₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,331,313 members, 8,449,701 topics. Date: Wednesday, 22 July 2026 at 08:41 AM

Toggle theme

Purityval's Posts

Nairaland ForumPurityval's ProfilePurityval's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 35 36 37 38 39 40 41 42 (of 42 pages)

NYSCRe: Nysc 2015 Batch A by purityval(m): 10:21am On Apr 30, 2015
sparkleRed:
No fundz in my state 4 nw ooo


U go manage oo
.

Gurl atall atall na e bad pass. If the money no dey, atleast una get fine fine babes, we go manage. Remba it service to the nation nd humanity grin
NYSCRe: Prospective Batch A15 Akwa Ibom Corpers by purityval(m): 8:46am On Apr 30, 2015
OBUZOME:
Am glad I got Akwa ibom,though stream 2. June 2nd is far o.
Ah ah e no too far !4 u go say OBUZOME the tin don reach. Na little grace time b dz fr proper preparation. See ya der
NYSCRe: Nysc 2015 Batch A by purityval(m): 8:39am On Apr 30, 2015
Abeg wia ma akwaibom stream 2 pple dey? Make we collabo dey sing praise to the lord as we await June 2nd in grand style.
NYSCRe: Prospective Batch A15 Akwa Ibom Corpers by purityval(m): 2:03am On Apr 30, 2015
Yea itz Akwaibom dudes nd babes. We gonna rock dah state.

All the best to stream 1 nd 2.

Am fr stream 2 come 2nd june
NYSCRe: Nysc 2015 Batch A by purityval(m): 3:03pm On Apr 29, 2015
Yesterday ma hrt was beating like say person dey pound fufu for inside ma body, buh now e b like say earthquake don dey happen fr inside ma body.


Biko nysc I no wan see again, mak una abeg shift the thing small.
NYSCRe: Nysc 2015 Batch A by purityval(m): 9:17am On Apr 27, 2015
Walexsammy:
oya, put ur hand for ur chest and say after me 'All iz well'
Den I wll cal u mister RANCHO.

Make I shout am All is WELL
NYSCRe: Nysc 2015 Batch A by purityval(m): 7:48am On Apr 27, 2015
Abeg anybody don get e+mail notification frm NYSC? Ma hrt just dey shake o. I pray say I no go get hrt attck b4 I see the sumtin o.


Chukwu biko

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 35 36 37 38 39 40 41 42 (of 42 pages)