Sports › Re: Nigeria Vs.Cameroon: AFCON Round Of 16. (2 - 0) On 27th January 2024 by prinsam30: 10:51pm On Jan 27, 2024 |
goalll |
Sports › Re: Nigeria Vs.Cameroon: AFCON Round Of 16. (2 - 0) On 27th January 2024 by prinsam30: 10:50pm On Jan 27, 2024 |
iwobi na mumu |
Sports › Re: Nigeria Vs.Cameroon: AFCON Round Of 16. (2 - 0) On 27th January 2024 by prinsam30: 10:49pm On Jan 27, 2024 |
make una dey avoid this kind foul na |
Sports › Re: Nigeria Vs.Cameroon: AFCON Round Of 16. (2 - 0) On 27th January 2024 by prinsam30: 10:47pm On Jan 27, 2024 |
what kind of miss is this na |
Sports › Re: Nigeria Vs.Cameroon: AFCON Round Of 16. (2 - 0) On 27th January 2024 by prinsam30: 10:43pm On Jan 27, 2024 |
this ref wetin we do u na |
Sports › Re: Nigeria Vs.Cameroon: AFCON Round Of 16. (2 - 0) On 27th January 2024 by prinsam30: 10:42pm On Jan 27, 2024 |
aswear uzoho juju dey work wella |
Sports › Re: Nigeria Vs.Cameroon: AFCON Round Of 16. (2 - 0) On 27th January 2024 by prinsam30: 10:41pm On Jan 27, 2024 |
God pls help us ooo |
Sports › Re: Nigeria Vs.Cameroon: AFCON Round Of 16. (2 - 0) On 27th January 2024 by prinsam30: 10:40pm On Jan 27, 2024 |
nwabali is going out, wahala go dey, why na and abubakar don enter uzoho go cost us this game aswear |
Sports › Re: Nigeria Vs.Cameroon: AFCON Round Of 16. (2 - 0) On 27th January 2024 by prinsam30: 10:38pm On Jan 27, 2024 |
yepa abubakar is coming in, wahala go dey ooo |
Sports › Re: Nigeria Vs.Cameroon: AFCON Round Of 16. (2 - 0) On 27th January 2024 by prinsam30: 10:37pm On Jan 27, 2024 |
make uzoho beta go sit down ooo, we don't need him |
Sports › Re: Nigeria Vs.Cameroon: AFCON Round Of 16. (2 - 0) On 27th January 2024 by prinsam30: 10:34pm On Jan 27, 2024 |
this Cameroon player suppose collect card |
Sports › Re: Nigeria Vs.Cameroon: AFCON Round Of 16. (2 - 0) On 27th January 2024 by prinsam30: 10:31pm On Jan 27, 2024 |
abeg which kind zaidu be this na |
Sports › Re: Nigeria Vs.Cameroon: AFCON Round Of 16. (2 - 0) On 27th January 2024 by prinsam30: 10:30pm On Jan 27, 2024 |
iwobi always sleeping |
Sports › Re: Nigeria Vs.Cameroon: AFCON Round Of 16. (2 - 0) On 27th January 2024 by prinsam30: 10:27pm On Jan 27, 2024 |
seriously we need to add one more goal abeg, I'm not comfortable with this one goal |
Sports › Re: Nigeria Vs.Cameroon: AFCON Round Of 16. (2 - 0) On 27th January 2024 by prinsam30: 10:25pm On Jan 27, 2024 |
osimeh na player abeg |
Sports › Re: Nigeria Vs.Cameroon: AFCON Round Of 16. (2 - 0) On 27th January 2024 by prinsam30: 10:22pm On Jan 27, 2024 |
make ref dey caution thous players na |
Sports › Re: Nigeria Vs.Cameroon: AFCON Round Of 16. (2 - 0) On 27th January 2024 by prinsam30: 10:18pm On Jan 27, 2024 |
this ref sef |
Sports › Re: Nigeria Vs.Cameroon: AFCON Round Of 16. (2 - 0) On 27th January 2024 by prinsam30: 10:17pm On Jan 27, 2024 |
very good kick buh little bit high |
Sports › Re: Nigeria Vs.Cameroon: AFCON Round Of 16. (2 - 0) On 27th January 2024 by prinsam30: 10:15pm On Jan 27, 2024 |
u for release this ball quick na |
Sports › Re: Nigeria Vs.Cameroon: AFCON Round Of 16. (2 - 0) On 27th January 2024 by prinsam30: 10:13pm On Jan 27, 2024 |
can't this guy's calm down and play good football why rushing |
Sports › Re: Nigeria Vs.Cameroon: AFCON Round Of 16. (2 - 0) On 27th January 2024 by prinsam30: 10:12pm On Jan 27, 2024 |
this game na wa |
Sports › Re: Nigeria Vs.Cameroon: AFCON Round Of 16. (2 - 0) On 27th January 2024 by prinsam30: 9:59pm On Jan 27, 2024 |
Dougad: Anybody wey talk say Osimhen no get strength no get sense
After that assist wey e give Kvara for the Calgiari match, anyone wey criticise e strength ba blind man no mind those delusional fans jare |
Sports › Re: Nigeria Vs.Cameroon: AFCON Round Of 16. (2 - 0) On 27th January 2024 by prinsam30: 9:56pm On Jan 27, 2024 |
UTILITYMAY: Please I need a good football streaming app for Android or Laptop. The one I am using is really messing up. gotv app |
Sports › Re: Nigeria Vs.Cameroon: AFCON Round Of 16. (2 - 0) On 27th January 2024 by prinsam30: 9:55pm On Jan 27, 2024 |
deyplay: Ihenancho dey ball o. He changed the game continue |
Sports › Re: Nigeria Vs.Cameroon: AFCON Round Of 16. (2 - 0) On 27th January 2024 by prinsam30: 9:54pm On Jan 27, 2024 |
Administration1: So no body fit share live link with us my brother NTA dey show am just download the app  |
Sports › Re: Nigeria Vs.Cameroon: AFCON Round Of 16. (2 - 0) On 27th January 2024 by prinsam30: 9:52pm On Jan 27, 2024 |
I dey tell una the other time say no mata how hot a team is the moment dem meet naija d3m must slow down, dem no born dem well |
Sports › Re: Nigeria Vs.Cameroon: AFCON Round Of 16. (2 - 0) On 27th January 2024 by prinsam30: 9:43pm On Jan 27, 2024 |
this zaidu no dey ever use brain defend at all |
Sports › Re: Nigeria Vs.Cameroon: AFCON Round Of 16. (2 - 0) On 27th January 2024 by prinsam30: 9:40pm On Jan 27, 2024 |
aswear zaidu na complete foool |
Sports › Re: Nigeria Vs.Cameroon: AFCON Round Of 16. (2 - 0) On 27th January 2024 by prinsam30: 9:39pm On Jan 27, 2024 |
bluefilm: This stupid and useless Lookman almost missed a simple tap in that kind CR7 tap in |
Sports › Re: Nigeria Vs.Cameroon: AFCON Round Of 16. (2 - 0) On 27th January 2024 by prinsam30: 9:38pm On Jan 27, 2024 |
abeg who talk say osimeh no strong, make una dey watch ball una go dey play bet up and down |
Sports › Re: Nigeria Vs.Cameroon: AFCON Round Of 16. (2 - 0) On 27th January 2024 by prinsam30: 9:36pm On Jan 27, 2024 |
if VAR like cancel am again mumu var |
Sports › Re: Nigeria Vs.Cameroon: AFCON Round Of 16. (2 - 0) On 27th January 2024 by prinsam30: 9:36pm On Jan 27, 2024 |
goallllll |