Sports › Re: Nigeria Vs Equatorial Guinea: AFCON 2023 (1 - 1 ) On 14th January 2024 by prinsam30: 3:38pm On Jan 14, 2024 |
yes this is how it should be jor |
Sports › Re: Nigeria Vs Equatorial Guinea: AFCON 2023 (1 - 1 ) On 14th January 2024 by prinsam30: 3:37pm On Jan 14, 2024 |
dem just dey bully this abdullahi of a guy, na wetin dem no fit do ndidi be this ooo, now see goal |
Sports › Re: Nigeria Vs Equatorial Guinea: AFCON 2023 (1 - 1 ) On 14th January 2024 by prinsam30: 3:26pm On Jan 14, 2024 |
seriously the midfield needs ndidi |
Sports › Re: Nigeria Vs Equatorial Guinea: AFCON 2023 (1 - 1 ) On 14th January 2024 by prinsam30: 3:25pm On Jan 14, 2024 |
why these players always making late decisions for goodness sake |
Politics › Re: Dangote Thanks Tinubu, Nigerians Over Refinery’s Takeoff by prinsam30: 10:52am On Jan 14, 2024 |
Tsolutionifede: even, if it is sold for 2naira, some tribes will still complain, because of hatred for Tinubu it was sold for 47naira per litter, then protest broke out wen the then government increased it to 97naira per litter, all hell let loose, these same Dangote people came out in their numbers made Jonathan government ungovernable. Until that price taking back to 47naira per litter they are not serious yet |
Politics › Re: Dangote Thanks Tinubu, Nigerians Over Refinery’s Takeoff by prinsam30: 10:45am On Jan 14, 2024 |
seguno2: This is very possible and it is the beauty of competitive capitalism.
Was that not how Glo did per second billing and crashed telecom prices when PDP deregulated the sector  good point |
Politics › Re: Dangote Thanks Tinubu, Nigerians Over Refinery’s Takeoff by prinsam30: 10:23am On Jan 14, 2024 |
let it be sold for 47naira per litter b4 I will take them serious |
Travel › Re: No Gree For Anybody: Now See This, Na Your Lane, You Go Gree? (pics) by prinsam30: 9:29am On Jan 12, 2024 |
omo na to enter bush oooo, I no gree ke |
Sports › Re: NTA To Tarnsmit All 52 AFCON Matches Live by prinsam30: 8:25am On Jan 10, 2024 |
first half go don finish NTA go still dey 20mins of play, wetin I cum dey watch na, abeg make them shift jor |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Wigan Vs Manchester United FA Cup (0 - 2) On 8th January 2024 by prinsam30: 11:04pm On Jan 08, 2024 |
Caveatemptor: Then you don't want to know why Ten Hang prefers to use Onana despite all his flaws. abeg na so this keeper worst reach na wa ooo, is beta make we kuku use magwaya as keeper na |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Wigan Vs Manchester United FA Cup (0 - 2) On 8th January 2024 by prinsam30: 11:02pm On Jan 08, 2024 |
N2B2: Rashford is useless. Utterly useless. He has to be the worst winger in the EPL. that guy is more than useless aswear |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Wigan Vs Manchester United FA Cup (0 - 2) On 8th January 2024 by prinsam30: 11:00pm On Jan 08, 2024 |
aswear ganacho ti take over that right now wing, make Antony just dey warm bench for now, buh trust me me that mumu coach go still play the idiott for that right wing and mainoo should just relax amrabat is not coming back anytime soon |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Wigan Vs Manchester United FA Cup (0 - 2) On 8th January 2024 by prinsam30: 9:19pm On Jan 08, 2024 |
aswear wanbisaka don dey loosegaurd ooo |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Wigan Vs Manchester United FA Cup (0 - 2) On 8th January 2024 by prinsam30: 9:13pm On Jan 08, 2024 |
osazsky: onana never still go nations cup aswear I no sabi wetin him dey wait for oo |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Wigan Vs Manchester United FA Cup (0 - 2) On 8th January 2024 by prinsam30: 8:25pm On Jan 08, 2024 |
buh can't this coach try other keeper, why always onana |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Wigan Vs Manchester United FA Cup (0 - 2) On 8th January 2024 by prinsam30: 8:23pm On Jan 08, 2024 |
suddenly why is he playing all his best players when he should've done that long time ago, anyways that's a good lineup except the players decides not to play |
Crime › Re: Total War Against Name Checkers On Nairaland by prinsam30: 1:41pm On Jan 07, 2024 |
YourNextLevel: Supported also you shouldn't be like a two edged sword in your twitter and nairaland.
Remove that muslim faith thing or put one for Christianity while reading thread.
Seun your case is the worse, politically and religiously. Correct yourself first after all username is FREE the best comment so far, in a nut shell, seun change ur ways first b4 we can take u serious |
Christianity Etc › Re: Aba Church members welcoming pastor in Grand military style by prinsam30: 1:28pm On Jan 06, 2024 |
very very unnecessary somethings |
Sports › Re: Wilfred Ndidi Has Been Ruled Out Of AFCON Due To Injury by prinsam30: 11:23am On Jan 03, 2024 |
the only complete midfielder we av at the moment is out, that's very very serious, instead of going abroad we should go for local league na I believe we can see a beta replacement |
Sports › Re: AFCON 2023 Count Down: Nigeria – Team Guide, Key Players, Lineup, Prediction by prinsam30: 10:27am On Jan 02, 2024 |
Thank God by that time I dey Scotland dey enjoy my life, I can't afford to be in two Hell Fire at the same time... tunubu is making life a hell for us and u want me to watch uzoho to keep for us no be two hell fires be that |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Nottingham Forest Vs Manchester United (2 - 1) On 30th December 2023 by prinsam30: 8:33pm On Dec 30, 2023 |
perfectsusanoo: Abeg o make dem no sack erik tegolo pls. racklife abi wetin be that billionaire name wey buy 25% of Man u shares go sack the idiott for us, the same way 10 hang can't read a game onana too can't even read nothing, haba u know say this guy go shoot this ball in a curvy manner, u dey there dey look till the ball enter, what kind of a keeper is that na, na this kind curvy shots DDG dey always save, na him normal food be that, useless coach |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Nottingham Forest Vs Manchester United (2 - 1) On 30th December 2023 by prinsam30: 8:28pm On Dec 30, 2023 |
aswear Man u never get coach |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Nottingham Forest Vs Manchester United (2 - 1) On 30th December 2023 by prinsam30: 8:19pm On Dec 30, 2023 |
esemes256: The guy has great potential. He needs a good coach and mentor to raise his game to the next level. He can improve his decision making. honestly speaking not under 10 hang |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Nottingham Forest Vs Manchester United (2 - 1) On 30th December 2023 by prinsam30: 8:16pm On Dec 30, 2023 |
this coach no just dey rugged at all, coach like pep and mourinho go choke up that middle leave only one player upfront |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Nottingham Forest Vs Manchester United (2 - 1) On 30th December 2023 by prinsam30: 8:12pm On Dec 30, 2023 |
Goke7: Man U is finished completely |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Nottingham Forest Vs Manchester United (2 - 1) On 30th December 2023 by prinsam30: 8:12pm On Dec 30, 2023 |
this coach aswear na complete fooool, u sub mainoo bring in mctominay, this guy is not a defender, since he sub that boy that area just open anyhow |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Nottingham Forest Vs Manchester United (2 - 1) On 30th December 2023 by prinsam30: 8:10pm On Dec 30, 2023 |
can u imagine this nonsense |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Nottingham Forest Vs Manchester United (2 - 1) On 30th December 2023 by prinsam30: 8:07pm On Dec 30, 2023 |
as useless as ganacho be for this game with that his selfish attitude still beta pass Antony workrate |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Nottingham Forest Vs Manchester United (2 - 1) On 30th December 2023 by prinsam30: 8:04pm On Dec 30, 2023 |
PNomsule: Nothing anybody want tell me, this utd team no dey train. dem dey train buh the coach dey tell dem different thing |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Nottingham Forest Vs Manchester United (2 - 1) On 30th December 2023 by prinsam30: 7:58pm On Dec 30, 2023 |
very clueless coach he even get hamad on the bench yet he play that mumu Antony |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Nottingham Forest Vs Manchester United (2 - 1) On 30th December 2023 by prinsam30: 7:49pm On Dec 30, 2023 |
abeg make dem sub this Rashford jor |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Nottingham Forest Vs Manchester United (2 - 1) On 30th December 2023 by prinsam30: 7:48pm On Dec 30, 2023 |
Ade1177: This. Coach is just like my ex
Very sturbon and wants to always change things to show off
Keep garnacho at the right
Rashford at the left
Put someone else as a false 9 forget anthony
United strived last season because of false 9 AKA weghourst
Weghourst was playing 9 but stays in 10 and 8 freeing up Rashford
Why change what is working
Now Rashford is useless aswear 10 hang na complete clueless |