Sports › Re: Ivory Coast. Vs Nigeria: AFCON 2023: 0 - 1 On 18th January 2024 by prinsam30: 7:51pm On Jan 18, 2024 |
9mins ke we kill person |
Sports › Re: Ivory Coast. Vs Nigeria: AFCON 2023: 0 - 1 On 18th January 2024 by prinsam30: 7:48pm On Jan 18, 2024 |
so opon all the strikers wey we gada Cary go nations cup non for score na wa oo |
Sports › Re: Ivory Coast. Vs Nigeria: AFCON 2023: 0 - 1 On 18th January 2024 by prinsam30: 7:44pm On Jan 18, 2024 |
pass ur ball na |
Sports › Re: Ivory Coast. Vs Nigeria: AFCON 2023: 0 - 1 On 18th January 2024 by prinsam30: 7:40pm On Jan 18, 2024 |
why this man go sub look man na |
Sports › Re: Ivory Coast. Vs Nigeria: AFCON 2023: 0 - 1 On 18th January 2024 by prinsam30: 7:38pm On Jan 18, 2024 |
this ref no get card for pocket ni |
Sports › Re: Ivory Coast. Vs Nigeria: AFCON 2023: 0 - 1 On 18th January 2024 by prinsam30: 7:34pm On Jan 18, 2024 |
this our defenders sometimes dem dey go sleep ooo |
Sports › Re: Ivory Coast. Vs Nigeria: AFCON 2023: 0 - 1 On 18th January 2024 by prinsam30: 7:33pm On Jan 18, 2024 |
why is chukwueze complaining ur playing rubbish dem sub u u dey complain |
Sports › Re: Ivory Coast. Vs Nigeria: AFCON 2023: 0 - 1 On 18th January 2024 by prinsam30: 7:31pm On Jan 18, 2024 |
everytime cooling break na wa oo |
Sports › Re: Ivory Coast. Vs Nigeria: AFCON 2023: 0 - 1 On 18th January 2024 by prinsam30: 7:29pm On Jan 18, 2024 |
ref most u blow every tackle |
Sports › Re: Ivory Coast. Vs Nigeria: AFCON 2023: 0 - 1 On 18th January 2024 by prinsam30: 7:28pm On Jan 18, 2024 |
Ekpekus: I dey tell you... Baba just dey yarn dust  abeg na who even give him that roll na |
Sports › Re: Ivory Coast. Vs Nigeria: AFCON 2023: 0 - 1 On 18th January 2024 by prinsam30: 7:27pm On Jan 18, 2024 |
Reussite: This is my problem with Chukwueze.....f*cking pass the ball when you need to aswear that guy needs to be changed |
Sports › Re: Ivory Coast. Vs Nigeria: AFCON 2023: 0 - 1 On 18th January 2024 by prinsam30: 7:25pm On Jan 18, 2024 |
we just need to calm down that's all oo |
Sports › Re: Ivory Coast. Vs Nigeria: AFCON 2023: 0 - 1 On 18th January 2024 by prinsam30: 7:23pm On Jan 18, 2024 |
this chukwueze eh na big foool |
Sports › Re: Ivory Coast. Vs Nigeria: AFCON 2023: 0 - 1 On 18th January 2024 by prinsam30: 7:20pm On Jan 18, 2024 |
abbyyzino: Jink or Jinx help me ask amochachi ooo |
Sports › Re: Ivory Coast. Vs Nigeria: AFCON 2023: 0 - 1 On 18th January 2024 by prinsam30: 7:19pm On Jan 18, 2024 |
I dey gbadun this our keeper aswear |
Sports › Re: Ivory Coast. Vs Nigeria: AFCON 2023: 0 - 1 On 18th January 2024 by prinsam30: 7:17pm On Jan 18, 2024 |
the keeper ran away from the goal post bcoz of the power following the ball |
Sports › Re: Ivory Coast. Vs Nigeria: AFCON 2023: 0 - 1 On 18th January 2024 by prinsam30: 7:15pm On Jan 18, 2024 |
yes gial |
Sports › Re: Ivory Coast. Vs Nigeria: AFCON 2023: 0 - 1 On 18th January 2024 by prinsam30: 7:14pm On Jan 18, 2024 |
yes PK |
Sports › Re: Ivory Coast. Vs Nigeria: AFCON 2023: 0 - 1 On 18th January 2024 by prinsam30: 7:09pm On Jan 18, 2024 |
wetin this Aina dey play na |
Sports › Re: Ivory Coast. Vs Nigeria: AFCON 2023: 0 - 1 On 18th January 2024 by prinsam30: 7:07pm On Jan 18, 2024 |
GOOOGLE504: Look at the last kick of the first half. All he had to do was pass to Lookman to create a chance and he overhit it - yet he calls himself an European player honestly speaking |
Sports › Re: Ivory Coast. Vs Nigeria: AFCON 2023: 0 - 1 On 18th January 2024 by prinsam30: 7:03pm On Jan 18, 2024 |
Adakintroy: The first game was better than this.
The midfield lack coordination. This player can't even put two three pass together. Just aimlessly loading ball up front to no one.
Why play 2 left backs. Open game up less play football. We are eagles damnit. seriously playing bassey and Aina is a waste of space, why not just keep chukwueze there instead of playing him in the middle and making wrong decisions althrough |
Sports › Re: Ivory Coast. Vs Nigeria: AFCON 2023: 0 - 1 On 18th January 2024 by prinsam30: 7:00pm On Jan 18, 2024 |
tolurx: I don't think Super Eagles are playing too badly or maybe I am already used to the mediocre football at man united yeah they are playing good is just that the ball is not going upfront as expected |
Sports › Re: Ivory Coast. Vs Nigeria: AFCON 2023: 0 - 1 On 18th January 2024 by prinsam30: 6:56pm On Jan 18, 2024 |
GOOOGLE504: You sef see am
The guy just dey do shit he's the one killing the game upfront |
Sports › Re: Ivory Coast. Vs Nigeria: AFCON 2023: 0 - 1 On 18th January 2024 by prinsam30: 6:55pm On Jan 18, 2024 |
Bacteria8: Good decision.
Because the first half is boring af 😂 u guys should just calm down, goals ar coming in second half we just need to tweak the formation a little bit, currently chukwueze is not playing to the coach instructions, that will be corrected in the second period of the game |
Sports › Re: Ivory Coast. Vs Nigeria: AFCON 2023: 0 - 1 On 18th January 2024 by prinsam30: 6:52pm On Jan 18, 2024 |
89green: Chelsea abeg, make una no buy osimhen o buh he's the best African footballer, do u wanna argue on that too |
Sports › Re: Ivory Coast. Vs Nigeria: AFCON 2023: 0 - 1 On 18th January 2024 by prinsam30: 6:50pm On Jan 18, 2024 |
PNomsule: This our Italian attack na wao... dem suppose dey lethal na no be their fault just check from the middle, they not calm at all, wasting opportunities making osimeh to lose focus |
Sports › Re: Ivory Coast. Vs Nigeria: AFCON 2023: 0 - 1 On 18th January 2024 by prinsam30: 6:48pm On Jan 18, 2024 |
abeg dem swear for chukwueze why is he always in a hurry |
Sports › Re: Ivory Coast. Vs Nigeria: AFCON 2023: 0 - 1 On 18th January 2024 by prinsam30: 6:47pm On Jan 18, 2024 |
Kossyso: It's not like Ivory Coast is playing good football. aswear I no see wetin dem dey play ooo, super eagles ar not good if not dem for don score like 3 goals now |
Sports › Re: Ivory Coast. Vs Nigeria: AFCON 2023: 0 - 1 On 18th January 2024 by prinsam30: 6:44pm On Jan 18, 2024 |
why this guy's always slow to move forward na |
Sports › Re: Ivory Coast. Vs Nigeria: AFCON 2023: 0 - 1 On 18th January 2024 by prinsam30: 6:43pm On Jan 18, 2024 |
who's this person na, wetin him dey play na |
Sports › Re: Ivory Coast. Vs Nigeria: AFCON 2023: 0 - 1 On 18th January 2024 by prinsam30: 6:41pm On Jan 18, 2024 |
cool down na |
Sports › Re: Ivory Coast. Vs Nigeria: AFCON 2023: 0 - 1 On 18th January 2024 by prinsam30: 6:37pm On Jan 18, 2024 |
Angelfrost: I wonder why Amokachi of all people. no mind that guy jare |