 05
See as Benin just go fvck up anyhow
Sports › Re: Nigeria Vs Mozambique AFCON 2025 Round Of 16 (4 - 0) On 5th January 2026 by prinsam30: 7:21pm On Jan 05
TOPCRUISE:
Egypt thinks Benin Republic is just an ordinary team.
No mind them, I want Benin to go through buh anything can still happen ooo
Sports › Re: Nigeria Vs Mozambique AFCON 2025 Round Of 16 (4 - 0) On 5th January 2026 by prinsam30: 7:19pm On Jan 05
My people today na today oooooo, make we try win this match ooo, it's very very important for us ooo
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Sack Ruben Amorim by prinsam30: 3:11pm On Jan 05
fergie001:
This is a very delightful and mouth-watering news. Never trusted that man @ allllll.
Someone who should be sacked then jailed.

He should getat!
Congrats to us oooo no be small suffer we don suffer for man hsnd
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester City Vs Chelsea (1 - 1) Live by prinsam30: 8:35pm On Jan 04
iwaeda:
Seems this is Arsenal's season. Enemies are cancelling themselves out. grin grin angry angry
I hope so ooo I no wan city there at all buh assnall na rubbish team dem fit go fvck up last last I no trust that club
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester City Vs Chelsea (1 - 1) Live by prinsam30: 8:33pm On Jan 04
This city na mumu dem be aswear
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester City Vs Chelsea (1 - 1) Live by prinsam30: 7:52pm On Jan 04
This match go end 2.2 draw nothing anybody fit tell me
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Leeds United Vs Manchester United (1 - 1) On 4th January 2026 by prinsam30: 3:31pm On Jan 04
NaijaGoBetter2:
Headline should be

Depleted Man United manage draw against Leeds United.

Fraud Sesko missed United winning chances

What next for Tactless Amorim
Amorin is not a coach
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Leeds United Vs Manchester United (1 - 1) On 4th January 2026 by prinsam30: 3:29pm On Jan 04
One thing about this amorin is that, he doesn't want anybody to tell him what to do and he's not doing the right thing, tell me for goodness sake what is sescko impact in this game practically nothing,> just wish they just sack this man buh the board says NO he's staying na wa ooo
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Leeds United Vs Manchester United (1 - 1) On 4th January 2026 by prinsam30: 3:22pm On Jan 04
Finally draw very useless coach for playing sescko full game
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Leeds United Vs Manchester United (1 - 1) On 4th January 2026 by prinsam30: 3:09pm On Jan 04
See as dorgu and zirkzee dey change this game

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 56 57 58 59 60 61 62 63 64 (of 372 pages)