Prosperouz's Posts
Nairaland Forum › Prosperouz's Profile › Prosperouz's Posts
espionagesavvy:thanks bro...I dey come make I go try em |
One Kenya man don agree to do tok-tok with im papa afta di father sue am go court to demand 20% of im salary for upkeep. Last month, Gideon Kisira Cherowo wey be 73 years old bin sue im pikin, Washington Chepkombe go court. Cherowo drag Washington to court on top accuse say e abandon am afta e get one job for di capital, Nairobi. For di court papers, di papa tok say e sell e land and use most of e resources to pay for e son education up to university level and so e dey expect help from im pikin in return. But dis e pikin wey be second-born and 48 year old neva don visit home for di last 17 years. And di family don ask for his help since 2008 and tori be say e no send. Im son get work for di Kenya Airports Authority (KAA) and get good salary. Local media report say oga Cherowo tell di court say e no fit afford di services of lawyer and so e bring im youngest son as a witness. Papa sue son to demand 20% of im salary for monthly upkeep WIA DIS FOTO COME FROM,ODAS On Friday, di father tell BBC say dem don arrange one family meeting on Monday for tok-tok afta di local Daily Nation newspaper publish one story about di case. Oga Cherowo add say dem wish to deal with di matter as a family and dem no go give media interviews from now on. According to local media report, di father wey get four sons say only one na im dey employed for di Kenya Airports Authority. Dem add say oga Cherowo family dey live for one mud house inside e village for western Kenya. For Kenya and some oda parts of Africa, young professionals dey expected to support dia families financially. Link....https://www.bbc.com/pidgin/tori-59524612 |
I no blame u...Na Buhari I blame |
zuzu |
Na buhari cause em na |
Na Buhari cause em na |
Abeg kill dat thing |
Thank...I almost save all the pix |
Afa all of una....Dem resemble Na...if Dem get dsame hairstyle una go see. |
Must you post everything online....u wan help person,u go first let the WHOLE world know. |
Edo State go carry mammy water |
GeneralPula:Y'all should listen to me.....we don't need any signing.we already have the best attack in the league,plus the best midfield with kantè around and the pass maestro,jorginho.but I have my doubt with that defence.but with the master tactician around (tuchel). we'll cope. |
kevoh:C'mon man....Timo is really one of the best striker in europe.i rate him higher than haaland,but we will see next season. |
kevoh:Who need striker,when we get one of the best striker in Europe...... ALL HAIL TIMO WERNER!!!!!!!!!!!!!!!!!! |
But why our river come dirty??see as there own make sense. |
Congratulations musa...but wetin dey pain me Na Sey,musa still dey 28yrs....28yrs for f**k sake..musa wey don dey play ball since when Dem born me and me don reach 25yrs.musa suppose dey 44yrs by now. Anyway congrats...1 billion naira,damn!!!!! |
Link please!!!!! |
I just move into my new house and I'm having some kind of difficulty. I was hoping if anybody can advice me on the right colour to use in painting my bedroom.i have thought about using blue,but I still need more input. |
Please,somebody who have this game(football manager ) should please share with me.have try to download the game,but I have been able to succeed. #helpafriendout |
Java001:Abeg u fit send em give me... Abeg |
better than Neymar �� |
