R231's Posts
Nairaland Forum › R231's Profile › R231's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 282 283 284 285 286 287 288 289 290 (of 594 pages)
Fickle:are you guilty or something ![]() |
mark dey for new testerment in bible ![]() |
Fickle:of cus. . . ![]() what do you take me for. . . . . ![]() |
category A or na B |
where you wan meet me |
am on ma way |
question wey no get answer |
mingle for where. . . you beta stay make we yan |
roof dey on fire. . . make una run comot |
Amen sir ![]() |
you no no say rain dey spoil party |
sha no let the rain reach ma side cus i wan comot |
We might not be sure of the ones to take home to our mothers but we KNOW the ones dat are under-qualified for marriage. 1, OVER-SKILLS: This one is all over town in too much make-up and skimpy clothes. she dey evry red carpet event and the clubs feels empty without her on a Friday night. 2,RUNZ GAL; Her annual salary is N1.2M but she lives in a well furnished apartment in maitama or lekki and drives a high profile tear rubber vehicle. we go jus chop your money then vamoose! 3,SPIRO; This one don taaaay for house.she don dey enta voicemail so decide 2 dey use church cover up. . . dat fasting & prayer no be d issue,where u dey wen your mates dey marry? 4,SPOILT BRAT; her papa hold small change so she no fit do house work.we know dem! High maintanance,no productvity.u fit get gifts on your wedding day but after dat her papa go free you & your LIABILITY! 5,DAMAGED GOODS; dem don break ds one heart taya,so if u talk about love she go just provoke! 6,NO SEX TIL AFTER MARRIAGE; U dey make sense but how come your friends wey soji dey marry b4 u? Guys dey lyk test engine b4 dem buy moto oh, give am small then hoard d thing ![]() 7,STALKER; "Sweetie,wia r u?" "Who r u wit and wat r u doing?" "U r always hanging out wit d boys". . .abeg find super glue,seal your mouth or u go tay 4 house, 8,SEND ME RECHARGE CARD! Give ursef brain,allow d guy use him mind. . .we don't respect moochers and panhandlers. . .ok! 9.FAKE 2 D BONE; Fake hair,fake eyelashes,fake nails,padded bra,6 inch heels,5 layers of make up Weeeetin? Wia d original u come dey naw?10,CAN'T TAKE poo FROM A MAN; Na your own bad pass,wen time reach u go beg 4 d poo,shebi u don dey near menopause? Dey dia,your papa go soon begin charge u house rent, ![]() SHE WHO HAS EARS,LET HER HEAR ![]() |
run comot for hia abeg |
Don't show your face at my door ![]()
|
dats means you are out of luck ![]() |
what did you do? |
go hug a live transformer ![]() i heard it helps |
![]() |
maybe cus you are stinky ![]() and your attitude is stinky as well ![]() so next time when u meet a chick and its not going too well say a joke or something ![]() |
you want ma grandma ![]() one problem doh. . . . |
dey hia dey chill for one side |
^^^^^there is a pub in their somewhere you can drink and smoke . . . well if you are me ![]() so its not gonna be that boring |
![]() |
yes in my backyard ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 282 283 284 285 286 287 288 289 290 (of 594 pages)
Weeeetin? Wia d original u come dey naw?