Profkomolafe's Posts
Nairaland Forum › Profkomolafe's Profile › Profkomolafe's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 22 23 24 25 26 27 (of 27 pages)
skinath: palz dis unfair o.....pls we nid reply on wen d 2nd batch 4 ND wil b outguy just cool ur mind. So far say una bit d cut off mark or e remain small mk una bit am, poly ib go giv una admisn... Jst have faith in God nd ready ur clearance tins...ØLUWÄ ÍS ÍNVÖLVËÐ |
sholikay: plz palz is d clearance stil taken place?.Kuz i wil b precipitating 2mao afternoon!..@prof,abeg try see dat guy 2day o,make u yarn me as e dey go!.no probs, i dn see d guy nd he dn teach me the 4mat. U jst find stapler borrow mk we carry am go incase if the arrangement change.. Nd pls dnt 4get anytin @ home 2 avoid stories dat TOUCH... |
tundezy: congrat to all freshers, wat will happen to saki and eruwa? Hope d news will not be 'A Dream in Limbo' like dat of Yabatech since 2010.what wil happen 2 satelite campus lyk hw... Bird no fit fly witout hm feather... I pray they turn am 2 university o.. The stuff go help my career wela bt stil wondering hw the sku fee wil be lyk. |
Jst sit nd watch sum pple who alwz say mimiko doesnt play politics, the last rally 4 akure over 10yoruba nollywud cum there.. Nw jst hearing that of the 3 muguns... PDP,LABOUR,ACN_nobody holypas |
[quote author=sholikay]the hostel bonus include:good nd soft mattress,fridge,ramification of food nd drinks producing machine,a chaffeur driven car,a house help,airconditner,ramifications of imported clothe(male nd female wears)..Jacuzzi,swimming pool..E.T.C 4 just #17500 per annum!....Lol... Sotay sotay sotay |
After this arrest, the next story we re likely 2 hear is that he has bin granted <a bail of 100million, wit his travelling papers seized, he must bring down 2 shotis who ve landed property in abuja nd 3yrs tax clearance paid.> |
Those boys are the upcoming NUTRW &RTEAN of oyo state... Among those boys, we have the upcoming LAMIDI ADEDIBU |
If this cheap joke vex them nw, watin mk segun arinze, obj, oshiomole,desmond idiot, aki nd pawpaw,1st lady e.t.c watin mk this pple do comedians? |
awolowo joshua: heads up palsguy hp say this method no go bk fire 4 u later since the stipulated instructn was 2 visit the main campus b4 proceedin 2 our various campus... Well... |
Seylad2009: For Student going †̥φ Saki call Damilola(She is a lady):08174466481 for assistant.tanks seyi, abeg shay damilola na fyn gurl ni or persn mama so we go knw hw 2 address am on fone. 2ndly 4rm ib 2 saki na lyk hw many hour. |
Whizsam: me too na saki fresher o,greatest administrator !greatest of the greatest... Guy we gat talk 4 2go 4 9t mk i ask u sum questn o. |
sholikay: boss me don swear say if u no reply whizam comment,make ogun fire meguy u knw say na me nd u dey go journey mind ur speech there o, mk d ogun no cum fire u,fire me join 4 rd o. Nd dnt 4get 2 call me mk we talk o. |
Whizsam: @sch nanijoor oh, dats my department bt i waz posted 2 saki... Abeg hw pple plenty reach 2day nd hw are those officers effective 2day.,i wish 2 cum 2moro. |
mukina2: Source: http://tribune.com.ng/index.php/news/49325-uniport-4-policeman-joined-in-the-beating-suspectthank God the Koko of the mata dn dey surface... Shebi the mumu I.G.P dey talk say hm boiz cum rescue the boiz b4 they use stones pursue them... Coz i wönder iGP wey no Dey the scene dey talk as the story go...nawa 4 dis mumuhammed ibrahim. |
I hail all the freshers fresh boys nd gurls in poly ib giving us info on NL. Abeg if 2nd list show mk una alert me mk i rush cum do my own b4 the mumu sku go jampack we nd 2nd list pple 2geda... THANKS ND GOD BLESS U ALL |
Finally i m set 4 2moro journey. All d witch nd wizard shld pls go on public holiday 2maro coz the son of the holy spirit is abt 2 emerge the road. @olufame_ holla me 4 9t abeg nd @ sholikay_ holla me 4 9t abeg mk we discus hw e go be 2moro @polyibadan _ una dn mk me spend 1k buy neco result checker remember GOD IS WATCHING UR RECTOR ND D ADMIN OFFICE. |
kunleric: Dotmond is right wit d school fee, bt 4got to mention 60% , we are paying 60% which is 27,000(indigene) 30,000(non) so expect to pay d remaining 40% nxt semester. Therefore work out the fourty percent urself.who knws weda 2maro if i reach ib na 5+5+5+5+5 go faint again... Na AFOSHE TINS O 4 DOS PPle o |
olufame: @profkomolafe,4 me knw time to waste again @home by 2moro ibadan poly here I come.no wahala na, mumsy dn even tel me say mk i go 2maro. Bt If say na left 2 OLUWASEUN hmself na nxt wk tins o, But no quans i go holla u 2maro a.m if i wan leave ma jungle. |
obiztemmy: ao much is d exact fees for ND1?for d yearthe amount 2geda go be 46k and 61k per year |
obiztemmy: ao much is d exact fees for ND1?for d yearthe amount 2geda go be 46k and 61k |
Oga i wan faint bt i no go faint coz die no hungry me... Dotmond say sch fee na 27k&30k, Rahman say na 27k &36k for 1st semester mk the sku pity person o... Coz if i vex cum meet rector 2moro, E GO RED 4 AM O |
Dotmond1: †ЂΞ POLY IBADAN SCHOOL FEE for 2012/2013 SESSioN...i pray it works d@ way o. So na bcoz of 3k na hm the mumu sku dey disturb me 2 do state of origin.mtchewwwwwwwww... 2ndly dis overcrowding issue dn tire me 2 hear ooo. Coz i no fit go there nw go turn AJAYI CROWTHER O O O O O O. |
sholikay: mhen wait o!,me neva hear o c my honourable boss(dotmond1)..A.K.A u yab me,i yab u back!..*lol*u get mouth brov no body dear curse u nd go scot free!..Lmao!..@profkomolafe,na wen u dey go ib naw?.we dn talk say na wednesdai tins |
chiboysmart: if you have the printout fine. the original perfect. just photocopy anyone you have. all is acceptable@SHOLIKAY +shebi u hear watin the guy talk, i no fit cum waste moni. My papa no be oil marketer so i gat spend judiciously.CUT UR COAT ACCORDIN 2 UR MATERIAL |
sholikay: prof u no criouz!..*seyi usher*..Lol!..Anyway nah tru talk,kuz i no even get where 2 slip if i no do clearance wen i go!.i hear say pple wey dey skul nw both saki nd ib reach 2million... Nd my neco result na statement of result 4rm the skul o<hw i go fit get printout> 2ndly the sku say they nid jamb original result.. Guy d@ 1 na wasting of money o bt i neva confirm wella sha. |
sholikay: plz o,hope tuesday is not 2 late 4 clearance?.guy whch 1 be ur own na, na u wan 1st do? They say C R O W D plenty 4 d skul... Even i stil dey think 2moro ni o, coz i no wan go turn <seyi usher> 4 d skul o.... |
kunleric: Pls did they request for jamb original resultabeg una wey dey skul mk una help us mk enquires very wel to avoid STORY DAT TOUCH 4 we cuming 4rm far distance.. Though i dnt think i wil be cumin again 2maro bcoz of d crowd... I no want watin happen 4 Putme 2 repeat itself @ clearance. |
Public admin<saki campus> i think we cumin 4rm far distance shld hold on till tuesday since its nt one day parol... @ egun_ guy abeg if i late finish d clearance 4 saki, na u i knw say u get room 4 saki... Abeg u go lodge me 4 1 night oooooo |
U dey hot sit 4 who wants 2 be a millionaire? Rememba na 50_50 |
Kai, igbo man wit strategy... U wan collect commissioner post 4rm fasholæ abi? Mk he enta president finish cum turn skul fees 2 N250k... |
In everyway, A YORUBA MAN is always smarter than an igbo man... Wel the dude tried bt he's stil a dullard... Nxt tym tel hm 2 read {HOW TO SMUGGLE COCAIN WITHOUT STRESS BY BABA SUWE} |
Okayyyyyyyyy, they discuss this issue 4 NKAN MBE by KOLAWOLE OLAWUYI yesterdayyyyyy |
??